₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,531 members, 8,445,875 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 05:17 PM

Toggle theme

Samuel051's Posts

Nairaland ForumSamuel051's ProfileSamuel051's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 102 pages)

HealthRe: Pls I Don't Understand What's On My Face Anymore by samuel051: 7:35am On Nov 29, 2021
Holy gram
U are gradually turning to porcupine
Wtf man..
BusinessRe: Loan For Business Available by samuel051: 7:30am On Nov 29, 2021
Das1mama:
Pls am interested, i need it to start my phone business.
ur eyes go soon clear,as una no won get sense so..
BusinessRe: Loan For Business Available by samuel051: 7:29am On Nov 29, 2021
Scammer beware
AdvertsRe: Create Your Usa Bank Account & Get Your Usa/uk Phone Number To Use Anywhere!!! by samuel051: 7:22am On Nov 29, 2021
Ode still dey threaten him useless papa,I no fit meet u make I give u better slap..thief, aza wey loaders dey fine for steady loading and cash out nai u go won sell for less than 20k Naira wey loader fit load up to 5k dolls..u no like money na and na mumu u think say u dey talk to..failed arsewhipe yahoo boy fhuk outta here ode.
AdvertsRe: Create Your Usa Bank Account & Get Your Usa/uk Phone Number To Use Anywhere!!! by samuel051: 7:18am On Nov 29, 2021
UNKNOWN77777:
Bro keep quiet and let other people come and testify.

You don't know me from anywhere so stop this nonsense of stalking me and my post because I will make sure this will be the last time you ever look for trouble.

I won't say more than this.
Na crase person and thief u be,na Ogun go finish u with ur scamming intentions. Goat I will ensure u don't scam anyone here because loaders dey everywhere,why u no go hookup with loader,open account make he dey load am for u with even 3k dolls but prefer to won dey sell accounts for less than that. U think say everybody mumu like u na.. na d idiot wey go fall for ur scam I dey pity..ode
AutosRe: 9ja Used Toyota Camry Tiny Light Up For Sale @enugu by samuel051: 7:12am On Nov 29, 2021
How one car dey get two different engines nai I never still understand..
AdvertsRe: Create Your Usa Bank Account & Get Your Usa/uk Phone Number To Use Anywhere!!! by samuel051: 7:06am On Nov 29, 2021
dorispray:
Please who's ever done business with this owner of this topic (UNKNOWN77777) from this Nairaland forum and can provide any proof of doing a successful business transaction together with him.

I would love to patronize him on the 'subject matter' of this thread, but after checking the history of his moniker on this forum here, I can see that he just recently joined this forum and has few activities to his credits. As a result of this, I realized that it will safe for me to thread carefully while attempting to do business with him.

People, I need your vouch (es) for him here pleaseeeeeeee.
no go use ur money eat pepper soup and drink beer,as u no won wise up so he go help u flex ur money so far no come here come lament say dem scam u.
Nairaland GeneralRe: Fraud Alert Warning! by samuel051: 7:01am On Nov 29, 2021
OkuFaba:
he scammed me 13k
it is well,just count your loss and move on.
PetsRe: Local Nigerian Puppies For Sale by samuel051: 4:26pm On Nov 28, 2021
This is anayo or kanayo
Wtf man..
AutosRe: 9ja Used Toyota Camry Tiny Light Up For Sale @enugu by samuel051: 4:14pm On Nov 28, 2021
1.3 wetin
U need to be burnt with slow fire
Wtf man..
CrimeRe: Engaging In Any Of These 7 Immoral Acts Can Make You Go To Prison. by samuel051: 3:47pm On Nov 28, 2021
Yahoo nko?
NYSCRe: Relocation by samuel051: 2:15pm On Nov 28, 2021
Scammer beware
FamilyRe: Things Around You You Never Knew Their Uses & Importance Learn About Them Today by samuel051: 2:07pm On Nov 28, 2021
Very useful tips..
FamilyRe: 1k Weekly Give Away For Mothers by samuel051: 1:57pm On Nov 28, 2021
Why man no dey ever help man, only woman woman all d time as if d woman get anything to offer,same thing mumu people do dey send Davido money to clear car whereas dey no fit dash/lend their own best friend money in times of need but go dash him wife just to form good friend..make every fhuktup nigga gettat jooor.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 102 pages)