Sabisabi's Posts
Nairaland Forum › Sabisabi's Profile › Sabisabi's Posts
1 2 (of 2 pages)
Wetin concern monkey with Obama |
Make me I see wetin go commot for this inqurey. |
Its been N10 in my area since January. Its govt duty to provide pure water, why our govt no dey give us water I don't know. Many pure water suppliers are politician. |
Na una sabi, I no care if una f.ck un self for yonder. Don't bring it back to naija or we kill you. |
If one bus break down on the road, their will be trafic jam because others will be stuck behind. They did not think this thing properly abeg. |
He can run for now but we will catch him in the end no matter how many judge he bribe. |
warid:So na now you know abi? |
I hope he sacks dem sha. |
oldie:So you no get brain abi. You say you dey naija, how this topic take concern you? Instead of sitting at home and dreaming of distant far away place, why don't you do something concrete with your life. Sorry to tell you o but dey won't give you visa even if you move your belonging to front of america embassy. No vex for me o, Sorry o. Your salvation dey here. Wetin you dey go look for sokoto dey inside your sokoto trouser. |
Topsido:Na somebody build that country wey you dey praise so. Olodo |
Nobody is going anywhere ok. The war that will follow will be too much. How many of una dey army here? You wan divide naija but you no wan fight. You stay USA and europe, but you dey pray make we dey here dey fight. Your head no correct. Only people who live in naija can decide this because its us who go fight. Dey go jare. |
I have been saying it for long time. Odili just dey show people and tell people wetin dem wan hear. Look now. |
Now wey Obama don finish, lets move on. My people how can you help naija? This should be your concern not weather Obama clean him yansh after e shit. |
please don't consider yourself an expert on Nigerian prostitutes abroad.Na expat o. Na this man dey carry dem go Italy o. |
Any body wey pray make this country split, na him family go split. Shebi you wan war for naija. Carry go jare |
If na pirate copy you dey use too bad. I sorry o but microsoft won't allow you to download direct from the net. |
Imagine all the shame and embrassement you recieve at other international Airports.Because of airport that is why we have to divide ke. Carry go jare. |
Lets leave the name jare. Which name go please everybody tell me. |
Wey this malu. Na where you come go. |
I agree with the result but it is wrong to say the election was not mago mago haba. |
Did she or did she not say it. If she says it then one naija person leaving in america will do a suicide bomb on her. Who born monkey. |
I like Ribadu but Obasanjo use him many times to do dirty work. |
[quote author=his_grace link=topic=116837.msg2014003#msg2014003 date=1204432880]sabisabi - you're a tampon.[/quote]Mumu I hope white people like you as you like them sha. If there was anybody who deserve urine for him food na you. Abi Oyinbo don feed you too much urine na him make you dey talk this nonsense. Tufiakua. |
There's too much kolo here abeg. If you read about the south African women wey eat urine, you will see some naija trying to give excuse to such behavior. Some of us no dey shame, abeg try wash the black skin see if you go fit remove am. The people supporting this white boys, please go and visit those boys and see if they will even look at you second time talkless of becoming your friend. This is self hate, check it in the dictionary. Na wa for this stupid people whey get self hatred. |
Seriously iice, how much you dey take? Money for hand back for ground. |
Na only 1billion years remain o. See the tory here http://www.foxnews.com/story/0,2933,332429,00.html. |
LadyT:No vex my sister I forget say you dey eat amala with your folk. Anyway I hope you eat one of those false nails while enjoying your foofoo. Oloshi. |
LadyT:The topic is about dead people. Sorry o o ekpele o o |
Did you hear of the girl who went to london and they depurted her after 2 weeks. She came home and started eating amala with folk and knife. No (1) Dem depurt her from london No (2) She don become oyinbo This is a seroius case o. Federal govt should ban people from going abroad except you pass some exam, if not stupid people like this girl are the one's giving naija bad name everywhere. |
1 2 (of 2 pages)