₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,156 members, 8,420,595 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 06:20 AM

Toggle theme

Sboga's Posts

Nairaland ForumSboga's ProfileSboga's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:53am On Dec 04, 2025
HesInMe:
Someone tell me about MANSARD abeg.
by broda dey r Ba starts
dem suppose change d M to B
N to S
and S to T
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:51am On Dec 04, 2025
omo
my stem ppl dey everywhere on dis threads
see dem wid dia stem speck gb-ola everywhere non perfomance full
d real g's wey dey pack branch speck bola no dey enta whey d stem speck dey full
see dem pushing dia yeye tock broking on top ur head
most useless tock broker
go carry ur stem rest...una neva grow ur stem come turn to long branch wey hang very wel grin



emmanuelewumi:
From Meristem
CelebritiesRe: I didn't post it, Natasha is at risk: 2face Reacts to now-deleted 'help me' Post by sboga: 2:18pm On Dec 03, 2025
dey play...
if u no know somethin betta to not enta d convo
sitdown for side dey watch
2baba past all dis davido burna wizkid
dis problem na wetin frsh kitten don cause
shey u knw baba dey chop yng puna
dis babe na half his age

Iluvmycontr3:
,,,,He was never a person of capacity, jst that Nigerians like to overrate stuffs..
PoliticsRe: Pay N20m Levy Or Be Killed’, Bandits Threaten Sokoto Community by sboga: 2:12pm On Dec 03, 2025
nawa fo dis ppl in d north
d source of dia madness na d particula bukk
PoliticsRe: Akwa Ibom Ranked Cleanest State In Nigeria For 2025 – Report by sboga: 2:11pm On Dec 03, 2025
dem get fine babyes sef
no b north wey get banditbabes
CelebritiesRe: Help Me, Tuface Breaks Silence - (photo) by sboga: 2:10pm On Dec 03, 2025
2baba don dey cry
see wetin presh kitten cause
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:33pm On Dec 02, 2025
omo
dey play...
meri stem u dey yan us...na dem send u fo hia
wetin dey carry come
itz one d most useless tock brokaz in d kontry....wen i say useless i mean werey kompany...
lemme me tell u en....d kind ppl wey dey b dia customers dem get stem gb-ola...no b d branch tree type gb-ola wey d real g's dey pack
so u r d d type wid d stem speck u go enjoy dia service
but if u get d branch tree type speck...dia service you no go enjoy am at al at all
dey play...small boy phewww



pluto09:
Send them another mail, I am surprised you said they didn't reply you..
They are always responsive though their system can be proned to some nagging errors.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:28pm On Dec 02, 2025
50 naira tock by now if no b dis cgt lobbish.,..buyam ppl wey get am dem hold politif powa e dey inside d AR
Pennystockwarri:
https://open.spotify.com/episode/62HEAW3RKUDg2coO2tIKXd

Thoughts on Champion Breweries rights issue and the stock as a whole.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:51pm On Nov 28, 2025
una don tempt me come type shut ur trap
d way u dey typa na insult dey do to d lord
be careful
ur folio is not bigger dan d holy spirit dat dey joke here abt
take time
d sand wey dey push on top new been go enter ur own food


Locotrader:
Jesus being full of holy Spirit replied to the devil " thou shall not tempt the Lord your God"

Mikeapollo pls thou shall not tempt Loco for this Santa bull.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 6:26pm On Nov 14, 2025
PuristForest:
So many opportunities opened up in the market this week as a result of the sell off, if you have cash, this is the time, i do think that the insurance subsector will yield the most returns mid term simply because the sector was the most hit, think prestige , guineans etc...few assets have not completed their corrections having only completed (a) wave of an a-b-c correction, so it can get worse but only for a short while......DYOR
ewnation/ngx
hold on to ur cash if u get am fo real
d prices wey go open after d cgt bear is done ur eye go open wide
someone dey post d targets earlier buy at ur own peril below dem rates...
naso
for d weekend..2 fyn babes dey wait fo me to chop d gb ola wey i go feed am all nite long
oya enjoy d long tying thru d weekend while d real g's gon collect excess minaj in full grin
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:16pm On Nov 13, 2025
omo
see how dem don kee dis maket walahi..d way d real g's dey dump right now u gon tink dem dey on top dulcolax laxative over dose i dey tell u
everythin must go
cash is king
las las na fixed deposit dey enter
in case u neva hear d plan is to kee dis market till dem go scrap dis cgt fully....i mean fully....u neva bear red yet...na d trailer u dey watch...d movie remain
d dump go happen solid and loose....very very lose e go enta their mouth fo dat fool wey dey do interview unandan talk nansense
oshey
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:03pm On Oct 29, 2025
Streetinvestor2:
My school fees analysis target price is #5.How anybody take understand my post is at his own risk
na so
till 5 naira bull bid den full offer
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:27pm On Oct 29, 2025
omo
we get dis kind secimin plenty inside dis kontry
dem go sell demself for two cops of rice
see am weting dem talk
may na 1k dey inside am akant
ptheeeewww spit


courage89:
While a lot of us are focusing on the very high capital gain tax, this can actually be a blessing in disguise for NGX. I see the steep capital gain tax as a risk mitigation to help reduce capital flight in the face of economic stagnation, recession, sanctions and protect the long term stability and growth of NGX.

