Sabisabi's Posts
Nairaland Forum › Sabisabi's Profile › Sabisabi's Posts
1 2 (of 2 pages)
!!!NEW TOPIC COMING SOON!!! 1) Obama say Eba is hard to swalow 2) Obama finally eat's Eba 3) Obama finally eat's Eba with meat 4) Obama finally eat Eba with meat and egg 5) Obama swalow Eba meat ati egg at the same time 6) Obama vomit Eba 7) Cbama vomit meat Obama vomit egg9) Obama still dey vomit 10) Obama vomits Obama 11) Obama don vomit finish 12) Obama has nothing more to vomit so he vomit Seun TOPIC YOU WON'T SEE 1) How to change naija into America Abeg make una carry go jare. |
Thank you Omo Ibo. 20 topic about Obama and he's from Kenya not Nigeria haba enough is enough. Seun please remove this topics. One topic reach for Obama. |
Go sleep jare how many Americans know where naija dey. You be proper ode. Carry obama for head. |
At this rate we go soon give Lagos to Gana. |
deola1 you are right jare. |
I read that book more than 10 times. |
As long as dem no invaded us who cares. |
Wetin concern monkey with mobile phone, abeg tell me. |
Who care |
Everywhere is obama who born monkey self. Wetin concern us with obama. I am tired of this obama this and that abeg. Is it obama who will feed me. Lets talk about Naija not someone who is living far from Nigeria. Does obama know or care about Nigeria, the answer is no, so why we go care about him. If obama win does that mean the prise of goods go become cheap. Make una carry go jare. |
Any doctor wey say e never chew any nurse dey lie lie. Doctors dey chew nurse everyday haha. |
damilolami:I no trust you o haha |
Sly are you a man or woman. Shebi you no see the topic say na wife me dey look for no be husband. Typical naija trying to put sandsand in my gari, go look for your own some place abi you be girl. |
morenike09 shebi I beg you make you teach me spelling, abi I know you before before. |
Please I think some people are jeluse of us here so lets go private. This is my email sabisabi@dbzmail.com. |
Thank you for saying that. I have money but na Naira you see. I have been abroad for 4yrs I live in Dubai so am not mumu. Lets go private so we can talk proper and please tell me which country you dey . |
stillwater:See you that know book, It is write and no be right olodo. |
Na wetin concern you. Abi you have phd. Carry your wahala go. |
I am looking for any girl no matter your tribe or education leaving abroad. My problem in Nigeria is that most naija girls be real village girls and they don't understand me. I know the naija girls leaving abroad are not mumu and they can understand me better. Me self I have money to travel to abroad so ladies don't be scared that maybe I want you for money. I have plenty money and I have many people work for me self, so money no be problem. I am tall and handsome (31 yrs) and I will send my picture for any girl interested in comunicating with me. Thanks ladies, and you will not be disapointed. |
Wetin concern you with Pakistan. Abi Pakistan dey Africa now? |
If you wan your hand to be amputated then stop stealing. Even here in Lagos too many thiefs thats why we should do the same in Lagos to reduce the arm robbery. We christians can learn this from moslem because in the old testament we used to do eye for eye. |
Its good thing they are doing. Eletric is too cheap here for naija and yet people dey complain say e dey expensive. Una no wan pay tax or any thing haba. |
Na you put the bone there. Stop to dey make judgement before you here the hole story. |
Make dem no ban spraying o. If spraying is ban what would I do with all my moniey. |
1 2 (of 2 pages)
Obama vomit egg