Jokes Etc › Re: Pain Transfer by saucekid(m): 6:33pm On Jul 03, 2008 |
rbb  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 6:31pm On Jul 03, 2008 |
see ya bend brain  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 9:49pm On Jul 02, 2008 |
or sango himself |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 9:41pm On Jul 02, 2008 |
but u go feed and house me abi? |
Romance › Re: A BRAND NEW ME by saucekid(m): 9:33pm On Jul 02, 2008 |
interesting |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 9:26pm On Jul 02, 2008 |
i wan come na u go house me and feed me, and transport me  seriously,i wan come |
Jokes Etc › Re: Check Ma Files: by saucekid(m): 9:21pm On Jul 02, 2008 |
na ya younger brova? |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid(m): 9:18pm On Jul 02, 2008 |
as dem come back na to die be that |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid(m): 9:17pm On Jul 02, 2008 |
woman don finish abi wey he turn to gay? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 9:14pm On Jul 02, 2008 |
he know something na |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 9:12pm On Jul 02, 2008 |
so dream dey dey inside pipe nowadays? |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 9:09pm On Jul 02, 2008 |
IBKAYE how u dey na? invite me come ghana na make we groove  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 9:07pm On Jul 02, 2008 |
where u come dey na? |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 9:03pm On Jul 02, 2008 |
no comments yet |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid(m): 10:02pm On Jul 01, 2008 |
startin with you |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 10:00pm On Jul 01, 2008 |
chai see wickedness |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid(m): 9:57pm On Jul 01, 2008 |
see as ppl dey weed up so tey the tin enter page 7 |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 9:51pm On Jul 01, 2008 |
i dey ooo na ghana u dey true true? i wan come there ooo |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 9:44pm On Jul 01, 2008 |
e don finish be that na |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 9:35pm On Jul 01, 2008 |
i give am one dankwa join  |
Jokes Etc › Re: What Is The Koko? by saucekid(m): 9:33pm On Jul 01, 2008 |
na the grey mata for him brain think am |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by saucekid(m): 10:28am On Jul 01, 2008 |
with windows ms-dos |
Jokes Etc › Re: Iteun's First Wedding(na By Force To Marry?) by saucekid(m): 10:27am On Jul 01, 2008 |
@ poster fear no catch u again abi? |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by saucekid(m): 10:23am On Jul 01, 2008 |
so the brain dey hang chai |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid(m): 9:29pm On Jun 30, 2008 |
i don dey work for nairaland FBI  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 3:16pm On Jun 30, 2008 |
na only ibk i love here i no dey do ashawo |
Jokes Etc › Re: How To Make Love by saucekid(m): 2:59pm On Jun 30, 2008 |
for NAFDAC sampling  mine is for ibk only |
Jokes Etc › Re: True Talk by saucekid(m): 2:57pm On Jun 30, 2008 |
chai . . . . yaba no go fit solve the case |
Romance › Re: My Brother Has 3 Girlfriends . How Does He Remove 2? by saucekid(m): 7:08pm On Jun 29, 2008 |
@ poster he should kill the 2 he doesnt like? just kidding  |
Romance › Re: How Much Do Girls Spend Per Week by saucekid(m): 7:07pm On Jun 29, 2008 |
the money they spend on their hair and cosmetic alone is someone's salary |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid(m): 6:52pm On Jun 29, 2008 |
who put iyeme for ya mouth? |
Jokes Etc › Re: True Talk by saucekid(m): 6:51pm On Jun 29, 2008 |
wetin u just post now? |