SAMBARRY's Posts
Nairaland Forum › SAMBARRY's Profile › SAMBARRY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 639 pages)
CJStarz:and then? Any other tory wey ear never hear before? |
SpaceX:she's a well brought up girl.she resemble your sisters abi you think every man get the demon of controlling behaviour like una.abeg rest |
Awon Oloriburuku. I blame una.when those bandits touch una family members una go get a rethink |
Hmnnnn every body with with wetin dey do am |
richiemcgold:there's a yoruba adage that says when the drummer is drumming the drum too much, the drum is ready to tear |
We4all:you lack empathy compassion emotional intelligence and humanity in you.i doubt you have lost your mom that's why you are typing like that |
![]() Thundafireseun:sorry for laughing. I couldn't help but laugh ![]() |
Thundafireseun:this your story is funny ![]() |
Nigerians and their desperation for money It's money idolatry that will ruin Nigerians and clearly Nigerians aren't different from the politicians they criticise |
This portable needs therapy, a good father or male mentor that's reasonable and Jesus otherwise he will keep on becoming a nuisance everywhere.he clearly lacks people that should be holding him accountable and make him have common sense |
Wonferfgnjnbczzvjmnhgg |
Interesting times to be alive. As much as I am strongly against grape,I think this gender mix up and. Confusion should stop.men should know their place as men,act like men and take decisions like men and women should know their place as women and act like one. All this new generation pattern where men are wearing lipstick, eye lashes or painting nails need to stop.i don't know whether it's for attention, entertainment or cruise Women too should stop dressing and acting like a tomboy.it makes you look weird. All this woke ideologies are sometimes dangerous |
JooEeL:painmemt and wounded ego is that you is that you ![]() As for job,I already have, thank you ![]() Again I'm not 38 try harder ![]() |
OvertheTop:I know you just want type to argue but I won't engage you ![]() |
JooEeL:ok na trolling remain as you no get any point again ![]() Ok let me add more as I no kuku collect money from your grandfather to buy my phone or data ![]() ![]() |
JooEeL:I wan even add 50 smileys ![]() The 10 smileys too small o ![]() Holyghost fire!!!! Any power,person,personality wey say I no go happy, let them die in Jesus name ![]() |
JooEeL:who dey want wasted project ![]() Abeg go front go trauma dump,no trauma dump on me,no be me do you ![]() |
spiceadole:that isiah bible verse, their usual favourite verse wey them dey always quote wey say in the end time, 7 women will hold on to 1 MAN begging him to remove shame from them and just allow them bear his name,where the 7 women dey? ![]() Shebi they say a man becomes hotter attractive and successful in his 30s and 40s like fine wine,abi virgins and successful women no dey rush men again? ![]() No na women behave yourselves ![]() |
davidtemi:he shouldn't go for gen zs, una don forget say una role model gheghe don advice una make una no date women who are 30 upwards so as una no fit date genzs,single mothers, women who are 30 years upwards, you are only left with 3 options 1.marry your fellow man 2.marry your mothers 3.marry an animal ![]() The seed of chaos,toxicity and dysfunction una dey sow for socio medium by the likes of una toxic masculinity preachers like kelvin samuel, gheghe,red pillers association don ripe na.the fruits of misogynistic ideology don ripe, begin dey chop am ![]() |
Everybody with wetin dey do them ![]() As e dey do woman e dey for man ![]() What a Time be alive I no know say e dey pain men when them side boyfriend them or use them as option c ![]() Suddenly una no fit have a taste your medicine ![]() I like this generation of women. They sabi mirror men back so when una dey side chick or baby mama zone women e dey sweet una so a time will come when women will flip the script on you ![]() Wonderful ![]() I thought there are plenty fishes in the river so when it's now time to look for the Mrs right there are no longer plenty fishes ![]() No naija man ought to ve complaining of being the side dude,abi the fishes for river don finish? ![]() |
prettyvirgin:e pain am. ![]() Keep exposing yourselves. This 2026 una must take una hand expose yourselves ![]() |
What they're sowing they're reaping.if you sow the seed of violence, pai Can never leave your household. Nobody can tell me that the Northern governors ,politicians and community leaders are not aware or complicit in the terrorism, banditry,poverty and genocide going on in the north because where are they getting information from,why has this madness persisted all this years.the people they empowerd with guns,illiteracy,miseducatuon and fanatism instead of education and enlightenment are the ones turning around to attack the people encouraging them |
NOETHNICITY:the nigerian Christians are the ones making a joke out if Christianity. Christianity is not the problem but it's the way it's misrepresented by some pastorpreneurs and customers. Same with Islam where there are some people secretly milking from it |
Jayhome24:leave them make them dey pour their personal frustration and envy on her.na their way.once woman is divorced single or separated even if she be pastor she go naturally attract hate,disdain,closet envy or disrespect from naija men unless she's brazen or shameless like dorris that's when they won't dare attack you but the moment they see you as easy target for attack them go dey drag you dey go.you no see as them dey take style avoid dorris. One of the ways naija men dey take attack women is with the tool of shame and silencing but once you throwaway shame, you have won battle 90percent.na because she don become changed person maybe because of motherhood and life issues ,if she was still the same old tonto would they have dragged her.even nkechi blessing, saidaboj ,lizzy anjorin or blessing ceo you see any man trolling or attacking them.na because those ones dey predictable. They know say if them troll saidaboj or lizzy anjorin na automatic dragging. Them go use them trend,curse them and mess them up |
DissTroy:as much as find Tonto dike show of worship unnecessary ,you sef get for body.na to dey age shame women or marriage shame women dey sweet you for body,when them begin broke shame you or compare you with obi cubana or dangote body go dey pepper you. Oniranu |
NOETHNICITY:na you sabi.christianity is a personal race not group decision |
Sonnobax15:if you no drag women you no go rest ![]() Since you hate all single mothers and can't stand then,go dey kpai all of them |
Haaaaaa. If you know that you can't live in peace go you separate ways and women too should stop marrying angry men.leave them for their mothers.theyre the only ones that can manage their bull shii Again women stop provoking your men,if you know you can't respect him or listen to him,don't marry him, just stay away from them |
It's well.rip to her.women stay one place |
Lol this one just exposed herself to envious, malicious, bitter angry and frustrated low value men wey go soon come here to troll her |
Caaz:lol the reason why gen zs are so annoyingly rude,entitled and so audacious with their rudeness is because of this una woke soft parenting and I said soft parenting is not for African teenagers. African teens and oyinbo kids aren't the same |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 639 pages)

