₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,089 members, 8,420,264 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:04 PM

Toggle theme

Sboga's Posts

Nairaland ForumSboga's ProfileSboga's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)

InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:40pm On Sep 03, 2025
Ginalex:
I no quick jump out from that jijo grin grin them Kon dump their shares for my head grin. Who did I offend?😂😹
d sooner u understand d scam betta fo you folio

meanwhile d real g's r giving dem pa pa pa pa pa

while loco and hin 25 monicas dey type lobbish on daily basis fo hia

even d profit before tax dey post lobbish predictions put am straight inside dustbin
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:09am On Sep 03, 2025
keep pushinng dem on top newbees...eyes go clear wen u see d b-men
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:08am On Sep 03, 2025
insurant cos go collect rounds frm d buruntashi men...evidence go remain plenty
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 3:05am On Sep 03, 2025
d pesin wey post above me can call hinsef a profit before tax
na hin no know say na me b d original g wey call d do do wen it dey sub 5 naira
d real g's go dey come type lobbish fo hia on daily basis cause dem dey collect kobo kobo to come force d innocent to buy yeye toks from dry lakes to do sand mining cos
even insurant toks dem dey push ..wen all d niira go do b is allow d customer to lift up d ankara wey d insurant babes dey put on and give dem plenty rounds back 2 back
anyway back to d matter of dis pesin wey dey profit before tax
hin own case dey diabolical...no b loco with a differnt monica
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 1:35am On Sep 03, 2025
omo see how d baboon dey run to save hin lyf for d bear don show
howfar my fake analysts wey dey get plenty monikas fo dis place how maken na....you don trap fresh meat abi inside dem yeye toks say na lake wey no get wata
last time it was mining wey no get mineral...na sand dem dey mine o
howfar na loco d top criminal wey don destroy lives wid him diabolical toks
na d toks dey d man talk saw make u buy am no get powa to last full session ...d tok b like d ga-bola wey no stand pass 1 round...dey come collapse on top bed pass 1 round...even d one round no get release ...na sweat dey release
on d other side my own tok na one dodo i dey beg una dey enter sun 5 naira now dey 50 ...d tru g's dey enjoy like no dey come enter dis place come type lobbish on daily basis come confuse newbees enter yeye toks...
my own tok dey like buruntashi...dem do last multiple round pa pa pa pa we dey work...dey release everywhere even d baddies go complain tire...no dey leave evidence....
hear am again...d newbees if i go follow loco an hin 25 monikas...you go b like the pesin wey no go complete one round come go down do collapse...na you choice who u wan b 4 real
dem go make u enter dem most useless toks na lake na even insurant toks wey no get power to stand after 1 round wid a baddie
PoliticsRe: Desperation To Unseat Jonathan fuelled Insecurity In Nigeria- Datti Baba-Ahmed by sboga: 1:25am On Sep 03, 2025
omo d truth is spillin out
jona 2027 loading
FoodRe: How Much Is Price Of Rice In Your Location? Bought Bag For 56,500 by sboga: 12:31pm On May 16, 2025
200K
my own na special rice wey you neva chop b4
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:48am On Dec 06, 2024
come enn..i get d time 2 deal wid una 2 day ..

d toks sey u recommend dem d like scams...yes dem dey go up for 1 week or 2 weeks den dem d crash on top d ppl wey u dey push into dem toks...na so many examples dey fo hia...day multivarse you pushed so many ppl into dat toks and it ended it blood and tears for dem....

d list is endless....ur record is dia-bolikal

guy...let me tell u sometin

ur toks piks dey like d 2 min man...wey dey soft after quick round...so d only ppl wey chop b u dey to buy before d ting stand up for 2 weeks.


d toks wey dey real G's dey enter b like buruntashi....dem dey stand up strongly for years and years....say SEPLAT - say DANGCEM...SAY OANDO


make e stop all dis garbage wey dey push on to d yung clueless ppl fo hia...

go and take rest baba...come type long tings another day for today you go enter d lock-up.

Locotrader:
grin grin grin grin
grin grin grin grin
grin grin grin grin
grin grin grin grin
You will only see but will not eat.
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:39am On Dec 06, 2024
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:21am On Dec 06, 2024
look at dis bastad pushing chams on to unknown ppl hoping someone go come buy his toks

dis d same maga wey pushed muttivarse mining at 15 naira dose days...omo see d ppl who bought...dem mens dey sleep on d streetz now wid d dogs while d women dey suck gblola 4 food on top d 3rd mainland bridge.

omo dis chams wetin dem dey do sef na charms dey get. notin dey inside am. na dead beat company en b.

my pepooo...i no get time come advise una everyday...b careful of dis crimalz dey dey operate on dis forum on daily basis...dem get plenty monikers to confuse ur head make em seem like plenty ppl dey agree dat a bad toks is a good toks...

its 1 pesin with 10 monikars...

run away and read every well before u enter any toks...

nevar listen to dis kind mumu bastad wey no get life dey come type long long tories on daily basis...