Most times, we’ve been made to believe capital flight that paralyze and damage Nigerian capital market are caused by political uncertainty, corruption, macroeconomic instability including: currency depreciation, high inflation, external debt, high interest rate and others…While these rationale are very valid, they are not the major reasons.

Other reasons that can trigger sudden capital flight includes: sanctions by foreign governments, statements from big corporations or financial institutions and others. These triggers can happen at any time, due to no fault of the government. Speculative attacks from these capital flight will end up having catastrophic consequences on Nigerian economy.

Example of this was in 2015, when JP Morgan removed Nigeria from its index bond. This sudden exclusion triggered significant capital outflows, with foreign investors selling their Nigerian bonds, stocks and other assets. Leading to decline in stock market, devaluation of naira, higher interest rates, job losses and other economic problems. Let’s assume we had this CGT at the time, could this have prevented the speculative bubble of the 2015?

The long term stability and growth of NGX should be the most important factors. Any policy/ policies to strengthen this stability and growth should supersede short term gains of all investors.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:24pm On Oct 29, 2025
OMO
dis place na d place to discuss d most usless toks
na intrisick val fo d gebe-goo no reach 50 naira
d ting is a scam same like fo
dose days d maga use am cash out become billionarire
dose wey no dey no
kontinue
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:49pm On Oct 28, 2025
omo
u get sense
d dark is coming if not for dis cgt gb-ola wey wan enta everyone yan sh kia kia
everytin don reset





Streetinvestor2:
The poverty they are sharing will soon touch all both the financial smart or blind.

I hope it is not what one moniker here keep shouting,...
Dark is coming
Very soon q3 results will be over with no impact which is not suppose to be so.Many jijo here go first close shop and understand what bad economy means
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:58pm On Oct 24, 2025
empty hen wey gon lay plenty planty egg
d egg too go special...d egg wey no b white e go yellow
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:45pm On Oct 24, 2025
omo
no go buy plenty units of somethin dat one day wen u wan sell..e go b a long ting
b careful wid d toke dey one old man dey push hard lememba e go rise up for two mins na one short round e go last
meanwhile d real gs b d one wey dey load empty hen nan stap
d dark one too go still come again
buh fo naw if u wan d big goat for the christas time
d empty hen u must carry ontop ur head pia pia
ova & out
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:40pm On Oct 23, 2025
in short its lobbish

fostermd:
*Access Holdings Plc (Access Bank Group) Half-Year 2025 Audited Results As of October 22, 2025* , Access Holdings Plc (the parent company of Access Bank Plc) has published its audited interim financial statements for the half-year ended June 30, 2025. The release aligns with the extended deadline approved by the Nigerian Exchange (NGX) and the Central Bank of Nigeria (CBN), following delays due to complex post-acquisition audits for subsidiaries like National Bank of Kenya, Standard Chartered Tanzania operations, and AfrAsia Bank Mauritius.
These results reflect strong growth amid expansion, with gross earnings up significantly year-over-year. *Below is a summary of key financial highlights from the consolidated statements* . All figures are in Nigerian Naira (N) unless stated otherwise.
*Key Financial Highlights Metric*
*Half-Year Ended June 30, 2025*
*Half-Year Ended June 30, 2024*
**Year-over-Year Change*
*Gross Earnings*
N3,852 billion
N2,056 billion
+87.5%
*Interest Income*
N3,124 billion
N1,678 billion
+86.2%
*Non-Interest Income*
N728 billion
N378 billion
+92.9%
*Operating Income*
N3,456 billion
N1,892 billion
+82.7%
*Operating Expenses*
N1,892 billion
N1,045 billion
+81.1%
*Profit Before Tax*
N1,564 billion
N847 billion
+84.6%
*Profit After Tax*
N1,234 billion
N678 billion
+82.0%
*Earnings Per Share (Basic* )
N8.45
N4.65
+81.7%
*Total Assets*
N32,456 billion
N20,134 billion
+61.2%
*Customer Deposits*
N20,789 billion
N12,456 billion
+67.0%
*Loans to Customers*
N18,234 billion
N11,789 billion
+54.7%
*Shareholders* ' Equity
N4,567 billion
N3,012 billion
+51.7%
*Notes on Performance*
*Growth Drivers:* The surge in earnings was fueled by higher interest margins from loan expansion and fee-based income from digital banking and trade services. *Acquisitions contributed* ~15% to revenue growth.
*Cost Management:* Cost-to-income ratio improved slightly to 54.7% from 55.2%, despite inflation pressures and integration costs.
*Asset Quality* : Non-performing loan ratio stood at 3.8% (down from 4.2% in H1 2024), supported by proactive provisioning of N456 billion.
*Capital Adequacy:* Common Equity Tier 1 ratio at 18.2%, well above regulatory minimums, reflecting robust capitalization.

