Rose002's Posts
Nairaland Forum › Rose002's Profile › Rose002's Posts
Waoooooo Gr8 gud for dem,dat's breaking News tou am I invited ![]() |
Wetin dey even worry una r u people on nairaland not aware dat Pope Francis papacy inaguration in st peter's square is happening now on CNN ![]() |
O yaaaa we don hear ur story everibdy go and get otapiapia and treated net ![]() |
Gr8 vision Hen am just wakin up now sef ![]() |
Idowuogbo: Smh! Na people like u dem suppose bury inside forest.i swear if na me born u and u talk dis kian nonsense for my side, if u die penre! U think me go buy coffin? tufia! God Forbid! i rather donate d sum to some motherless baby home and instruct whoeva to wrap u wiv Ankara throw u inside bush. goat! C'mon go sort dat void in ya brain joor!9ce ans for dis yeye truckpusher I don laff tire ![]() |
Dude dem dey use d question win prize ? For mii na God dey see mii tru Good health ![]() |
Haba!Tu face,Annie,Idibia,wedding dress d comment no dey finish ![]() |
How dis name go take bring dwn d price of GARRI wey no gree come dwn "Relationship is the rainbow between 2 hearts sharing 7 colours of feelings: Love, Sadness, Happiness, Truth, Faith, Secrets and Respect." |
swtcharissa: foolTaaaaaaa sarap y u dey kal person wey senior u FOOL?gboooooooooo lyk u |
Av not heard d name Annie Idibia pls who is she?and av any1 seen d so called wedding dress guess not |
Wat will I do to dis Boko guys O my chineke dey r really gettn on my nerves ![]() |
Wat da hellllllllll r dey crazy or na craze dey worry dem y will dey try such nonsense in my own church where da hell is all dis yeye securities ![]() |
anycorner: Are u kiddin me?@ anycorner u neva hear first of all go dwn low ![]() |
okpara ugo: Where are you coming fromTaaaaaaaa c who is talkin ![]() |
Am feeln my groove mennnnnnnn I knw all of dem |
At last 1st to comment,Abuja Lions's Den ![]() |
mukina2: If you think Kenya will win like this post dnt lyk it |
Yeeeepiiiiiii first to comment wetin concern agbero wit ovaload meanin norin concern mii ![]() |
naijathings: worship me and I will send 40 girls from benue to come and "worship" you every weekendUnserious humanbeing na u b[color=#770077][/color] ![]() |
Yes ooooooo along d line...along d line.....yvnone nelson I lyk ur nelson oops I suppose to recommend a church Babalawo shrine ![]() |
Burger01: 300k, 400k!!Abeg help mii ask d thief sch authority ![]() |
Bravoooooo all d better evri student of OOU shld joyful waste der tym @ home wait a min am I d 1st to comment?GEJ do sometin fast ![]() |
e yaaaaaa so apy for Ijekpomssss wishn u speed recovery |
[color=#770077][/color] can somebdy explain to mii who is dis Kim or wateva she represent cos can't undastand wat's is goin on abeg I wan go sleep ![]() |
DaProff001: did she confirm from her oga at d top(d'banj) before accepting the proposal?Sarap u neva hear say make una stp to dey use dis ur yeye Oga @ d top ![]() |
OopS!was I d 1st to comment |
ogusbaba1: [img]http://4.bp..com/-Y4P6ap4sDlk/UUV0Umz3PvI/AAAAAAAAAqU/z0glCKcD3vg/s1600/okocha_and_nkechi.jpg[/img]MtcEeeeeeeeeeeh just passin |
I should av knwn FG and Dana Air dey r birds of d same feather |
Shit guys where r u start donating ur watery sperm ![]() |
Taaaaaaaaaaaa sarap ya mouth xynerise: you wan break bottle for her head as usual? |
O yaaaaa nah na Blues ooooo up Blues shepe and Ogogoro club ![]() ![]() |
First to comment no tym wasting,dnt lyk watchn match |
am I invited 
am just wakin up now sef
O my chineke dey r really gettn on my nerves 
where da hell is all dis yeye securities 