Locotrader:
If there is any quoted Technology or Fintech Firm to do 100,200,300% at NSE in a shortwhile,It's CHAMS.

Take note of this.

Buying chams btw #2 and #3 is a steal.

Clock is ticking.If you miss these offers available now,you will chase 10 10% full bids for days and you will not forgive yourself when you see the next price.

Vendor must go campaign
PoliticsRe: Corruption Has Brought Nigeria To Its Knees, Says ICPC by sboga: 11:09am On Dec 06, 2024
on d keens suking the imf/worldbank gbola well well
CrimeRe: Okuama Community Leader, Tortured To Death In Nigerian Military's Detention by sboga: 11:07am On Dec 06, 2024
omo serious lashings
rest in peace to d baba
InvestmentRe: Treasury Bills In Nigeria by sboga: 11:06am On Dec 06, 2024
see beta tings..d flip side of t-pain
we dey trouble serious
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:05am On Dec 06, 2024
omo d peson wey no type beta hinglish dey get d toks 600X wey u neva chop
d same pesin wey dey worship hin elders and NO dey worshit foreign religion ontop his own

omo we dey 2 different
you gon chop d bone wey we dey comot d meat

oya perpetual analysts - start typing long long tings...dey make tory come confuse d yung mindz enter useless toks
RomanceRe: I Don't Mind If My Girlfriend Or Wife Smokes And Drinks! Am I Weird? by sboga: 11:00am On Dec 06, 2024
no you ok...as long as its gf
just remember to not wife d whre
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 11:31am On Dec 03, 2024
all d mumu professor analysts fo hia

how far - wish you all merry xmas in advance - max wey most of you no go chop plenty dis yuletude as t-pain dey deal you pro-max.

even to baff na some you dey shake come put analysis on top matter wey no suppose concern u. today na wapco matter dem dey jist...make dem go jaery make dem comot for 9ja. make t-pain dey buy am assets come enter alhaji yansh frm d side

how much is oando - say 65 naira

what price was i recomending you - 10 naria...all dem top professors wey dey write long long analysis dem dey push u buy lobbish shells..dem dey come tell u no listen to me oo as d pesin no dey type correct hinglish dey worhship tranditionalist....where u dey now now...


na we dey chop belleful...make e no allow your womn come our side oo...dem go drop dia panties.
PoliticsRe: Stock Market Performance Deflated By CBN’s Interest Rate Hike by sboga: 11:15am On Dec 03, 2024
ask the oando shareholders
PoliticsRe: Do You Support The Tax Reform? If Yes Why? by sboga: 11:14am On Dec 03, 2024
cant support anything t-pain brings.
PoliticsRe: Nigeria Secures $2.2 Billion Eurobonds To Finance 2024 Budget Deficit by sboga: 11:13am On Dec 03, 2024
omo what a zombie.

see the interest rate the government is offering - o fcourse there will be over-subscription.
make i explain in a simple way so dummies will understand.

Imagine them selling bag of rice for 5,000 - will there not big crowd to buy the rice? that called over-subscription.

they are basically bleeping your children in the yansh with this moves.



zombies ....dem plenty for dis kontry sha


yoruboid:
This shows confidence in the economy is overwhelming

While around $1.5 billion was offered, Nigeria recorded a total subscription of $8.8 billion. Only $2.2 billion was later allotted.

The allotments are - $700 million for the 6.5-year bond priced at 9.625% and a larger $1.5 billion for the 10-year bond priced at 10.375%.

How else do you describe investors confidence in the ongoing reforms?

Almost 600% over subscription on Eurobond is perhaps unprecedented.
PoliticsRe: Japanese Tourists Excited About My Aso-Oke, And Fall In Love With Nigeria - Reno by sboga: 12:54pm On Oct 30, 2024
omo see japanese don japa come 9ja

make dem stand ontop d mandate
SportsRe: Ronaldo Misses Penalty As Al Nassr Eliminated From Saudi King’s Cup (Video) by sboga: 12:53pm On Oct 30, 2024
MESSI is the GOAT

love CR7 too but facts are facts
TravelRe: Japa: Large Number Of Africans Filmed Crossing Sahara Desert (photos/video) by sboga: 12:52pm On Oct 30, 2024
omo see serious japa
dem no wan stand on d mandate
BusinessRe: Naira Appreciates To N1,725/$ In Parallel Market by sboga: 12:51pm On Oct 30, 2024
welldone jagaban
u are working!
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:50pm On Oct 30, 2024
megawealth01:
This is serious oooooo
but no b as serious as wat u allow bob come do your a**
InvestmentRe: Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts by sboga: 12:41pm On Oct 30, 2024
megawealth01:
Unlike the other one ba? grin
shildren of bob
BusinessRe: Nestle Nigeria Plc Posts N255bn Pre-tax Losses In First Nine Months Of 2024 by sboga: 12:39pm On Oct 30, 2024
helinues:
Good.

Those are the missing taxes for years

Nestle, Cardbury, they have been taken us for a ride long time

They almost monopolized Dairy business in Nigeria
Confam MUMU PESIN

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)