Roscodaddy's Posts
Nairaland Forum › Roscodaddy's Profile › Roscodaddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 22 pages)
Just like Ben Bruce loves his STV,I love my ManU |
Mukina,just sharap there ,agree say Man Utd is Better. |
Just like Ben Bruce loves his STV,I love my MAN U |
Make refree stop match before Man Utd spell gunners,now man utd don spell gunn |
Gunnnnnnnnnnnnneeeeeeeeeerrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr are gone |
All these na grammer una dey spak here,if the smallie no wan coperate you return am back to naija make she see wetin dey happen,dem no go tell am to hold God,dem go flog am well,when nepa take light she go shout Jesus,bring her back enuf things dey to make her reach church,no leave am like that dey speak english. |
MoOdYLaDy:Jesus, Moodylady,who born you,omo see english,you are not even a man enough,girl u be something else,una family no body go school abi na sign language una dey take talk for house,your folks nor dey look your home work to correct you,na wah,this one don pass adult education oh,thank good say we don get primary 1-9 you fit start from anyone of them,why you no go sabi spell sperm idiot,na waste you be for this one,you don eva see or read this saying beauty -Brain=Hellfire,oh,I don forget say you no sabi read.Dullard Dounce |
MoOdYLaDy:Moodylady,I swear,I no fit waste good english on top of your matta cos you be lost case na nite skool go fit you,lasu part time for ibeju lekki,see who dey call each oda low life,you wey no fit construct one simple sentence without bombing,shelling,tabun,scud missle,i tire for you oh and you even get guts to say you fine,come to think of it,if you see fine gal wey dey kill english,wetin una go do,the Queen's Premier don almost download finish na 67% so remain small,but from the first page see wetin dem write so you no go make mistake I go up. ![]() |
MoOdYLaDy:See this okoko,I dey try help you,your mouth dey sharp,FYI,infact make I break am down (for your information),I dey try download Queen's Premier make you begin read, olodo rabata . |
Doyin,who get her time,I no send am,I just dey advise am make she dey use pidgin if she no sabi english,at least all man go understand. |
Moody Lady you don try reach,if you fit write am for pidgin no mind anybody wey say u no sabi english just dey do your thing dey go,nor be by force to write english afterall english no be our your language |
@ Poster,no vex abeg na where you serve I mean do this your NYSC,please tell me and I go advice you. |
Ezinwannem:my birthday mate who don hook u,please buzz me if u r online |
The senator has just been banned by Seun ![]() |
Call her a liar back case close ![]() |
I just finished watching on Silverbird,Dominic found the lost key under water,happy that he won sha. |
Dominic don win,I happy for the guy oh,nor be by gragra, |
Yes, the mon(ies) will go to people living in Nigeria because it will be more useful there! Afterall, we can acknowledge that things are hard, and one could do with some extra change to, at least buy phone credit. However, you can't be entered into the draw if you don't fill the survey So please, tell your friends o! Nigerian residents only!!! [/color][quote][/quote]I sure hate this statement above |
Why won;t they drop him,when they have gone to calculate how much they have in the banks and with the new policy on redenomination,they will have less money when counting it thus reducing their status,dead cats. |
Hmmmmm,na wetin dey happen here we don say we nor go fight again,because we don reach compromise,any NIDs wey dey look for wife or husband here we go provide and any NINs wey dey find visa provison dey down shikina ,no more fighting . |
Zigbo,U don start now,UK nor be abroad,I dey for old trafford life,I just come back from there,wait make I reach latrine so I fit see Thamesmead again,how many people fit afford to go there tell me,me dey spend my naira well well after all e nor reach 50 pounds to watch am na,take time,I don repent,I nor dey house today come this time tomorrow. |
Jackal and I-Man,how una sunday for that side,I dey vex as Man Utd lose today well make we rest from fighting today even God sef rest on sunday. |
Today has been very wonderful,was suprised to see top brass of NIDs who breezed into the country to stop the war so as the NINs will not stop the marriage plans of one of the NIDs,well we had Pastors,Alfas,Priests,Dibias,who pleaded with both parties to stop the war,and NIDs agreed to start sending Western Union and Money Gram immediately they get their wages hourly from their very wonderful jobs even if it is shit packing,while the NINs have resolved to let NIDs marry their caros and sonny,well thank God for peace. |
God bless our country,please you all should pray for our beloved country. |
Tats,I nor wan come Uk come pack shit,I don tell una say uk nor be abroad even for uk sef dem dey pay shit tax,dem nor dey shit for uk,no wonder when all these people come from uk dem sabi shit well well ehen |
Me defect,I nor fit I love my country oya see am,I go defend well ,una dey waste una time,una must beg me before I begin pack shit. Arise, O compatriots, Nigeria’s call obey To serve our fatherland With love and strength and faith The labor of our heroes past Shall never be in vain To serve with heart and might One nation bound in freedom, peace and unity. Make all of una stand up. |
Omo this peeps here have gone mad,una nor dey behave like say una be NIDs sef,I swear,this abroad una dey nor enter una bodi na una enter the abroad,see abuse,infact,make una begin dey appear for MTV yo momma ![]() |
Jackal abi na Yankee you dey,no shaking I ready to follow you start from Creche sef if una get am there. |
So na pigeon una want me to go see for london,I don tell una say UK nor try,when I fit see lekeleke for my Naija,as I dey my house so I dey see Thamesmead from my Latrine.General Paw Paw nor vex,I am here for you. |
All these NIDs una nor dey even try,I thought you guys were aje buttas but Naija gragra still dey una bodi ,Chineke see as una dey enter me one by one I don tire to laugh,Babyosisi,Tats,Toshman,Zigbo,una nor go kill me,meanwhile back to the matta at hand. |
So please, tell your friends o! Nigerian residents only!!! [/color]