₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,109 members, 8,420,380 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 06:10 PM

Toggle theme

Sboga's Posts

Nairaland ForumSboga's ProfileSboga's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)

CelebritiesRe: Wizkid Or Davido: Cristiano Ronaldo Picks Favourite Nigerian Singer by sboga: 12:38pm On Oct 30, 2024
MESSI is the GREATEST

PENALDO NEVA CHOP WC
NA INSIDE CAMEL LEAGUE HIM DEY
TravelRe: Moment Reckless Driver Crash Into Another Car While Racing (Video, Pictures) by sboga: 12:38pm On Oct 29, 2024
muthafucka dver
CrimeRe: Bobrisky: I Won’t Defend Your Reputation – Tunji-Ojo Tells Correctional Service by sboga: 12:37pm On Oct 29, 2024
dis bob matter...make it rest na
de guy dey enjoy gbola wetin b your own to disturb am everyday
na you wan knack am or na dvdarkman wan knack am sef
mtchwee
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 8:52am On Aug 14, 2024
stop all dis mastabation
wats wrong wid u


emmanuelewumi:
Annual report is a goldmine of information for discerning investors.

Read it , study it and don't wait to be spoon fed.

If not you will become emotional when people like street investor cast your beloved stock. Monkey hunters will also prey on you


Invest with knowledge, figure, facts and information
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 8:50am On Aug 14, 2024
omo make i post 1 message dem don send dia errand boy come mastaba8 long messages come hide the message of d real g's

Na real g's wey dey push u 2 buy d dodo under 10

u suppose to b ballin like d real gs right now..heni bottles empty...

but u dey sitdown dey mastaba8 since u dey follow ultimate losers wey dey own dis space...dem dey comot make u enter swim iside ellah lake wid no lifevest
EducationRe: Reps Probes WAEC Over ₦5 Billion Loan For Calculators, Others by sboga: 5:36am On Aug 14, 2024
go an sidown

do u know how much dem dey spend fo ota kontries?/
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 5:34am On Aug 14, 2024
wen d real g's dey telli pesin go but d dodo under 10 na d cabal was here to say na d pesin english dey bad make e go learn am
v don dey nack dem mommies nawnaw paw paw paw eyeeeeee
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:44am On Aug 01, 2024
ade205:
Greetings everyone,pls am amateur in NGX stock trading and i need ur advice.I bought Ucap @#40 with intention of selling @#45 before the QD unfortunately am at 23% loss, am thinking of selling at that loss and use the money to enter Oando at cp.If i sell now,will i still get the bonus? since the QD has passed.
wen d real g's wey telli pesin wetin suppose buy na d cabal of dis grp dey abuse am say d pesin no fit type beta english
omo see wetin u cause...

don telli pesin pik up ucap wen u suppose to buy d dodo for singles
PoliticsRe: Attack On Ex US President Trump ‘Distasteful’ – Tinubu by sboga: 1:52am On Jul 15, 2024
na so my presido
PoliticsRe: Investment In Dangote Didn’t Align With Our Strategic Goals – NNPC by sboga: 1:52am On Jul 15, 2024
yaya sure
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:51am On Jul 15, 2024
Omo only d ting dey go pull back be my gbola after releasing inside yomama


BullBearMkt:
SHOULD OANDO PULLBACK
In case there is a pullback on OANDO, 3 possible scenario to BUY the stock (IF INTERESTED)
1. Highly Aggressive: 14.95 - 15.60
2. Aggressive Area: 12.50 - 13.85
3. Conservative: 8.75 - 9.75

PLAN YOUR TRADES AND TRADE YOUR PLANS
grin grin grin grin grin
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:28am On Jul 11, 2024
Bagwa:
Is Oando back!

