Sboga's Posts
Nairaland Forum › Sboga's Profile › Sboga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
emmanuelewumi:See dis mothalover still Dey advice ppl to collect loan to buy stocks. Which kain veteran u b na. Don forget 2008 when everyone took loan come buy uba oceanic phb zenith skye D whole ting don Dabba cause of loan trading. U don forget abi!?!! Na veteran dem Dey call u for dis place. How much dey pay dem? 2008 d full crash was aggravated by d same ppl dat took loans to buy stocks and it was even banned but under current regime we want to enter d same 1 chance again before it go daba. U no B a veteran guy Na clown u B o just trying to confuse yung mindz. Phadz don call u out In reality hin don slap your yansh two times Phat Phat….u Dey shout ayeeeeeeeeeeeee bring separate monikar defend am Veteran ke? Na virus u b |
ositadima1:Is it past the lashing ur mom was collecting last Nite in z oza room?? See how dem various monikas for same pesin dey come defend am as if say hin papa hin b wey born am. Phadz talked sense to say taking loan for stocks na red flag. 100% correct. No matter how much diff monikas gon B used to abuse am na free mind like me to come defend am and insult the person behind those monikas. No one take loan con buy stocks. Who B d one to say take loan come buy omatek no B loco or na Peter or Emma na one n d same. Who d come tell someone go take loan go buy ellah lakes …omo Dats when I left dis room but today na I see u ppl insult phadiz who talk sense I say make I just enter and tell am say u don cast. |
omo dey drop shit fo hin mouf i no de talk again u ppl dey sensitif but d tin phadriz talk say he no dey insult anyone sha which loan r u mad u dey push pesin into margin call knowing most ppl dat dey hia b like pekin when it comes to investment haba u dey tell am take loan enter market no b ur momy dem dey enta na phadriz - no mind am...na same 4-5 ppl dem dey collect 40 monikar fo hia dey come yab u one after anotha na same pesin dem b o. imagine pesen go tell am take laon go buy omatek..dis same go do am inside whatsapp na very confam maga |
its bleeped up mehn |
my own na 35k inside chinese joint |
ride well |
second hand RR re=package am with fake engine come form for naija who b kizz daniel? cant remember 1 song from dis jiga |
ihedioramma:d 4 ppl wey dey run dis group wid 40 monikas. in reality dem b the currupt wey dey push yung apprentice into stocks like tantaliza, chams even omatek sef i belief it was loco that was pushing omatek and peter was pusing tantaliza it is well read g dey understand d game. |
Luada:See my guy Lis-ten Cscs account na just formality your broker go open one for you no big deal. Find a good broker say Stanbic or investment one or Greenwich trust to name a few good ones. The learn abt stock fundamentals thru own research various website Dey to help ppl like u dis days find out abt dem and use dem. Some Dey free and Dey are good. Don’t listen to yeye analysis you will find for hia. Not to say all dem dey yeye analysis but many hjiggas dey hia with multiple monikors and dem go suggest rubbish to you so you must learn to ignore d noise if u wan B a real G for the stock market. Etf is also ok but the juice don comot already if I ask me d Greenwich etf has done very well but will it repeat again I can’t say. Anyhow I wan don ETF it’s ok but find out abt their fees before. D real Game na to learn d game yourself. Sure you will lost and it’s imp to lose in dis game. U must lose to win as dem dey say. So start with small. Find out what’s book value , market cap, P/E ratio, EPS, shares outstanding, ROE, current ratio, debt ratio. Then analyse any stock wey you like before buying. Start with using some websites that Dey to help u stand up on your feet enn. Dis place is for gossip never take it seriously. Very very few times dem go share somethin dat u might benefit from. Everyday here in on your own benefit remember dat. Dere are no friends. Dem go chop yo money. Some go even recommend i to buy tantalize fo hia oo shey u know chicken and rice restaurant I Dey tell u. Open eyes and look well. Kai na long ting I don write for yung apprentice. Na kali rooftop wey i dey as I write so I gotta go now. Good luck my guy. I hope u learn d game. |
Luada:Address me as one of d following and we go yan 1) mastar 2) oga mi 3) sir/sa 4) milord You must learn to respect your Eldaz wey don Dey 4 d game since u Dey drink milo |
Soon al jazeeA and cnn will start weeping for dem |
Omo I no know which one be v amd winch 1 B venith But see d yams for day yellow babe I fit knack am comot wetin tey |
