Roscodaddy's Posts
Nairaland Forum › Roscodaddy's Profile › Roscodaddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
Hey Toy,how are you today,what is good and new here? |
J-Love,whatz up,am back oh,this one love na wah,hook me on yahoo if you can |
Now who will help Seun out now,these guy Shishi na wan for you,okay Seun I would propose you buy vaseline or Joy soap to do your thing or if not use spit to reduce the congeal. |
Big Dhisgi,na every gal u wan tangp,now dem wan give seun babe ,u dey block runs,abeg where u come from? |
ok,now do we all vote for Moladu,but Moladun, will be of use to some sharper guys oh,this one wey be say Seun don vow to be virgin till that day,abeg una see wetin I write,no be me write am oh,na my keyboard type am . |
2cantango:2c,Seun needs a lot of hot things,it could be hot water,hot bath,hot ic hot , ,hot, hot, hot. |
Zionchic,all Seun needs now is hot u know what so that his temper will come down so which babe we wan give am.Abi u go set urself. |
So u guys now want to give Seun babe,hmmm maybe if he get babe he go stop the banning,abi na congeal dey make am ban people anyhow,Seun abeg I no talk so. |
diddy4dt:I know say u be tatafoo,eleni shumbo |
Oya Shi Shi,go back to your Eve and leave my J-Girl alone oh,my blood dey hot oh. |
See this is official,everyone,shishi or shasha or whatever,Efani,Afeni or didy,all you guys stay away from my J-GIRL oh. |
Oya J-Girl,don't explain anymore just come back to me now online |
Shishi,you cannot chase two rats at the same time oh,go and hold your liberian girl oh and leave my J-Girl alone,J-GIRL u sef drive am na |
Shishi,take ur time and leave J-GIRL alone oh go back to where u r coming from oh |
J-gIRL,am back from work please come online oh,efani,efani take time oh |
J-Girl ,am back from work only to find this ,Badman,u no try oh,Big Shishi,I go make u no get shi shi very soon if you no spill. |
Luvmachin,hmmm,Seun come oh before I get banned oh,Badmmaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaannnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn come na. |
LUVMACHIN,did I hear right Toy,please fill me in,Luvmachin and J-girl/Blood go roll and head go flow,I dey warn person oh,badman where r u? |
J-Girl,whatz up,how was your day,please buzz me on messenger if you can,take care.Badman,whatz up. |
Badman,e don do make u go sleep,me and j-girl dey look after the room |
Where is my J-girl ,anything for her,wetin happen to our chat pls come back there oh |
J-girl where u dey oh,my blood dey hot.Badman,na our early morning prayers cause all these miracles. |
Badman,remember me n u na paddy,right from when are nigerian men bad toasters,no shaking i no go forget u in my kingdom. |
J-GIRL are u on messenger?yahoo |
j-girl,ask me anything am all urs oh |
J-girl,I just come back from work oh,how are you,I have not forgotten abt u,how was ur day,abeg tell me more about u oh,badguy ur bad guy is back oh,thanks for your support. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)


