Sabi2016's Posts
Nairaland Forum › Sabi2016's Profile › Sabi2016's Posts
1 (of 1 pages)
You like bro, from your story, u can't use 180k for bet alone, tell us wetin chop the abeg...ABI u no dey chop no, or drink beer or give woman money...guy look for another story abeg... |
12&2.5 Almost in the bag until that last minute equalizer, who asked him to score Bikonu...30k gone in an twinkle of an eye...����� |
Which kind film be that wey camera men no dey? No crew, no nothing...oga abeg no cover up joor... |
At first they said he can never step his foot on igbo soil, that he is going to send a representative but the ma defiled all odds and came, the next is to abuse his trouser and shoe...the man Don com be say him don come... |
Suicide Don begin hungry Dem... |
Super sports channels |
You are a good man sir |
1 (of 1 pages)