Scentmarlc's Posts
Nairaland Forum › Scentmarlc's Profile › Scentmarlc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 147 pages)
Nneka123:Dear Nneka, Na me emeka from okpurukwu village, yur village. I dey write disi leta to tell yu dat yur goat for village don born pikin. Infact dem be pikins bcoz na two she born . We don bath for am alredi......buh d poblem be say, dat tin wey dey follo pikin comot we no see am. Na mama elechi com yarn say mayb yu fit tel us wer we go see am. . Com home quik maek we do d neming ceremony..u hea. Bi bi oooo, abeg by us lagos chin chin oooo![]() ![]() and rimemba to vot for oga sentmak on NeralandiMR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
bogolobango:My doentown padiii Brozz how yur ministry nahhh MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
scentmarlc:Cheii see as my googgle con fine as if say na me get am........borrow borrow dey sweet me oooo. Oya adeh39 oyin17 midehi twaci aminat508 mzmayd prettyvhickie mzlaurel icegirl cyndax divineluv14.............allof yu, contibute N20 and buy me a strong, beautiful fake Dior sunglasses. E no suppose cost pass N300. Abeg, my opponents are oppressing me with fine cloth, fine glasses and koko shoe ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
I wan book space. I love this place Its not because of the race Coz it has no trace In my face God bless my days And take up my case My destiny i embrace Enemity i distaste Infact dis Rappings is causing me pain I dey strain since, and it still aint rushin like a rain. Lord help prevent this shame. ***************************************** Abeg no look up, na rubbish i write.. ![]() ![]() ![]() I hear say if i sabii rap, na added advantage, na y i start to dey spew dose jargons ooooooo. But wait ooo, e b like say i try small ooo ![]() ![]() **wears boot and bouncing, rehearsing d rubbish ryhmes* Make i quick go drop mixtape befor d annointing go comot ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC Am hailing my ogas dem Alberto2k stephenqueen tunnamania11 calebosko sweetorgasm sweetsoup briantouch wristwatch neroze.....tuale for una ma bozz oo
|
I think i am the most blessed amongs all d contestant Amiable Team Supportive fans Deligent campaigners Committed Volunteers God i thank you for all this blessings. Am humble, but not gentle Am soft but not dull Am friendly but not stupid Am ugly but not ashamed ![]() ![]() Its been God all d way. God bleSs my team. I cant mention yu all but yu know where we meet....dont you. I AM S.C.E.N.T ::: Straightforward Credible Enigmatic Natural and Trustworthy Quote dis post if yu feel me.....wont you? MR NL2015, Its All About SCENTMARLC
|
Teempakguy:Hoooooooooooooooorrrrrrrrrrraaaaaaaayyyyyyyyyyyyyyyy ;DjD ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am happy.....i feeel like bathing inside.....erm ermmm mmhhmm....what is it called.....uhmmmm....ermmM......ohhh yea, i remember, BATHROOM !! ![]() ![]() got ya.Tunnamania11 adeh39 orijin101 sweetsoup diddydiva midehi oyin17 aipete2 vhema and all my crew, pls welcome him properly. MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
misssclassy:Yu cant bet on dat bae. She might come oooo. I fit drag am here sef coz of yu |
wristwatch:badt guy yu be bozz.....chei dose networks are ......make i no talk am sef.m |
wristwatch:badt guy yu be bozz.....chei dose networks are ......make i no talk am sef |
Jason21:oga jason warris dis.......are yu booking space on plot 31? I dey fear yu oooooo Orijin101 tunnamania sweetsoup abeg com see oga wey dey use dot book space for plot 31. Fear dey catch me for hia, coz i never d mind of this brother. MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
Midehi:I sight yu babe MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
MzMayD:Wat more can i say MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
adeh39:Chaaaiiiii, e b like say i sabii dat scent boy sef **wait make i check my fone gallery** MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
adeh39:**in ojukwu's accent** Nna mehn bebbie, yu are tuu mushhh. I cent tanku enufffu. ![]() ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
InvisibleGhost:"All i see is d sky".....yu don hear dat musik before? Ok no worry.............. **Continues sippin cold kasaprenko** ![]() ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
iamkingzlee:Datz d spirit. How una campaign for una side nah....hope say yur goons dey corporate sha, if not i recommend you mix kenyan weed with their breakfast, it works for me ![]() ![]() ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
Lamispaco:Okk i dey wstch d space wiit my winch eyevvv |
adeh39:Maamii e se eku itoju mii ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
goshikid:mmmmmmmmba, we be family mehn. No dissing man. Ma binu |
goshikid:$ Chop knuckle eja nla. Abeg no tear for mah babe again. She be blood. If not i go knack yu ten kondo for head ![]() ![]() Tanz boss, I appreciate MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
adeh39:Omo aye tho badt gaan hapunapuna Tek am sofly MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
ajumaxbabe:Yur moniker is enticing me oooo......coz am addicted to all d jumas e.g danjuma, ojuoma, ranjuma, banjuma, conjuma, zoojuma, sooon i go fall in love with mumujuma ![]() Uhmmmm babe how body nah, and dont tell me e dey inside cloth.....coz u no wear cloth wen i saw yu last night ![]() ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
iamkingzlee:egbon, u sure say d guy funny baa. Anyways. Me i like dat yur pinshure wey yu wear white...erm....erm....ermmm, wetin be d name ooo, ermm, erm....yes i remember....white bumshort, hahahaha ![]() ![]() ![]() ![]() Got ya. Xupp eleniyan MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
oyin17:Packs oginni? Babe abeg no shame me for public nah ![]() ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
Akposy:Say it in buhari's voice first make i hear *spreads mat dey look as d guy dey twist em tongue** ![]() ![]() No p bro. As far as yu know wat i want in return MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
adeh39:Goshikid is one hell of a badt boy, buh na stil ma guy. Oya boda eyin naa e wole, i don help yu beg na. ![]() ![]() Goshikid, are yu for me or agaist me----Jesus said ![]() ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
adeh39:hahahaha adeh leave d nigga. Na only me and him sabi wetin we dey do dat time. Abi goshkid i lie? |
SweetSoup:Sai sweetsoup hahhahhaahaahhahha ![]() ![]() Brozz thankz for d love I appreciate MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
MzMayD:Yyyayayyayayayyyyayay, am happy. **starts dancing dongoyaro on top nepa pole** ![]() ![]() MR NL2015, Its All About SCENTMARLC |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 147 pages)
. No jaw dropping niggas. 
. We don bath for am alredi......buh d poblem be say, dat tin wey dey follo pikin comot we no see am. Na mama elechi com yarn say mayb yu fit tel us wer we go see am. 


Nothing do you!
ABI U DON TURN SCENTMARLC? NEXT TIME MIND UR BUSINESS