Roscodaddy's Posts
Nairaland Forum › Roscodaddy's Profile › Roscodaddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 22 pages)
Ecart,Ahoj,where are you in Praha |
why you no marry at 20 morning star ko morning star ni,my dear dont even think about it yet,complete your education,have your own source of income,be somehow independent b4 u think abt marriage,no mind all those old cargos wey dey say go ahead,by the way according to vulva see the world ![]() iceblue: |
@ poster where r u from |
@ poster,are you sure you are not looking for a nigerian man,make u talk we plenty here ohhhh,enuf to last u a life time ![]() |
Mamaput forget this Nubianq,no wonder dem beat am. |
i wnt forget the watering beans and garri,ha boarding house ,it was fun shaaaaaaaaaaaaaa |
Because of your english na im make her dey spend weekends with X,wenever she go spend weekends with X make you try go lesson. |
Nigerian dies of fake chinese product |
Is this a response to Naija Girls have big bellies. |
Oya guys e don do for the abuse of our lovely sistas,make we correct them constructively,me sef been dey abuse dem but I see am say e don too much,funni enuf Naija gals na the best for us,home and abroad,bobos e don do ohhhh. |
Anytime they mention scam it will be or must be from Nigeria,make all of them take time,who tell them say na only Naija dey throw scam mails. |
Nna,where the person wey start this thread,una wan kill am,maybe he dey stay for Wazobia hotel.Viva or Vulva weteva ur name be,which kind lie be that wey your so called boyfriend change number 20 times,take time ohhh. |
Na real awoof dey worry naija girls especially those wey don reach 23 years old, see them dey order point and kill,one babe my guy carry to drink ,the babe order for big stout even before the waiter show,waiter bring the big stout and bottled water ,e carry the water give babe and give my guy big stout na there wahala start oh see as the babe dey provoke for waiter,i just tire different kind of pepper soups,na im dey wan drink,long throats. |
Olofofo danger,aproko,leave them alone |
Why dem no go get long belle,dem sabi drink garri and go dey form,and also too much contraceptives. |
cadet, jennykadry and wendymanda,make una leave the man alone,abi una belly long. |
wendymanda:So to dey eat anyhow na good living,dem wan finish the boy money,ice cream nkwobi,isi ewu,small stout,power horse,biscuit,dundun samosa, shaki ,kpomo bokoto,gordon spark,sminoff ice,zobo ,chinese,chinasa, puff puff all dem wan put inside mouth,why dem belly no go long. |
Nigerians gals,they want to eat it all,without thinking abt their bellies,mo gbo mo ya,after eating they even order for take away. |
Send the gal come meet me . |
Funny enuf,MTN has removed *1* from their recharge cards. |
Morenike see I get your point,these peeps just yarn anyhow on IM,check what I got now . darethelion: hello Roscodaddy, this is tomiwadadafrom Nairaland.com BUZZ!!! BUZZ!!! darethelion: buzzin back ke? roscodaddy: yes who u be darethelion: get the Bleep out roscodaddy: r u ok darethelion: no |
Morenike,calm down haba u too harsh,wetin you get problem for your love life. |
Alicia Keys- No one |
In the first place why should Transcorp sell shares,for you to sell shares you need to have been around for about three years,they came out in the morning and in the evening they stated selling IPOS,sorry for those who lost money there. |
So una mean say Gunners no play 1 corner kick,man this na record ohhhhhh,united just disunite the gunners |