*Dividends : No interim dividend declared; focus on reinvestment for growth..*

The full audited consolidated and separate financial statements (including auditor's report from Ernst & Young) are available for download on the official investor relations page: Access Holdings Financial Releases. For the complete PDF: H1 2025 Audited Financial Statements.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:40pm On Oct 23, 2025
guyy u suppose hook use gb ola open am unless ur own neva reach grin

crownprince2017:
Agba this thing no they open na.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:14pm On Oct 23, 2025
omo
d old man don land say hin yan us fo ja-rule wey don do high volume sha...
d ting go stand pass two minutes wey all ur toks dey do am carry go...or e gon fall dawn lik week gb ola wey no do rounds
na ur own mate b dat goat dey yan us since
no wahala sha every mallam to hin kettle
while dey wan planty lobbish tins make e lemema d yllow go fill everywhere dey go
d dark ones go rise up still
oya naw..
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:53pm On Oct 23, 2025
see prophit before tax ..can yab u on top dis calls...well don ehh..b ready for d tax grin


ProphetUtuocha:
Just as the revelations on Dangote cement and MTN are being fulfilled, Oando’s time is near!
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 9:19am On Oct 10, 2025
serious pumping inside dat stock...d indians don settle d mm veryvell use am cashout...dont b left holding d bag once dey exit
omo

SohSoh:
Back in June, my MeCure BUY call at ₦11.50 didn’t impress everyone.
At ₦28.00, I hope those “experts” are still holding their opinions that Fidson Was A Better Buy — since they missed holding the stock.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 9:16am On Oct 10, 2025
Locotrader:
No be small pikin ram oooo.
The ram Japaul go produce na the one wey the horn don coil
see am wetin hin talk
d guy dey use coil-horn hold am head as hin dey knack d tin from the back come compare real gold producing giants wid a chinkos sand mining operation wey dem dey use carry tins out of kontry on d low key
omo
TV/MoviesRe: “I Wasn’t Expecting To Win Bbnaija” — Imisi Opens Up On Shock Victory And Battli by sboga: 9:04am On Oct 10, 2025
Goodlady:
Talk you dey wetin?
Dey wetin talk you?
Wetin you dey talk?
if u know u know

dem don distribute very well.
PoliticsRe: Nigerians Can Get Away With A Lot, But Igbo People Cannot - Sowore by sboga: 9:02am On Oct 10, 2025
d man na hero
hin dey purshu dem wel wel
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 9:01am On Oct 10, 2025
Locotrader:
We will continue praying until our joy is over.
Japaulgold must give us our Xmas ram inshallah with gold bubbles all over the world.
dis one don dey show hin wife photo ...see as am dey come knack dis tin very vwell dey pushh lobiish toks wey dey rise for 2 mins before collapsing...no dey stand for rull round....no ta ta ta ta ta like d wan do do wey i dey ask u come buy sub 5 naira

now d tin b 50

an 50 dey better past ja rule...

ja wey dey mind sand

d sand u gon chop if u invest lobbish toks wey dis one dey push on top ur mind
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 8:52am On Oct 10, 2025
50 cent d man and ja-rule dey fake
ja-rule b like dem japal
dem dey mine sad like some1 said ...no gold at al at al
kontinue push lobbish
meanwhile
dark is comin
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:03pm On Sep 30, 2025
DANGREF

you heard it here first.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 10:36am On Sep 29, 2025
Streetinvestor2:
The only way this failed government will see CGT from me is if they take from me at source

This is my question. If the chinko guys decided to buy us out as per wapco. Which tax will be applicable on our payment. Is it WHT or CGT so I won't fall maga to this government
My money will never part of the money they are planning to loot before 2027 to be kicked out
OMO
i was wrong abt u
u b correct g
dem go look tire...no evidence gon remain wen im done
good luck wid reinvesting to avoid tax as if you gon never sell...
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 9:31am On Sep 29, 2025
Toluway:
Wow!!!
You caught this one and you betrayed your excitement on the strategy with with queen's English.
I caught it too. I read from Agba in one of his posts, but didn't get it then. It's now very clear to me.
This is even much better than the 'getting loans' strategy.
Intelligent!!!!!
Why can't we always beat this Singapore certificate guys in their game? 'Cause we're legit😁
lemme not bost ur bubble dis morning

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)