ROYALMAXCLEANER's Posts
Nairaland Forum › ROYALMAXCLEANER's Profile › ROYALMAXCLEANER's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Dreamland87:Mehn I see bitterness in you.... ![]() |
![]() B B C has been pulling people down for decades.. so am not surprised... ![]() Na we wer Sabi them know them... ![]() And you people wer dey post positive and negatives comments about the man of God make una know say judgement day dey subs for dey last day.... ![]() May your soul continue to rest in peace TB Joshua.. ![]() |
![]() |
![]() Mehn... That chicken head n leg nah bae, my guy dey load chicken head n legs from fried tasty hubs that year... walai I still dey chop fowl head n legs til now lik diz... The sweetness nah bae especially wen you com spice am well... ![]() |
Our young leaders keep on disgracing they sef... ![]() Am not surprised they learnt it from the old theives.... ![]() We dey watch EFCC... ![]() |
![]() Una hembelebe... Olo loloooooooo We still the wIt careful..... |
Mehn.... But una said na husband and wife nah... ![]() The mods done joose himsef... |
Make una drop una hates for this man of God... |
![]() |
![]() |
![]() Mehn use your head Ooo Make dem no use emotional blackmail spoil your show for marriage Ooo, go for whom you are in Love A bird at hand is better than a bird in the air.... |
![]() |
![]() No no no no no..... Mehn public toilet better pass them... ![]() Especially those unserious girls.... ![]() Pay as you can.... ![]() |
![]() Walai... This country na jux cruise everybody the cruise Ooooo ![]() |
![]() Mehn the reality is real.... ![]() Bfore 30k weekly spending, now 55k spending ooo |
![]() Sorry Mallam... ![]() |
Mehn.. as an original igala man fortified I dey give dem wetin dey wan woto-woro-pouriosly... Me na government approved license I carry dey waka due the nature of my job Ah no be cultist oooo... ![]() |
This one nah corner side baming ooo Some guy sef no dey try oooo |
Mehn karma don catch up with this big confused criminal..... I know say one day hand go hold am, and na him b diz they collect your belongs stab you join or kidnap you... Na Dem clusters around beggar, utako, jabi, life camp, karimo, gwagwa, axis... Na them Chi-billions.... u no go fly again, black vulture 😁😁😁 ewu |
![]() Another wahala loading for emefulelele.... ![]() Abeg make una help us naked that shameless and worthless big confused thief... ![]()
|
![]() Mehn... No b small tinz ![]() |
On God.... I feels they spirit ![]() Victorious 🦅 🦅.... |
![]() See them..... No b during raining season b diz ? Abi na me no see well.... ![]() |
Another minister about to go down.... ![]() |
Mehn....everybody no gree again for anybody... ![]() |
Mehn... Nigeria own don finish kpata kpata, imagine sharing our national cake amongst her loyalists.... |
![]() |
Normal.... ![]() |
![]() Mehn.... No gree for anybody diz year ooo... Even d pressing ironing no b strong iron, e b like say this guy is on another tinz oooo Anyway congrats on advance ![]() |
Kogi airport saga ![]()
|



u no go fly again, black vulture 😁😁😁 ewu