Dating And Meet-up Zone › Re: Strictly For Ibkhaye by saucekid2: 7:56pm On Jun 24, 2008 |
no think am at all
@ jenny i no need know the poster
@ smooth no let me enter you oo,otherwise,u go ruff |
Dating And Meet-up Zone › Re: Hottest Chick On Nairaland by saucekid2: 7:54pm On Jun 24, 2008 |
ibkaye |
Romance › Re: Your Man & Bridesmaid Caught In The Act? by saucekid2: 7:52pm On Jun 24, 2008 |
@ cooldude take time ooo  |
Romance › Re: Girls Chasing After Me by saucekid2: 7:46pm On Jun 24, 2008 |
na stupidity |
Romance › Re: Nigerian Guys Cannot French Kiss! by saucekid2: 7:41pm On Jun 24, 2008 |
@topic come make i show una niger delta kiss packed with enuf fire power to blow u sky high |
Romance › Re: Feminist Love by saucekid2: 7:38pm On Jun 24, 2008 |
shey this feminist thing neva end? |
Romance › Re: I Saw Them Making Out In The Office ! See Details Here by saucekid2: 7:37pm On Jun 24, 2008 |
uhm . . . |
Jokes Etc › Re: A Family Conversation by saucekid2: 7:35pm On Jun 24, 2008 |
wetin dey lmao you? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:33pm On Jun 24, 2008 |
taken ke? nobody can fit to take am now |
Jokes Etc › Re: A Family Conversation by saucekid2: 7:32pm On Jun 24, 2008 |
why u dey cry? dem tif ur sweet?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:31pm On Jun 24, 2008 |
Fire go burn nollywood |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:29pm On Jun 24, 2008 |
indeed wetin?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:25pm On Jun 24, 2008 |
we go take am do hollywood film  |
Jokes Etc › Re: Arsenic Prescription by saucekid2: 7:24pm On Jun 24, 2008 |
na death prescription |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:21pm On Jun 24, 2008 |
i dey ooo i thank God say dem ban me  |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid2: 7:09pm On Jun 24, 2008 |
uhm |
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:03pm On Jun 24, 2008 |
i been think say na 500 dey there |
Jokes Etc › Re: Gay Chicken by saucekid2: 6:30pm On Jun 24, 2008 |
@ abby how are u doin dear  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid2: 6:29pm On Jun 24, 2008 |
wowo! |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 6:27pm On Jun 24, 2008 |
*pass me the rizzler . . . .sip something*  |
Jokes Etc › Re: Words by saucekid2: 6:26pm On Jun 24, 2008 |
there's way |
Jokes Etc › Re: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by saucekid2: 6:10pm On Jun 24, 2008 |
uhm . . . i got banned today for one week . . . .we thank God ooo  |