Watch full episode of follow the money #FTM on YouTube


https://www.youtube.com/watch?v=FkJBIGSZDmM?si=Q3eQ2x7276blAGDL
omo na mumu ppl dey need a monkey like dat to come telli dem make dem buy
white the real g's don enter single digits
make una dey kontinue write long long tings fohia while the d real g's dey enter tins wey u dey watch 4 d tube
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Vincent Kompany Is Bayern Munich's New Coach by sboga: 4:02am On May 30, 2024
wow
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:00am On May 30, 2024
2zona:
Who really spends and utilizes these funds invested on the stock market. Like when I purchase shares of say zenith bank worth 1million naira and my account is debited. Whose account is actually credited and what will that 1 million be used for?? I really want to know please.
omo no make em telli pesin wetin dem don post
in reality - its a place where the rich and might dey crush small time retail investors
its a palce where dem dey print money thru shares, cancel shares as dem like, still come a carve out a new entity from inside the same shares dem don sell you to come release anotha set of new shares while the SEC dey laugh tire
a place wit no akkantability
dem go even send their boys come pst lobbish for hia to confuse ur head and stop you from doin any real research on the companies
my guy...better watch ur backside wella
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 5:18am On May 26, 2024
omo bleep all dem criminulss parading demselves ovahia as investment gurus.
PoliticsRe: Agbakoba To Sue CBN Over Cybersecurity Levy by sboga: 5:43pm On May 13, 2024
you gon explain tire
PoliticsRe: Yusuf Mu’awiyyah Muye Weds Yasirah In Grand Ceremony [PHOTOS] by sboga: 5:43pm On May 13, 2024
omo let d brappin begin
doggy all d way
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:04pm On Apr 16, 2024
d day don dey upon us one more...more d coast go clear..as i said before..na billions we gon chop and chip we shall...plenty
we gon chop frm d yansh d type na ur type dey watch 4 tv come salivate urself 2 sleep..we dey chop am.
na since d last time i dey type for hia...d usual magas dey type long tings daily
na long tory here n dere...mumu don plenty...
weting dey happen...nothin..u dey lose...was it worth ur timehuh
trans tony don release ontop ur mouth wid powar wuruwuru...you suppose know who dem be...na dem dem dey b ...na yeast management...d type dey no get E.P.S ...na joke infact
on other side dem so called ogas for dis place even come make u dey enter dis useless banks wey dey give u doggystyle to gorrila-style now like tony...still na long tory dem dey type for here....come console demselves...na dis na dat...excuses plenty.
2 months ago sem dey even push jaiz bank on top the newbees ...trap dem souls men..
come advise men dem u buy dis na buy dat...buy jaiz...buy tantaliza..., japaal, champion, wema and even elllah lake dem don push..company wey no get revenue.

omo shut up 4 dere.....all of u...how u dey sleep knowing u dey destroy lives wid your stock advice ennn?

buy oando and rest well
in fact its too late to even do dat....maybe tomo morning na last chance las las
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:28pm On Mar 12, 2024
d above is from BOOGEYMAN557


no b my own tory oo
InvestmentRe: Treasury Bills In Nigeria by sboga: 5:48pm On Mar 11, 2024
dem wan scam u wid those rates ohh

better open your eyes...theres better rates if u look well cool


blkmum700:
See the rates I was given at first bank

87 days 13.5%
164 days 14%
346days 17.5%
318 14%
332 15%
290 14%
255 13%
BusinessRe: Nigerian Breweries Increases Price Of Products For The Second Time In Two Months by sboga: 5:45pm On Mar 11, 2024
good dat i bought enough to last 2 years
omo fuk dis economy
TravelRe: UK Bans Overseas Health Workers From Bringing Dependants by sboga: 5:44pm On Mar 11, 2024
GBAM!
EducationRe: IELTS is Still N134,000 On IELTS.NG by sboga: 5:43pm On Mar 11, 2024
must we write ielts enter canada/uk by force?
nawa 4 u oh
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 5:42pm On Mar 11, 2024
while d real g's dey hodl for oando date make i drop d update on insurance sector i promised...d beauty, d avg and downright ugly

beauty buy- custodian, nem, cornerstone and ofcourse aiico if u know aico secret like some of u do frm old dayz...dat one secret...all going to pump up soon

