SAMBARRY's Posts
Nairaland Forum › SAMBARRY's Profile › SAMBARRY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 639 pages)
Lol una never start una don dey complain ![]() She's your peace o.na you dey find peace.thats what happens when your preek controls your common Sense. That's what draculas like u deserve. You deserve evil and toxic women.the ones that bring stability to your life you take them for granted.the men encouraging una don lock up ![]() Keep taking wha men say seriously. Take their words at your own risk. Na them go say they want a good woman today, tomorrow na them go say na how them want olosho Next tomorrow na them go say na wild woman them want,another time na religious woman or virgin.by the way this wan una dey fight who una wan leave unaselves for. Abeg you deserve each othe ![]() |
I love dogs but this time I don't have time to raise and feed dogs.dogs are the most loving,loyal and self less animals and I don't want a situation when I won't have time to care for it.aside that dogs helps during morning exercises. If you train them well they are helpful in waking you up 6am for morning exercises. Even exercises excites them so at least they serve as a good motivator for exercising. If you now tell them not today you will see how they'll feel bad.some will not even let you rest they wk disturb you until you stand up.at least I can trust them as good motivators for waking up,exercise and loyalty than any human being |
7upnigeria:na me be the op? ![]() Abi na me be the gigolo she-husband she marry wey dey talk everywhere? ![]() |
It's not about meeting we want to see results |
ariesbull:if taken too much or excessively |
femi4:yes o I be gbeborun. Any other new thing? ![]() Abi you are one of mewolaka customer? this one you dey try gaslight me because na her regular trademark be that ![]() |
7upnigeria:na me bring sisi alagbo picture for nairaland? ![]() |
Nor be sisi alagbo be this wey go marry end time engineer as 2nd wife ![]() And the worst mistake and agbako of her life was making friends with that lousy hijab woman they call mewolaka always giving women tips on how to be 2nd,3rd wife and how to snatch unfortunate men ![]() She too went to collect agbako advice from oloko mefa now her life is in a complete mess and that one has disassociated her self with sisi alagbo You wey dey start your life go dey collect advice from olosho ilesha.you wey dey start your life well you no see the type of dirty men wey dey Follow mewolaka for social media before going to meet am ![]() |
I don't blame you jare.talo marese ole tionibuso. |
You guys need to stop making jokes about this dangerous situation and start guarding your territories if government will not do that for you. Every community member should get a security man or men from your community. The ones you know them to their family house, their parents and siblings so if they decide to betray your safety for crumbs from aboki or cows you can hold their father,mother or children and siblings. Everybody should contribute monet and pay their salaries. You win in 2 ways by that 1stly you know that you're secured by one if your own.he won't be stupid enough to collect bribe to betray his community security si ce his wife,children, parents siblings and relatives are living in that community 2ndly you reduce unemployment in your neighbourhood. All those boys smoking igbo from morning to night and walking aimlessly cat calling girls and generally creating nuisance in your streets because of frustration and unemployment will be reduced If you can't do that,get a gun and get it Registered. This is not a time to be doing comedy skits about insecurity.you are unknowingly giving these bandits Information that they'll use to attack you I was even surprised when I heard that they were on tiktok doing give away and they were asking Nigerians to drop their account details they too were dropping it. Una no know say they can use that to trace you? Why are you so dumb? |
LordBiden:what is good for kanu should also be good for gumi. What did kanu do different from gumi. Justice is supposed to mean fairness not selective justice |
CodeTemplarr:shut the f up. Na only to come on social media begin dey talk anyhow them sabi |
So them don dey mould man with technology ![]() Interesting times ![]() |
SisterAnn:eleyi ti yawerey ![]() All you money for school don waste.you better go collect am back ![]() |
SisterAnn:orire tiburu danu.how many years them ban k1 or the pilot who flew the aircraft when k1 was standing on the way |
Their fight sef is funny ![]() Vdm dey trigger jollof to slap him,jollof slapped him and bit his brez but everyone is shouting vdm as if vdm is the aggressor ![]() |
If Nigerians start putting pepper in your eyes now,una go dey form victim.remember the last time Nigerians show una shege when them dey order uber and then not show up and they made you loose money because of una saucy mouth and uncontrollable behavior. Una wan start trolling Nigerians abi? ![]() |
No let peaceful people take eye see you o ![]() Before you hear boom |
Na you go tell women when they go have their kids. |
ChizzyBuna:how small pikin go see the preek of grand pa and you think she go still respect the grandpa. The respect finish the moment he put preek for inside her yash |
Hmnnn chaiiii I hope Nigerians learn |
DonBenny77:I don't support overzealous teachers but it's obvious parents are not doing their job so even if I see some children dey smoke igbo or are planning to sell their papa house for drugs or gambling, I don't give a shii. No be me go take up the duty of your parents. If you run mad na the problem of you and your parents. |
Dey talk small small small o because peaceful people that kill as a hobby will not like you for speaking against what they enjoy doing. For security reasons once you see peaceful people in large numbers. Especially the ones that wear those long black masquerade looking hijab that cover their face and the ones that tie big gele on their head with jumper trousers and long bear bear.avoid them for your safety |
![]() Lukuluku69:abeg I no wan laugh ![]() |
Salewa97:so you're part of the people feasting on the destruction of nigeria abi? Continue |
BIZNess123:yinmu In your mind you think Americans are stupid? You think they can't sniff out Internet fraudsters? |
beardedboy:peaceful people killing as a hobby are suddenly throwing tantrums because trump exposes una ![]() |
Yet some arije nidi ibaje will say that's no insecurity or genocide in nigeria. Keep protecting wicked people. Peaceful people no kuku get limits.after perpetuatuating their "peaceful behaviour " to others they will now face those protecting and enabling them because you will not stop their madness |
muyico:all I know is that dogs are closest to humans in terms of character and emotions and are man's best Friends and are even more loyal than any human being |
muyico:do you keep cows as pets? |
muyico:dogs have emotions very similar to human beings. You're cruel |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 639 pages)

