Sboga's Posts
Nairaland Forum › Sboga's Profile › Sboga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
terrible dd from the so called experts here which is just 3 guys & 1 bae using 9 monikers. dem to code demselves dis business get good nomers sef come confuse newbies to lose monY some dey even push mutual benefit insurance - wey dey sound like ashawo businesses..na mutual benefit you don collect ![]() some dey push veritaskap - deadbeat co others dey push multiverse wey dey operate frm inside one house in dophin estate, if you go meet dem there, the malam outside go shock u say no someone carry come dis side. some dey even push omatek some dey say universal ins - good nombaz...omo god will punish u newbies - take note ...dont go any buy d junk dem want offload 4 ur head.... all those writeups thanking eachother..its de same 3 ppl thanking eachother dey confuse your eye. |
probably helping terrorists |
OANDO shareholders take note you know wassup |
Too many |
North should hug transformer for pulling us into this mess. How u dey vote baba 2 times |
Olaide1295:It’s called DD my guy. To know who Dey run a comp is called DD. It’s been done foreva. My side we dey do am fo every co b4 investing. If your feeling dey hurt make e apply balm. Also you no dey own dis forum so humbly I say to u 2 STFU |
I must say shame on you ppl attacking me for my commentz. Omo ibo pesins plenty fo dis j. It is well. He who is without sin should cast the first stone. |
Locotrader:No vex oo Na full disclosure i don do So the newbies go know wat dem don buy |
ibo pesin stock ..trust dem nombers, i trust wale more Mfunkynation: |
omo dey greedy it is well ![]() |
the auction dey today but you suppose bid very very early ba you dont miss am |
dis disemba gon dirty |
now dat you all don finish sucking such others dicks remember #valemustvomit dis oando |
#valemustvomit oando ![]() |
as much as i abuse wale i remain a loyal minority i dey tell you him go vomit for the court d day we go show |
sky2891:How is "novice" an insult? for where? you must be from the fruitcake generation |
omo make we dey raise voice shout we go stop this theft of our resources |
20% are you fo real? discounted rate or yield? |
You must b a novice. Dis must have been d plan since thenn my guy. You think looting naija oil is simple tactics?? Na very vary complex. Any journos fo d house make you Dey push am for front page o. Take say na atiku go show up as minority shellholder for court with obi by his side Wale go shit for court ![]() |
So we agree that oando is the spv to loot Nigeria dry and has to go private to avoid public scrutiny but at a higher price. That kangaroo court like some rightfully said will be a joke. Na pdp and lp supppse Dey on top dis oando latter and become minority shareholders to keep the stealing in check. |
So what rate are you expecting for the auction that Dey dis week for 1 yr bill |
Collect that pp before coming back tho |
I have no interest in this necure of a thing but I must pay my respect to the family, omo dem Dey chop dis kind money for diagnostics center?? Naija we don de just daba Come list for stock exchange with a diagnostics centre omo nigeria is a joke. No B hospital chain oo na just ordinary diagnostic center don list 4 d exchange. See them clapping by the side. Make we jist oando not diagnostic center abegy. |
And once Nigerians have taken over their shares at desired price and the also the management everything go daba within 1-2 yrs allowing them buy back for kobos if dem still want. Me I Dey here for d oando matter solely the judge go surely be inside Wale’s back pocket. It’s the JSE listing that can save d day for minorities if at all. ositadima1: |
Dem go still loot the funds |
The only one that that fit same minority shareholders from s delisting is the dual listing on the JSE. |
the way the fg withdrew all claims against ENI just shows you how far this gov will go to support oando and that the deal will close by eoy. the same way the high court judge too will pass takeover at 7 no matter the votes all dis you minorities are shouting...you go explain tire. no evidence. |
OANDO price suppose to resemble SEPLAT price if not for the walenomics one guy that treats shareholders like human beings the other dey chop dem like suya meat |
for those claiming to know oando since cop deal. then you must remember that wale ass bleeped his shareholders without lube |
prophet wey neva see profit - minority shellholders u go explain tire - no evidence |
Nse is a playground for criminals like Wale to do as they like. We suppose better exchange in dis kontry. how will chairman of your biggest company be chairman of the exchange and still say no insider information Dey leak. Lol |