Luada:If U get big gbola come join us for oando Learn d hard way If not enter the long tins |
D tin don overtake oando sef Na diagnostics center oo Vale own is not ready to rise up d tin no get powers make am go use B-Tashi go rise up well |
chimex38:Chai dat 1 dey still rise Omo if I catch any of dem Indian babes inside dis necure of a tin na inside dia ct scanna I go tear kingkong style com diagnose myself |
All dos nomas are purely lies Nothin Dey inside dat bank except ashavos If u get game make u just engage their togo women sha u go experience tight |
dapix:V useless bank Na Togo bank B dis oo I will trust a ibo pesin more than a Togo pesin Plus i know dem all almost every woman for dat bank ma ashavo dat their hq fo ahmedubello na ashavo joint B dat by 11 pm. I’ve personally given knacked their high women inside am for 10pm sha na togo women she never know betta knacking wey I show her Anyway back to the matta can’t touch dis wid a long pole maybe if dem go come down to 9 Naira dem B togo after all na small kontry B dat oo. V V small D woman I gave for their bank she said she neva receive dat kind knacking for togo I even remember the breeze comin in before dem built all dose towaz fo opposite dat road. Even for 9 Naira I will still be 2 minds cause dis oando na d real koko I go just add anoda lexus join d 2 wey Dey inside already. |
Hope u know dat d t bill dey tax free so comit dis c paper |
Buh d dolla no b 750 na |
Omo see better yansh Dem go price am well |
Na different matter u ppl Dey yan for 2017 Dis petition Dey from 2021 It’s led by Venus construction who used to B a minority shellholder but oando don buy dem shells since 2022 I posted those details fo hia. So the lead plaintiff don Dey settle outside court. Rest 13 remain dem go settle soon. No B by chance no reporter Dey report on dis court matter na by design. Even dis your nairamatrix press-titutes dem Don collect dia own brown envellope too show silence. na chicken & rice money dey inside am wey dem comot redeem fo tantaliza |
essentialone:Mumu Dey come combine a whole oando wid dem omatek tantaliza wey Dey sell chicken rice, ftn na dead coco company, secure shit, triple g even unity bank sef You head no right Ur papa no do right in fact dem neva born u well. Today I said I will not be abusing or losing cool but dis mumu sha see wetin hin write A whole oando on dat list of graveyard companies. Come call himself essential one Omo na essential mumu u B oo |
loco is very correct. na v no get powar day shareholders get for say usa for usa dem go use this oando matter start anotha gamestop come push price to 100 naira vale go vomit for hin bed we dey weak here wit such useless setiment as mentioned by u loco my bros my apologies fo d othra day i misjudged u mikeapollo: |
for dem who no know say na venus construction b d lead minority shellholders wey dey drag am to court. they don comot since na. tank me latar. By Abiodun Alade Thu, 23 Jun 2022 1:08:08 WAT A Federal High Court in Lagos has approved the purchase of all the minority shares of Venus Construction Company Ltd in Oando PLC as the energy firm reports N132 billion net loss. According to its filing on the NGX, the approval was part of the outcomes of the petition filed by 14 shareholders, holding 299,257,869 shares in Oando. In the disclosure signed by the Company Secretary, Ayotola Jagun, Venus had approached the court on March 25, 2021 for the shares buyout either by Ocean and Oil Development Partners Limited, OODP or Oando. The court ordered Oando PLC to convene within 120 days a meeting of shareholders to consider, and approve for the Oando shares purchases; Oando told NGX it will take a step in one month for that. “Today, OODP has a shareholding of 57.37% in Oando PLC and the above-mentioned minority shareholders 42.63% shareholding. This action precipitated by the petition from certain Oando minority shareholders, if approved by all the minority shareholders at the court-ordered meeting will result in a voluntary delisting of the Company’s shareholding on the NGX,” it noted. |
gbam
|
yMcy56:Comot wetin Dey recommend to a fresher Make u recommend better company say Stanbic stockbrokers not all dem yeye stockbrokers wey go piss ontop your head like rkelly eventually. How much dem Dey pay u come recommend yeye brokers no B n100 per customer.. Omo na ashwvo bness B dat in a way if u ask a real g. Almost no B fully. |
Yea if you fine with living like a second class citizen. If them piss ontop you face you must smile and ask for more. |
Coded ashawo If u know u know |
Omo see better legs on pink one |
No go japa anywhere We die hia |
Ibo tins |
