Roscodaddy's Posts
Nairaland Forum › Roscodaddy's Profile › Roscodaddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
Badman,u be my bad guy na,with the bad flows,wait make I unleash my bad lyrics on J-Girl,abeg make the prayers favour me u know say me n u na from the same jungle. |
j-Girl,am here for you oh,I need ur love oh |
Una neva tire to talk about Nigerian men,what about Nigerian Girls |
They keep singing about us Nigerians,what about the whites,they taught us how to defraud,do you know much of our money that was stolen here and taken there by the whites,why do we all think Switzerland refused to release the money stashed by Abacha,even in the mad America,I wonder why our fellow Nigerians will be quick to judge here,if a white man defrauds he is smart,if it a black man and Nigerian for that matter he is a 419,I am sick and tired of all these double standard,what about them using our people as guinea pigs to test their drugs,for how long will we continue in this deceit and blackman,what about the 50 million pounds that was stolen in UK,please enough is enough. |
Domino,no be say na wahala.we just dey ask u where u dey hear all these lines,well I go like give you some flows. |
Domino baby you don come again this sunday morning,abeg na where u dey live wey u dey get all these lines from,u betta pack out |
The love I have for you dey flow like river, Like summer breeze wey dey make my soul shiver, one look from u is more precious than gold. Oya talk your own. |
I love you pass my mama,baby I love you ,talk your own |
Baby without I no fit sleep,I choose you over my mama,if loving u is a crime,I don't mind been a criminal |
What is wrong here,please Eve,try,pleae improve your english,u wan disgrace us. |
Bros no vex,U sure say na reading mate you dey find so,abi u don run out of lines,I wonder wetin u dey read for if na cambridge or Oxford,una no go kill me for hia. |
GreatPeter na ur steps we dey follow oh,we are very loyal oh |
adconline:Omo I am not narrowing it down to the ibos but I must confess Ibo guys toasting na die,make u ask the girls wey dey hia |
Greatpeter yarn dem oh jare make dem understand the flow |
Mukina na big fat lie be that ,Nigerian boys dey yarn well well,in Gambia u know they speak a lot of french,how u come dey flow . |
Domino baby,I dey Nigeria oh,na God get this country. |
Badman,I sure say some bad babes don dey fall for my bad yarns how you see am badman |
Badman,I be bad razzler,I bad from belle oh,I dey spit bad yarns wey dey make bad babes dey fall for me badly ![]() |
Mukina,please I don't understand you,is it Nigerian boys or Gambia boys please help us to understand ohhh. |
Badman,which levels,how u dey take talk to woman make u tell us this one u dey badmouth and dey run bobos down. |
Ha me,If I wan scope babe it depends on how I meet the chick oh,which wan be this kin lines,na wah oh dominobaby u no dey lie ,i just dey joke,niegrian boys dey kolo sometimes especially the ibo ones. |
More wahala now,u should try and encourage the ones that don't speak well,haba na wah for you sef @dominobaby 'you're d sugar in my tea' 'you're d coakroash in my cumbod' 'hey girl, your face luks familiar, i think we've met' na which guy tell u this one na where u hear am from sofri lie oh |
Girls girls girls,if we don't toast there is problem,if we toast there is problem shuoooooooo,wetin una want sef. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
