₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,160 members, 8,526,968 topics. Date: Sunday, 29 November 2026 at 09:08 PM

Toggle theme

Saucekid2's Posts

Nairaland Forum › Saucekid2's Profile › Saucekid2's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid2: 1:56pm On Jun 28, 2008
oh boy
forget that one ooo,na only ibk i dey guide
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 1:54pm On Jun 28, 2008
uhm . . . .
Jokes Etc › Re: How To Make Love by saucekid2: 1:52pm On Jun 28, 2008
see ur bend mouth
Jokes Etc › Re: Can You Pls Help? by saucekid2: 1:47pm On Jun 28, 2008
u can be the direct link
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 1:37pm On Jun 28, 2008
wen love enta ya life,you must turn pastor na grin
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 1:31pm On Jun 28, 2008
see as the babe type gramma
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by saucekid2: 8:41pm On Jun 27, 2008
shey na that one dey pay my salary?
Dating And Meet-up Zone › Re: Port Harcourt Nairalanders by saucekid2: 8:40pm On Jun 27, 2008
like bongocious
Romance › Re: Nigerian Guys Cannot French Kiss! by saucekid2: 8:35pm On Jun 27, 2008
uhm
Romance › Re: A BRAND NEW ME by saucekid2: 8:23pm On Jun 27, 2008
pop cherry and live to tell the story
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid2: 8:03pm On Jun 27, 2008
uhm . . . .
Jokes Etc › Re: How To Make Love by saucekid2: 8:00pm On Jun 27, 2008
he too spoil
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:57pm On Jun 27, 2008
na the tin wey God can do
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid2: 7:56pm On Jun 27, 2008
she don dey grow bia bia
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:54pm On Jun 27, 2008
na so na
e no go work
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 7:49pm On Jun 27, 2008
the tin pass choco grin
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:47pm On Jun 27, 2008
sorry . . .
ibk dey okay for me,i no get big eyes
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:39pm On Jun 27, 2008
na so na
plenty ppl want make i die . . . . .e no go work grin
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid2: 7:31pm On Jun 27, 2008
clemcy!
you want make i comot u from that office abi?
no worry . . . . make nairaland police unban me angry
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:28pm On Jun 27, 2008
of where or who? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by saucekid2: 7:26pm On Jun 27, 2008
i dey fine jere
how body??
Jokes Etc › Re: How To Make Love by saucekid2: 7:25pm On Jun 27, 2008
chai . . . . . .
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 7:23pm On Jun 27, 2008
you no read the topic??
*brings out my oil pipe sized rizzla . . . . this tin good ooooo*
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid2: 7:21pm On Jun 27, 2008
wetin dey ;d you?
Jokes Etc › Re: The Cheating Husband by saucekid2: 7:19pm On Jun 27, 2008
shey he get wife sef? grin
Jokes Etc › Re: The Cheating Husband by saucekid2: 7:14pm On Jun 27, 2008
i no do anytin oooo
see false accusations dey fly
Jokes Etc › Re: Can You Pls Help? by saucekid2: 7:06pm On Jun 27, 2008
na ibkaye charm carry me reach there
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by saucekid2: 7:04pm On Jun 27, 2008
uhm . . . . .
igbo na bad tin
Jokes Etc › Re: Can You Pls Help? by saucekid2: 4:10pm On Jun 27, 2008
for tombo international joint church
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid2: 4:04pm On Jun 27, 2008
@ holybug
becus i say make i talk with one chick,you begin shout bigamy

me and ibk dey tight kiss

1 2 3 (of 3 pages)