Samuel051's Posts
Nairaland Forum › Samuel051's Profile › Samuel051's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 102 pages)
KingDash:boss men for south south wey people think say na failure don turn landlords,car owners, responsible married men and business owners (wise ones only because nuisance nai plenty pass) yahoo nai sure pass. |
Shey una blind each time I keep writing scammer beware on his thread,that of the loan guy and the tunde guy on agric and auto section.. imagine someone still fell to that loan guy today to d tune of 130k+ una no dey ever learn. |
Scammer tunde ![]() |
Scammer tunde ![]() |
Scammer tunde ![]() |
10k last ![]()
|
Headlights carry Apollo Body na flit dem flit am Price pass d initial amount dey buy am years ago..
|
Posting this rubbish for 1m Ask urself if u dey with ur right sense u go buy am for 1m? |
. |
Someone I keep bursting and his account keeps getting banned,you people can be funny at times,does nairaland look like bank or sokoloan company. Anything involving money here na scam, even goods on technology section,only few legit,many na scrap while majority na refurbished,na investment or auto section we won talk. |
Holy gram Must black arse always be involved in fights all the time,can't they just overlook some certain things and move on..it's high time other frats collabo and war these 3 major frats always disturbing our peace make Dem start get sense. Educated people dey fine money to big up,drive cars and build houses and business,mumu cultists dey drive axe,cutlass,block and bullet into their fellow human beings for weting dey no go pay u or empower u. Wtf man... |
Yahoo yahoo |
Is it animal humans you need help from or human humans that failed u?? |
Holy gram Na akamu dey ur brain How much u buy am,use am still won sell am pass initial purchase price. Wtf man.. |
Holy gram This is akibobo where dat woman get massive gbola Wtf man.. |
Scammer beware |
Holy gram Since wen gbola region turn to abdomen Avoid using old rusted shaving stick,buy new one of 50naira bros.. If na to buy condoms e nor dey hard u. Wtf man.. |
Emergingnation1:ndi Mkpuru miri exporter spotted.. |
Holy gram Cc fg see sokoloan people Wtf man.. |
southniyikaye:holy gram I swerugad Wtf man.. |
Holy gram Take duck fowls medicine Wtf woman.. |
Holy gram It's same thing on my duck fowls face Wtf woman.. |
Holy gram Its same thing on my duck fowls face Wtf woman.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 102 pages)