avg - mansard, royal xchange, int energ - all wid some management issues, last 2 with more dan d first
mutual ben, veritas, african alli - best to ignore buh 1 of dem could turn around
some of dese names will also b pumped

ugly - prestige assurance- current indian managment dey theif sef...dem don flout govt regulation like anyhow like igi tins and could b arrested anytime...major liquidity issues...stay faaar away.. company ought to b investigated ..
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 6:29pm On Mar 01, 2024
if i kom comment for tony na tribalistik you gon call me

a ibo pesin b dat o


ole
PoliticsRe: Economic Hardship: Borno State Governor Declares One-Day Fasting And Prayer by sboga: 4:45pm On Feb 16, 2024
MUMU GOVNOR
PoliticsRe: FG Seals Off Sahad Store, Abuja As Crackdown On Hoarding, Price Fixing Begins by sboga: 4:45pm On Feb 16, 2024
dis will cause food scarcity in d coming months
watch
BusinessRe: Naira Trades 1,498/$ At Official Market, CBN Tackles Racketeers by sboga: 4:43pm On Feb 16, 2024
MUMU CENTRAL -

CONFIRMED DONKEY, SORRY WHAT I POSTED ABOVE WAS MEANT FOR THIS POST.

this person is very dangerous pushing this false narrative


UncleAyo:
World's Top Performing Currency and Insight for Naira

* Government/CBN should stop the printing 500 NGN notes and 1,000 NGN notes (the use of #200 note should be sparingly) and officially discontinue the use of these currencies!

* Reintroduction of Nigeria coins, 50Kobo, 1 NGN and 2 NGN.

* Focus should be on Local Business and not call for foreign investment; as foreigner will eventually and continually repatriate their profits in USD. (learning from what is happening in China)



Welcome, lets get started by examining the top 10 performing currencies in the world to gain necessary insights before drawing our conclusions.

*.Kuwait Dinar KWD: ( 1 KWD = 4,920.49 NGN )
Bank notes: 1/4, 1/2, 1, 5, 10, 20 Dinars -------------- Highest denomination == 20 Dinars; Coins == Yes
Coins: 5, 10, 20, 50, 100, 200 Fils


*.Bahraini Dinar BHD: ( 1 BHD = 4,021.64 NGN )
Bank note: BD 1/2, BD 1, BD 5, BD 10, BD 20 --------------- Highest denomination == BD 20; Coins == Yes
Coins: 5, 10, 25, 50, 100 Fils, BD 1/2


*.Omani Rial OMR: ( 1 OMR = 3,937.77 NGN )
Bank note: 1/2, 1, 5, 10, 20, 50 Rials --------------- Highest denomination == 50 Rials; Coin == Yes
Coin: 50, 10, 20, 50, 100 baisa and rarely used 200 biasa


*.Jordanian Dinar JDD: ( 1 JDD = 507,65070 NGN )
Bank notes: 1, 5, 10, 20, 50, Dinars ------------------- Highest denomination == 50 Dinars; Coin == Yes
Coins: 1/2, 1, quirsh, 21/2, 5, 10 Piastras


*.British Pound GBP: ( 1 GBP = 2,135.49 NGN )
Bank notes: €5, €10, €20, €50 ----------------------- Highest denomination == €50; Coin == Yes
Coins: 1P, 2P, 5P, 10P, 50P, €1, €2


*.Caymanian dollar KYD: ( 1 KYD = 1,815.81 NGN )
Bank notes: 1, 5, 10, 25, 50, 100 Dollars ------------------- Highest denomination == 100 Dollars; Coin == Yes
Coin: 1, 5, 10, 25 Cents


*.Euro EUR: ( 1 EUR = 1,631.43 NGN )
Bank notes: €5, €10, €20, €50, €100, and €200 --------------- Highest denomination == €200; Coin == Yes


*.Swiss Franc CHF: ( 1 CHF = 1,719.44 NGN )
Bank note: 10, 20, 50, 100, 200, 1000 francs ------------------- Highest denomination == 200 francs; Coin == Yes
Coins: 5, 10 and 20 Rp/cts, 1/2, 1, 2 and 5 Fracs


*.United State dollar USD: ( 1 USD = 1600 NGN )
Bank note: $1, $2, $5, $10, $20, $50, $100 ----------------- Highest denomination == $100; Coin == Yes
Coins: 1C, 5C, 10C, $1/4, $1/2, $1.




