₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,996 members, 8,419,860 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:54 AM

Toggle theme

Sboga's Posts

Nairaland ForumSboga's ProfileSboga's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 6:44pm On May 06
what a gift empty hen down to 800 thanks to sowore and hin minions.

dis go crash otha toks as d race to enter d empty hen dey heat up..

take note....dump all

cheap became cheaper....dis one na our politicans dey use protest to enter d tok on d cheap grin

omo
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:33am On May 04
emmaodet:
You have to look at the revenue and earnings growth rate.
It is very impressive and it is a stock that still have a lot of room to grow.

Where did you get your 37,333,619,972?
wetin d TIP my guy? na d money i dey dash d waiter after my bill?

omo
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:29am On May 04
omo
i dey return after months an na same thing dey go on abi una dey discuss yeye toks on top newbees make am enter dem useless ML operations wetin dem dey call banking inside d contraption we hail say na giant of afrika...na penut dividend dem dey comot dia reserves pay you wey dey worry you no kobo kobo dey collect...i dey lauff as i dey read una dey yan uba na access knowing dem dey only seve dia masters.

anyway d reason i dey come bother type na to update wetin i yan u first on the empty-hen aquisition and how undervalue d units b as i dey type...so d game don move to fintech...dem dey set up d acquisition of dia fintech operations and d finessing is on going...within d next 12-16 month..una go hear am bamm

for d ones day heard me and entered wen i was typing last...i hail u..
enjoy d money...na real dividend dey land no b kobo kobo
catch am dis week last chance below 1k

1.5k na fair value...if una dey do proper financial wetin dem call due diligence in oyinbo lang...no 2k by end of 2026 na d real ko-ko

d dark came very well but dat glass is filled almost buh not fully yet grin
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 8:24pm On Mar 19
omo
for a pesin to include hella lakes and hack cess in d same category as the rest of dem toks....de pesin no pe pesin at all na child en b..

presco and okomu...ok sha if the palm oil price should come down drastically.....

children dey among d men at d moment


Joyful365:
The likes of Ellah Lakes, Presco, Aradel, Guinness, Okomu, MTN, and Access Bank will shed at least 50% from their all time highs when the time comes. Watch out and check the charts
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:48am On Mar 18
omo
the takeover don start frm d backdoor
shey u seen hair tell get higer cap dan the empty hen...shebi u no na jake dat me ...big joke
soon e go toh
mean while... dark is coming grin

deathwing:
MTN has been trading between wild swings from 800+ back to 759 this week
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:57pm On Mar 04
while una dey diskus ye ye toks make i jus remind u dat d empty hen will not be empty for long.. if una see d 2025 annual result...eye go clear...pat 1.2 trillion....na trillion after tax

d one do do una dey discuss...wen d real gs was tellin u buy at fun 5 naira dat time una no greee

omo
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:52pm On Mar 03
stem gb ola spotted grin


Itzlinda:
I am using meristem.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:44pm On Feb 20
na dem dem
if u sabi financial resach naija division u know its a major red flag if dem dey run kompy
na yehbow pesin dey on top betta take tym look everywhere so u gon cry later


crownprince2017:
Over ambition and over confidence they worry chuka...both are ingredients of distruction as well as that of success. he seems confused in the midst.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:31pm On Feb 16
una misunderstand d message.
no wahala sha
i don waste plenty time for hia dis day...wetin consign me wid dis ...on ur own
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:56pm On Feb 16
dark is comin grin
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:11pm On Feb 16
no get am twisted....dis is d correction
check am well...d tin is dirt cheap below 1350

GeeKudi:
Except there is a general pull back, there is nothing to correct in MTN yet.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:46pm On Feb 16
dem don see d saudi dey show interest dem don line up...etisala na small baby my guy....u hear na baby...dem go come like free plantain wid d rice & chicken
d inside inside dem dey fear for a qataris to enter d room....
howver...d french lesbanese still dey on top....cllse benhind na d indians and d chinkos
d situation der lesemble one finest unuben bae wey wan aucition d particulas wey no one touch before....d lineup dey cause commotion my guy....sometin like dat sha grin

d bigeest deel d kontyry has eva seen...

