Jokes Etc › Re: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by saucekid(m): 3:14pm On Jul 10, 2008 |
*cocks gun in preparation to kill with intergrity* |
Jokes Etc › Re: ***yo Mama Jokes*** by saucekid(m): 3:13pm On Jul 10, 2008 |
yo mama's so thin,she wins in the miss needle contest |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by saucekid(m): 3:09pm On Jul 10, 2008 |
he'll meet u in paris the *gives him another pack of loff ryders*  |
Jokes Etc › Re: Pain Transfer by saucekid(m): 3:06pm On Jul 10, 2008 |
bank phb  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 3:02pm On Jul 10, 2008 |
the brain dey reboot |
Jokes Etc › Re: Nothing Here, Dont Click! by saucekid(m): 2:57pm On Jul 10, 2008 |
reboot ur brain
@ lola how far na? where u dey since?i go for like yarn with u again ooo |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by saucekid(m): 2:55pm On Jul 10, 2008 |
wey dem no fit stop BRT with the muscle sef  |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by saucekid(m): 7:53pm On Jul 08, 2008 |
na dead poster?? |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by saucekid(m): 7:51pm On Jul 08, 2008 |
since last yr |
Jokes Etc › Re: Sports by saucekid(m): 4:15pm On Jul 08, 2008 |
@ troy make u put my name and the name of my descendants inside ur will ooooo
see fast way to kpeme |
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by saucekid(m): 4:12pm On Jul 08, 2008 |
shey ma birthday mate neva know say she go show? |
Phones › Multilinks Internet Phone Needed by saucekid(op): 3:59pm On Jul 08, 2008 |
i need a multilinks phone thats internet enabled anyone who has and wants to sell should call me so we can negotiate thanks +2348056022010 |
Jokes Etc › Re: Pain Transfer by saucekid(m): 3:54pm On Jul 08, 2008 |
uhm . . . no comment yet |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by saucekid(m): 3:53pm On Jul 08, 2008 |
JAH FORBID! fried bla bla ke? that one go sweet pass moon  |
Jokes Etc › Re: Kiss Me by saucekid(m): 3:51pm On Jul 08, 2008 |
die dey hungry u abi? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 3:50pm On Jul 08, 2008 |
*husband is busy making money* so una olofofo,make una dey gossip go @ ibk come on babe,lets go  |
Jokes Etc › Re: Check Ma Files: by saucekid(m): 3:47pm On Jul 08, 2008 |
this holybug don spoil finish. . . . wetin be that picshure i see? my yansh eyes no go see bad tin |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by saucekid(m): 3:44pm On Jul 08, 2008 |
make una no do mistake cry ooo i no want make seun webpage wet |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 3:43pm On Jul 08, 2008 |
you wan turn to madam??  |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by saucekid(m): 3:42pm On Jul 08, 2008 |
whats hapuning is that . . . rushes to go and check whats happuning  |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 3:40pm On Jul 08, 2008 |
*GBOSA* gives benjay black n pink eyes . . . next time,look and comot eyes
@ ibk dont worry . . .u've been avenged |
Jokes Etc › Re: Quickies! by saucekid(m): 3:39pm On Jul 08, 2008 |
see them tatafo life |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 3:37pm On Jul 08, 2008 |
when u scratch,bear in mind we dont want coins wasted |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by saucekid(m): 3:36pm On Jul 08, 2008 |
natural elements abi? thats tantamount to murder  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 6:39pm On Jul 07, 2008 |
seems so now |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 6:34pm On Jul 07, 2008 |
na bend mouth be that na |
Jokes Etc › Re: Saucekid And His Wife, Ibkaye by saucekid(m): 6:28pm On Jul 07, 2008 |
@ ituen u no well at all |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 6:53pm On Jul 03, 2008 |
beyounce ko! rihanna ni! if ibkaye no come, i no come |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 6:38pm On Jul 03, 2008 |
succulent girls for that matter  |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 6:37pm On Jul 03, 2008 |
see as dirty eyes full everywhere *lights up ma anaconda sized rizla*  |
Jokes Etc › Re: This Is Not Ify's House by saucekid(m): 6:35pm On Jul 03, 2008 |
because there shall be ressurection  |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 6:34pm On Jul 03, 2008 |
see local shepe  |