Go back to the list once again and check what's the highest denominations of each currency (and population of users of each currency), You will discover that the top performing currencies do not have high face value like we have 500 NGN and 1,000 NGN in Nigeria.

Also, you will notice that the top performing currencies have coins form of currency with denomination of very low face value.


The highest of the denomination is 1000 Franc followed by 500 EUR. 1000 Franc is not in frequent use and the highest Franc denomination next to it is 200 Frank ( not like 500 NGN as we have here in nigeria ). Also the use of 500 EUR was discontinue in year 2018.

Get a hold on history of exchange rate in Nigerian, you will find out that every introduction of new high (face value) denomination currency note has adverse effect on exchange rate.


Why High Denominational Currency Note Is Bad:
1. Increase in prints of currency notes with high face value e.g 1000 NGN makes other lower currency of less important and less useful. This can gradually lead to upgrade of price of goods and services in market.

2. It makes stealing, looting and hoarding of cash easier as larger amount of money value can be packed into a very small space.


3. 500 NGN and 1000 NGN are no money for the common man, go to the market and examine what denomination are most in use.

4. It's in a way opposing the cashless policy by the federal government of Nigeria.


What The Wise Nations Did:
1. United State of Ameria used to have $500, $1000, $2000 currency notes until December 14, 1945, when the high denominational bills were last printed and officially discontinued on July 14, 1969 by the Federal Reserve System.

2. Europian Central Bank announced on 4 May, 2016 that it would phase out the 500 Euro notes by the end of 2018.



Other Factors That May Affect The Exchange Rate Of A Currency Include:
1. Ratio of goods/services importation to exportation

2. Availability of currency and number of complying users.

The Illegal illegal printing of currency by the CBN according to as reported by some news media outlets has a long way to desctroy value on our cash.

3. Inflation rate

4. Government debts and federal reserve.

5. Political policies and stability

6. And many more



My Recomendations:
Nigerian government should permanently discontinue and remove 500 NGN and 1,000 NGN currency notes from circulation. Reintroduction of 50 Kobo, 1 NGN and 2 NGN coins should also be done.

A government fighting corruption will yield to this advice as abundance of lower denomination currency will discourage looters from hoarding and keeping cash in a safe instead of bank.

Caveat emptor:
This writeup is a personal opinion resulting from my many observations. It is not a scholarly work and should not be treated as one. Copy-and-paste bloggers should please reference the link and author of the article.




TOP PERFORMING CURRENCY (UPDATED CONVERSION RATEs)

1. Kuwaiti dinar (KWD)
The Kuwaiti dinar is the strongest currency in the world with 1 Kuwaiti dinar buying 3.26 US dollars (or, put another way, US$1 equals 0.31 Kuwaiti dinars).

Kuwait is located between Saudi Arabia and Iraq, earning much of its wealth from being a leading global exporter of oil. The Kuwaiti dinar was introduced in the 1960s and was initially pegged to the British pound before being re-pegged to an undisclosed basket of currencies.

2. Bahraini dinar (BHD)
The Bahraini dinar is the second strongest currency in the world with 1 Bahraini dinar buying 2.65 US dollars (or US$1 equals 0.38 Bahraini dinars).

Bahrain is an island nation in the Persian Gulf off the coast of Saudi Arabia. Like Kuwait, the country earns much of its wealth from oil and gas exports. The Bahraini dinar entered circulation in 1965 and is pegged to the US dollar.

3. Omani rial (OMR)
The Omani rial is the third strongest currency in the world with 1 Omani rial buying 2.60 US dollars (or US$1 equals 0.38 Omani rial).

