Roscodaddy's Posts
Nairaland Forum › Roscodaddy's Profile › Roscodaddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 22 pages)
Razor,I wonder how many mouth you get sef,before the match you dey brag now na sour grapes,you better joing Man Utd before the end of this month oh or you go cry tire ![]() |
I sure say na community effort this anusule take reach Leeds,you nor try you nor dey even live for correct city na village like leeds you dey stay shame on you,do you know where and where some people in this forum have been in this world,well make you nor use your own take make another person mad,thank God and be humble,only Dubai Airport fine pass all the pics wey you post so keep quiet. |
Please send me the stuff to ebinabena2001@yahoo.com |
The problem we are have on this topic is just some few people who could not make it in Nigeria and happy to be slaves in US,they makeso much noise about Oprah or Okpara being good and a humanitarian,I just tire,so you guys can stand up for your country just because of some lean dollars,you are earning and can even afford to own anything in your country,why,why,all we hear green card this and that,abeg slow down oprah is mad and cares what she says,go and visit American Embassy in Lagos,it is like a bank,when you apply for visa and you are denied why don't they refund the visa fees,you pay for what you don't know if youwill get,abeg Oprah I mean Okpara should get continue in hercult activitics and leave us alone,she should help sanitise US where she resides and leave us alone,Ashewo 10 koko. |
Babyosisi,you be small devil,how you want make thunder fire my keyboard,okpara na ashewo ten ten koko before now,this gal gall Militia I wonder if she nor manage go this America how she for be for village she just dey diss our beloved country,all those wey dey curse this our country una try oh well well. |
NuhuRibadu:What has been happening to Ribadu,he has been very quiet of late ,I heard thru the grafevine that he has helped himself to some of the loot too and now his fingers are burnt. |
What has Oprah done for mankind,all these foolish gals wey miss road dey yankee,yes she has done well for men that pay her for services which we can all call mankind,not only mankind na kindess the men show am by paying her when she was hungry,olodo |
That ugly woman,maybe na drug and ashewo wey she do for her past na im dey worry am,na big goat she be,who she think say she be bloody ugly bitch and that olodo called militia u betta take your time,na only you get american passport,you know how many people get american join british join canadan passport even european union own sef join,maybe your family dey suffer for naija well well na im make u dey happy,olodo kpalana. |
Ezinwannem na wah you dey pursue me ,me sef na Nov 23rd,that na day for correct peeps oh.I know say u correct oneluv |
Razor,na lie you must go because we go support you,we dey behind you like hunchback,haba after you don raise our hopes finish. |
Omo na mental case start to craze,yahoozie oh yahoozie oh,make i tell you the koko ah make i tell you the koko,as u see me so i nor send oh, |
Wetin you go find there,I sure say you be igbo man,guy carry go,if you fit pay for ticket,we go package one nairaland babe send give you there,Pele |
Imagine my 500th post na for craze people thread,I must to dey craze |
I wonder why craze man dey call another person craze man,this na question wey I dey ask people long time ago,all of una dey craze ![]() |
I am ijaw also,I am from Abari somewhere in Patani local Govt BabyCakes ,what family are you from in Patani. |
One of my clients needs cassava flour in large quantities,please inform me if you know anyone or anywhere I can get such. |
Omo I for like be the slave so my madam fit suckle me oh. ![]() |
I need someone to help me build a dating site,please let me have your quotes send email to abimel_ventures@yahoo.com. |
ronkarazo:My office is somewhere off allen ave,and I am into consultancy. |
Ring tone business,help needed,how do one get to start this kind of business,what and what do you need. |
I am looking for partners for a new innovation in the mobile contents business,please get in touch so we can discuss. |
Nairalanders,please is there any one here into Mobile contents such as gaming and others,please do get in touch as I have some proposals I am looking at now |
Guy,I beg y,ou na where these women go dey wrestle,for field,canvass,ground,matress,bed,abeg explain because for my village many tall women dey. ![]() |
Mimiye, How are you,am also trying to see my shares at Oceanic,where you given any bonus shares?are you also on messenger |
I misplaced my Zenith Bank certificate,please how do I go about recovering this vital documents as Zenith bank shares climbs to #60,please help ![]() |
This one wey him skin brush you so,make you nor go do skin to skin oh,remember say aids fit come out,u fit get belle and u go born oyibo pikin,when you and ur husband na black,abeg try close ur legs oh,if your kini scratch you,make you scract am back before nick abi na dick do u skin to skin. ![]() |
Hello Nairalanders, I just repositioned my office and am looking for companies to represent in Lagos and also any and all business ideas are welcome,partners too needed. |
This is why I am hot |
Please anyone in the house who went for the last IRS test,can you give us their test format. |
Goners,thank una very much,no worry we go give una the cover of the trophy,thank una again. |

