Rap Battles › Re: Alexpissu Vs Bjpumpin by saucekid2: 2:49pm On Jun 27, 2008 |
i'll brb for the verdict |
Jokes Etc › Re: Words by saucekid2: 2:47pm On Jun 27, 2008 |
hell da what! |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 2:39pm On Jun 27, 2008 |
see indirect toasting method wey studio dey use  |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 2:28pm On Jun 27, 2008 |
dem don migrate |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 2:23pm On Jun 27, 2008 |
*puffs ma own customised rizzler* oh boy! this one dey stop brain functions
@ holybug wetin u want make i proove? because i don know una teytey and na only me fit cally u holybug and call gunpoint,pointgun na me get kuvuki land with all the babes in it |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid2: 2:18pm On Jun 27, 2008 |
see as toasting dey occur here una too dey vex |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:40pm On Jun 26, 2008 |
na so na *little money fullest spending,ti'm ba lowo,ma jeki awon padi mi jen' be* |
Jokes Etc › Re: The Cheating Husband by saucekid2: 7:35pm On Jun 26, 2008 |
uhm . . . . |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 7:33pm On Jun 26, 2008 |
@ jay na me,the real sauce dem ban my first id for wetin i no do for romance |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:31pm On Jun 26, 2008 |
ose ose dear  @studio i dey alright,i just dey put finishing touches to my stuff b4 entering studio |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:17pm On Jun 26, 2008 |
una bawo ni
@ studio how far?
@ ibk sup dear |
Jokes Etc › Re: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by saucekid2: 4:50pm On Jun 26, 2008 |
see suicide oooo |
Jokes Etc › Re: Words by saucekid2: 4:46pm On Jun 26, 2008 |
na the ppl for ya street go but this film finish |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid2: 4:38pm On Jun 26, 2008 |
thank you jere come make we chat  |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 4:37pm On Jun 26, 2008 |
see abuses dey flow |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 4:34pm On Jun 26, 2008 |
@ una na me una slap collect ganja? una try. . . . no fear again abi? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid2: 4:31pm On Jun 26, 2008 |
@ all na me the original saucekid ooo dem ban my first real one for one kain stupid reason. . . i no be newbie  |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid2: 4:28pm On Jun 26, 2008 |
na me una dey call newbie? a whole me ,saucekid . . . . . .
na because dem ban me for one stupid reason |
Dating And Meet-up Zone › Re: Ennyluv by saucekid2: 8:35pm On Jun 25, 2008 |
chai |
Romance › Re: Silly Things We Have Done For Love! Confession Time by saucekid2: 8:31pm On Jun 25, 2008 |
yes
and believe me, i had to dodge the call centre ppl till i repaid the debt |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by saucekid2: 8:29pm On Jun 25, 2008 |
i follow rule pass you ooo my first ban since i join . . . i even drink 4 bottles yesterday becus i try |
Romance › Re: Silly Things We Have Done For Love! Confession Time by saucekid2: 8:26pm On Jun 25, 2008 |
your own pass silly thing oooo |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by saucekid2: 8:25pm On Jun 25, 2008 |
abi na total domination  |
Romance › Re: Will You Give Up Your Kidney For Love? by saucekid2: 8:22pm On Jun 25, 2008 |
give which kidney? two kidney sef neva do me ooo  |
Romance › Re: Silly Things We Have Done For Love! Confession Time by saucekid2: 8:21pm On Jun 25, 2008 |
callin the UK on credit |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by saucekid2: 8:19pm On Jun 25, 2008 |
@ caruso dem ban me ooo,for wetin no dey irrelevant sha anyways,how body??
@ jenny uhm . . . . . but most cases are virgin dudes |
Romance › Re: How Can You Tell If A Guy Is A Virgin? by saucekid2: 8:14pm On Jun 25, 2008 |
a virgin dude looks stupid when a girl opens up for him a virgin dude spills himself b4 inserting  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by saucekid2: 8:45pm On Jun 24, 2008 |
ibkaye |
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by saucekid2: 8:43pm On Jun 24, 2008 |
uhm . . . . |
Romance › Re: Feminist Love by saucekid2: 8:40pm On Jun 24, 2008 |
uhm |
|
|