Oman sits between the United Arab Emirates and Yemen at the tip of the Arabian peninsula. As with its other wealthy neighbours, Oman is a major exporter of oil and gas. The Omani rial was introduced in the 1970s and is pegged to the US dollar.

4. Jordanian dinar (JOD)
The Jordanian dinar is the fourth strongest currency in the world with 1 Jordanian dinar buying 1.41 US dollars (or US$1 equals 0.71 Jordanian dinar).

Jordan is largely land-locked country in the Middle East. Jordan is less dependent on oil and gas exports than its neighbours and has struggled with sluggish economic growth and rising debt. The Jordanian dinar entered circulation in 1950 and is pegged to the US dollar.

5. British pound (GBP)
The British pound is the fifth strongest currency in the world with 1 British pound buying 1.28 US dollars (or US$1 equals 0.78 British pounds).

Britain is the sixth largest country by Gross Domestic Product (GDP), according to the World Bank. The pound was first introduced in the 1400s before being decimalised in 1971. It is free-floating and thus not pegged to other currencies.

5. (Tie) Gibraltar pound (GIP)
The Gibraltar pound is the joint fifth strongest currency in the world with 1 Gibraltar pound buying 1.28 US dollars (or US$1 equals 0.78 Gibraltar pounds).

Gibraltar is located at the southern tip of Spain and is officially a British territory. The Gibraltar pound was first introduced in the 1920s and is pegged to the British pound (at par, meaning that one GIP equals one GBP).

6. Cayman Islands dollar (KYD)
The Cayman Islands dollar is the sixth-strongest currency in the world with 1 Cayman Islands dollar buying 1.20 US dollars (or US$1 equals 0.83 Cayman Islands dollars).

The Cayman Islands is a British territory in the Caribbean and is an offshore financial centre. The Cayman Islands dollar was first introduced in the 1970s and is pegged to the US dollar.

7. Swiss franc (CHF)
The Swiss franc is the seventh strongest currency in the world with 1 Swiss franc buying 1.15 US dollars (or US$1 equals 0.87 Swiss francs).

The Swiss franc is the official legal tender of Switzerland and Liechtenstein and is seen as a safe haven due to Switzerland’s political stability. The Swiss franc was introduced in 1850 and was later briefly pegged to the Euro before moving to a free-float.

8. Euro (EUR)
The Euro is the eighth strongest currency in the world with 1 Euro buying 1.10 US dollars (or US$1 equals 0.91 euros).

The Euro is the official currency of the Eurozone, being 20 out of the 27 countries that form part of the European Union. The physical currency entered circulation in 2002 and is free-floating.

Related: Euro to AUD forecast

10. US dollar (USD)
The US dollar is the 10th strongest currency in the world, worth exactly 1 against itself. All other units of currency across the globe are worth less than a US dollar.

Created in the 1700s, the US dollar is legal tender in the USA, other US territories and sovereign nations including Ecuador and Zimbabwe.

The US is the world’s largest economy by GDP and the US dollar is by far the most-traded currency globally.

The US dollar is also the largest reserve currency in the world (the currency most held by central banks) and is the currency used to price many commodities, including oil, gold and copper.
https://www.forbes.com/advisor/au/investing/currencies/top-10-strongest-currencies-in-the-world/


My piece of contribution.
BusinessRe: Naira Trades 1,498/$ At Official Market, CBN Tackles Racketeers by sboga: 4:42pm On Feb 16, 2024
The person who posted this is a confirmed donkey
your analysis is something that illetrate people will support and enjoy.
any of such policies if they get implemented will turn us into a confirmed mumu kontry.
you seem to be getting paid for posting this everywhere so well done una....we must survive by all means necessary...even if be na to post mis-information on your fellow citizens so b it.


buJu234:
I think we always to fast to jubilant.

I will when the Forex is less than 1000 naira and sustained for min.2 - 3mths.

Ok

Anyway good job by the CBN, continue to arrest all the loopholes.
BusinessRe: Banks Induce Customers On Conversion Of Dollar Deposits To Naira by sboga: 3:13pm On Feb 16, 2024
u dey play?

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)