una go hail d bulaba come 27

obi and hin bidiants gon hug transforma
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:57pm On Feb 16
omo
dere is flesh news on d empty hen situation...
dere are new entrants from d uae and a saudi wey don collect olan 2 yrs ago...dey are back for more...dis time dem wan buy netwoks

d fight for empty hen na legandary levels at d moment...no b d one on exchange i dey talk ....i dey talk on levels una neve see ..until u go hear am for d papers
d chinkos and d indians dey dere shaply buh the french lesbanese connnect is very hot....
na for d mu mu wey dey call am d worst data...omo u no get sense jare
for d ones wey dey call 800-1k taget .....una never seee wetin dey load
e go b d largest deal kontry have eva seen
e go shake global levels
ova n out
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:09pm On Feb 10
my sis...its not too late still....1k will look cheap as soon as the re erection fund if capitalizaed by d french wid d lesbanese on d side...all dis foregn trips na dis b d ko ko

yMcy56:
Thanks for the info.
Let's be hearing from you from time to time again.
Shebi it's MTNN shey? 😁


* Meanwhile, VFD is sighted @14.20...+10% 😊
Full bid...
We still expect this to hit 19/20.....1st leg lipsrsealed
* CHAMS offloader @4.50 is still in market, after e don finish, CHAMS should move 😊
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:20pm On Feb 10
make i update una on the aquizition of empty hen wey dey gain magzimyum traction as una dey read..
na top segret i don reveal to you for d last time..after dis one you no go hear from me again on dis take over until u read am for the newspaper...

as the 3-4 nation companies dey hustle over the kompany na main ting dey remain b who gon contribute magzimum to the re enection funds for the next year ....as soon as dat is resolved bammmm yoyu gon hear am....buh from the inside inside source...d French connection is very strong wid the levanese beside dem
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:32pm On Feb 09
LOL

what is coming...open ur eyes and see d investors from 4 particula countries...dia top business houses wan enter wid yeye product coding d real move wey b d emtpy hen aquisition

if u get sense....you know how cheap en b at d moment




PuristForest:
MTNN - Are the Big Bears Coming

https://www.youtube.com/watch?v=YA7b7v8xap8
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:27pm On Feb 09
guy, if u dey pack small gb-ola sey dey resemble stem...dia is one special tock broker for ur speck

buh if una dey pack branch...na serious mater do good reasearching



Malubi:
Can i have list of good stock brockers please
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:10pm On Feb 09
omo
dis one na public service message

as una dey read dis post, make u clear eye pay attention
we une dey read dis investos from diff tine zones dey enter d region to buy the emtpy-hen
dem dey code d entrace wid small products wey dey inside dia conglomerate business group...buh d real target dey d empty-hen...d reason dem no go disclose till d fat lady sings na not to push up d price to 2000 like a push up bra
d fat lady go sing looud dis year
dem dey come frm d east nd d west
france uk india china dem go find over the empty hen dis year
800 price go seem like a bag rice from 2005
and also d dark is still comin....but dis one na confam jist....see d volumes naw naw...
i dey give u platinum gist
lyk i dey say before...in dis game...ur a soldier na me b d genaral..we no b mates
i dey try to uplift my peopp dazzalll....if u like go buy lobbish..
isorite...see u in couple of months when the empty hen cross 1200...by may las las if not sooner
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 5:44pm On Feb 05
omo
empty hen at 800 dey cheap...no dey undervalue am
wen dem come to buy am 800 will seem cheap...
prepare for d day

just like how i was tellin dem to prepare for d one do do at 5 naira or to prepare for d dark one at 120

buh many of u gon buy dead companies wey dey rise ontop manipulatons wen it come time to sell na u gon b on ur hown....

