Scentmarlc's Posts
Nairaland Forum › Scentmarlc's Profile › Scentmarlc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 147 pages)
Macmilla:hehehehe, it must oooo. I will go and bring anothe orekelewa for you. Cyndax where are you, oya attend to this man's ministry ![]() |
Macmilla:lollllzzzzzzz, in politics everytin matters. Oga mi sir, i dey ontop a moving train dey hail you ooooo ![]() |
Chigold101:i cant imagine wat nairaland will be if she follows yur advice |
killerman47:na wetin dem don talk say make yu con do be datt ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
sandrahnaub:Cheiiiiiiiiiiii, **singing* wetin i go give to yu, my babe ehhh. I no get money, my babe ehhh Yyyaaaaaaaaayyyyyy hurrrrraaaaaaaayyyyyyyyyyyyy Am so happy, the world is beautiful. ***gets unclad, heading for the transformer to dance skelewu** ![]() ![]() ![]() |
Chuksdede:ohh boy yu get time 2 explain oooooo, i was just pulling yur scrotal sakasaka niii ![]() ![]() e bl like say yur marleh be teacher, coz na we teacher pikin like to dey find fourier transform for small matter![]() ![]() |
sandrahnaub:hurrrraaaaaaaayyyyyyyyyyyyyyy mascara girl has woken up ooooooooooo gbogbo ara adugbo........that girl wey i tell yu don come ooooooooooo] **runs out of thread towards oba's palace with only towel* ![]() ![]() ![]() **comes back panting** Ehnmm ehnmmm sandrah how far Ehnm how yu dey Tanx for d heads up I really appreciate Cyprus yur man is now my man Lovin yu is now my hubby Ose gaan niii **falls down and faint** ![]() ![]() ![]() ![]() |
starlight101:i be door ? Na small thing sha, na my guy im be |
Macmilla:and dats y am trying so hard to be yur friend. Will yu? |
EroticAngelina:yu don tire, smd for you ![]() ![]() Babe, am vying for MR NL, i need yur support. Pls kindly vote for me wen d time comes...will ya?? |
sochima1989:lolzzzzz tanx brotherly. YesssSssssssssSssssssSssss |
diddydiva:its like i know yu somewhere. U live in newyork?.....oh yea, i tink i remember, we met at sean diddy's bash, he introduced yu as his sister......**taking a closer look** .........awhhhh na yu sha, iya basira's daughter, fryiing akara in oja oba ![]() ![]() ![]() Diddy was here truely....babe we gatz talk. Stay untouched ![]() **by dem bad niggas**![]() |
Macmilla:ok i have seen you, happy now Oya go out and play in d kids section![]() ![]() ![]() |
EroticAngelina:yu must be living in india or canada then.....abi omo pako. If i like i fit use adiagbon. I dey use soda baff. I dey drink omi odoo, i dey eat iyan ege... ![]() so my skin no soft reach dat level. But buttishly speaking, apart from d darkenin effect, i love it like dat....no offeinssseee ![]() |
Chuksdede:am just one person....how can i be "guyz". Oga warn yurself or else i go charge you for "overpopulating my personality" ![]() ![]() Broz its notin !!!! *in olawale's voice* |
Prettyvhickie:yes oooooooooooooooooo am happy to hear dis mgbeke news oooooooooooo **dancing galala already on oshogbo rail track*** ![]() ![]() ![]() |
Twaci:my everly evergreen delicious tontolicious beauriful pweety sexy cute fashionista yummy pinky chocolatious twaci.......yes, yur adjective plenty. E still remain sef ...m ![]() ![]() |
cyprus000:tenk yu, i tek am resemble obama ![]() ![]() ![]() |
englishmart:hahahhahahahahhaha una dey fear 14 years imprisonment ?![]() ![]() ![]() ![]() Anyways, yu can show me some love by supportin me with d campaigns and your votes all thru d rounds |
agarawu23:wen dat time comes, na for me to resurrect my ghost workers sharp sharp ![]() ![]() ![]() |
cyprus000:Na nao i know say yur village winch neva leave yur back, so yu fink say yu fit overdose us with dat yur winch laughter abiiii..........oya back to d sender ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
kwencypresh:osheyy dear....how body nahhh |
kwencypresh:osheyy dear....how body nahh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 147 pages)