all dem insurant toks esp dis ftn wey d latest ones d crooks dey push on top newbiews....phteeewww. spit

Sunrisepebble:
My target prices for the below:
GTCO 120
MTNN 800
SEPLAT 9,000+
TRANCORP 60-70
VITAFOAM- 120
WAPCO- 200
ZENITH - 90-100

I don’t see much upside in NAHCO any longer. Dollar is stable and DPS for FY will not give you a 10% yield at current price. Will they continue to grow revenue and earnings the way they did previously. Their Q3 was evident of that.
Pa Emma I would like to hear your opinion @Emmanuelewumi
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:58pm On Feb 03
meli stem is ok if dey carry stem pricko for gb loa
for d mature us wey dey pack branch gb ola na serios tock broka must bamm


na d stem gb ola crew dey enjoy d mery stem services well well....na branch crew na serious matter


na u gon know wetin u dey pack so make r u rush dem akording
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 10:48pm On Jan 22
u dey korrect...na me dey confuse am wid dia public issue wey dey 2021 na since i dey enter na for me dem dey list on 2021 na for dozies e b 2019 sha

weldon


awesomeJ:
Kudos, you managed to type the bolded in correct and legible English.

But you should double check what you're contesting.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 5:04pm On Jan 22
siddown...empty-hen no dey same league with dem yeye toks
mtn listed in 2021 not 2019 and it was nothing like dis zicheis or wethin dem dey call am sef...
so no talk lobbish
ngx get planty scam...no b today w dey start do am
na normal tin - ncr tip mecuse ftn deap tantalizard juli unisell challarats jarule...all scam toks...some ogas dey cash out ...as per d plan...d rookies will hold d bags wen d music stops.
d whole of insurant sector dey scam excpet few like hieko men custody ...d rest na garbage

omo
happy new year to most of d broke keyboard warriors fo hia
no time dis year to come yan fo no reason...since dey yab emtpy-hen i dey come type my hown




awesomeJ:
It was like this too with MTNN in 2019.
One guy (or man) here was seriously suggesting we sued MTNN and the then NSE when he was frustrated that he couldn't buy.

Later , late Chief Dozie and a few others decided to release more shares to the market.


At this point though, N1bn is almost like a give away valuation for any company on the NGX, especially in sectors enjoying great sentiments like the Agric sector is.


If there are individuals here with portfolio worth N5bn, isn't N1bn sort of cheap for an entire company?
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 2:47pm On Dec 24, 2025
dey play...u gat lucky...d stock is one of d most manipulated toks in dis market

d valuation is higher than even microsoft apple put together...

kontinue to mislead peeps sha...dem no kno wetin p/e be or wetin EPS be...wetin b ratio analysys...na zombies plenty....

you got lucky you got caught in between tony pumping dat compnay...enjoy mellyxmas
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 4:41pm On Dec 23, 2025
MTN will be acquired in 2026 or latest 2027
watch.

remember d pesin dey tell u since
d dark was comin

chimex38:
Oh. MTN as well?
Interesting.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:05pm On Dec 12, 2025
omo
make u collect wetin dem say sense of humor
in dis game we no b mates...u b soldier i b your general
so if i come hia spead laughs...come dey lauff....no vex....yes i dey under influence...na money influence
morocco vibes
na privlege to read my post...serious info dey inside if u say sabi read pedgin our langage
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:02pm On Dec 12, 2025
lemme say black & yellow from now on.
iykyk
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:01pm On Dec 12, 2025
the dark cometh.... grin
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:23pm On Dec 04, 2025
omo
i see my mates i knew dem must be arand coding demselves..
let me guess
you no dey enter the premises of my stem tock brokers
na branch we dey pack no b stem grin


mikeapollo:
So, what alcohol does not collect from you, I am sure the fine women would collect.
The meaning of your moniker would not apply to them!
After you finish with Naija women, I will take you to South Africa or Ghana so you can check something if you like curves at some places! grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)