Scentmarlc's Posts
Nairaland Forum › Scentmarlc's Profile › Scentmarlc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 147 pages)
adeh39:Jhesusss......yu mean na wetin yu wan dey use yur crown to do be dat Chinekemo ooooo |
Ipledge:Yu wan use am do collateral abiii? |
Chiam55:She be moon wey una dey beg make she come out...abi she be vampire wey no dey comot for afternoon ? Shuuuuuuuuuuu.........babe wey dey silverbird dey enjoy icecream with her boo. Una dey here dey exhaust yur mtn credit wey una borrow |
Ipledge:Broda, incase you were misinformed, there is no cash gift for how long yu don stay for nairaland ooo. Jus saying |
CAMPAIGN CONSULTS LIMITED UPDATE UPDATE UPDATE For all our members in diaspora: As of this morning, only four candidates have shown interest in the "MASS MEGA INTENSIVE CAMPAIGN" that has been slated for tomorrow. The board of directors of CCL are still in talks with Mods and supermods of section to slack the ropes a bit to enable intensive campaign in all of the sections. This way, many people will be aware of the pageant and also will be able to vote. All members are also enjoined to fully participate in this pro bono campaign and be generous enuf to provide, design, and campaign for all the contestants under our umbrella regardless of your individual allegiance. So far, materials and campaign promo ads and banners should begin in full gear for the following aspirant: TORPHAZ TWACI TRYPA MAUREENSYLVA ADEH39 Update to the list shall be made known soonest. If you are a member of CCL, of which all guys are, aknowledge this circular by quoting it. Thank you, Management. Cc: Sir, Braintouch Sweetsoup Cowleg Goshkid Kinglekan Teeampakguy Orijin Ipledge Mrcock |
SweetSoup:Thank you mr secretary. But you for no dis press release yet. But since you don do their pinshure rating........CCL go deliberate on their following features after which a consensus can be reached. 1. Profile picture rating 2. Online presence rating 3. Sense of Relation 4. How humorous 5. Contribution to nairaland 6. Most topic authors 7. Best campaign team rating 8. Most humble and loyal to CAMPAIGN CONSULTS LIMITED So all members of staff of CCL are hereby advised to send their ratings and opinnion to the secretariat ASAP Our office is located @ www.nairaland.com/2315880/campaign-consults-limited Thanks, Management. |
adeh39:Awh babes, yu too sweet. No lele. My padiis no go Bleep yu up....... Secretary sweetsoup, take note ooo Our signed candidates for now are: Twaci Tophaz Trypa Maureesylva Adeh39 Free designs, free logos for this people tomorrow. |
PervyByNature:Wetin do you.... |
maureensylvia:Babe yu are highly welcome...... Secretary sweetsoup, take note....... |
SweetSoup:And your loyalty shall be duely rewarded com monday night..... |
cowleg:brother chill. Tommorrow is the d-day |
kr0ne:Dont stress your kidney oga krone. Allof dem be our babes |
UPDATE UPDATE UPDATE CAMPAIGN CONSULTS LIMITED www.nairaland.com/2315880/campaign-consults-limited This is to inform the General Public that, Only three contestants visited our office as at yesterday evenining. This implies that the remaining contestants has not only found our terms to be trivial but also has undermine the efforts of our distinguished members. It should be of note that, all male members of nairaland are automatic members of this union. So therefore, this umbrella body will not tolerate any lacadaisical attittude on the part of the contestants. So i implore all deterring aspirants to visit www.nairaland.com/2315880/campaign-consults-limited and register their presence and must promise to abide by our terms. What yu stand to gain? 12am - 11.59pm on sunday 17th, 2015 shall be the "Mass Mega Rally". Fresh Designs, logos , banners, emblems, impressions ....etc shall be rolled out en masse for our signed-candidates. For free What yu stand to loose if yu dont join us? Hmmmmmm, yu all know wat am capable of. So i wont say much. ____________________________________ We love yu girls, coz without yu, we no go sabi wetin dem dey call condom. __________________________ CC: Sir BrainTouch Sir Sweetsoup Sir Goshkid Sir Ipledge Sir Teampakguy Sir Mrcock Sir Orijin Sir ioprince Sir Cowleg Sir winetapper Sir All BoardMembers Visit www.nairaland.com/2315880/campaign-consults-limited . |
CountDracula:Sharp guy. Does "lol" erase d insult yu spitted on the innocent "non-virgin" girl wey dey pass across the thread jeje. *faces girl** pele ma binu joorr |
CountDracula:Sharp guy. Does "lol" erase d insult yu spitted on the innocent "non-virgin" girl wey dey pass across the thread jeje. *faces girl** pele ma binu joor |
stephenqueen:lolzzzz |
Trypa:Snipper...ohh sorry trypa. Since yu don show up, i know say yu wan come register nii. No lele we go help yu small sha. Tender yur document to sir braintouch. |
stephenqueen:We dey urinate nii......see kweshun *winks* |
stephenqueen:We dey urinate nii......see kweshun *winks* |
goshikid:Ok granted. Buh abeg no chop if dem give yu food oo. Yu know say food dey difficult to chop for this kyn election period |
Twaci:Ohhh blood of God...my queen yu go spoil me oooo. As yu call me darlin sef dey totorii me. This committe na for betterment. **cheiii see as d girl humble. She even remember to put 'sir' for front of my name...cheiii, correct babe** Hey sir braintouch, TWCO sef don register oooooo( twaci campaign organization) Pls secretary sweetsoup, take note |
wristwatch:This torphaz nose be like "ONLY GOD NOSE TOMMORROW" |
maureensylvia:Small boyz no fit do the job oooo. Register with CAMPAIGN CONSULTS LIMITED. Fill the necessary do-do. Check my handle and find the thread. Bless yu |
maureensylvia:Shuuuuuuuu, babe yu stil dey contest.?? My only problem with yu be say, anytime wey i check yur pinshure say make i get small inspiration, na so so jump d pinshure dey jump oooo. Make i ask yu, yu dey do skipping rope wen yu tek dat pinshure?? But yu set small sha. Upload sexy pics make my boys size yu up. If yu tight wella, braintouch go register you. But dont snap with that choir uniform again oo |
Aipete2:My sister , yur problem be say yu too fine.....**Nnna mehn, abi wetin she wan make i talk !!!! If i tell am say her neck too long nao, she fit vex, ma kuku shut up** |
adeh39:Ohh my babe i dey gidigba as buhari dey for osinbajo back ooooo |
[quote author=goshikid post=33771586][/quote]Hahahahahahahha i yaff kill masef wit laff oooo. No quote my baby pinshure |
arabadayor17:Ogaade, html coding no be for everybody. If yu wan make d tin bold, write am for capital letters. No kill yurself |
goshikid:Check www.nairaland.com/2315880/campaign-consults-limited . You go understand. And besides, whr yu dey since nah m |
goshikid:Check www.nairaland.com/2315880/campaign-consults-limited . You go understand. And besides, whr yu dey since nah |
MuhdG:Why yu dey ask us wetin dey her head? We dey there wen her sister dash am the weavon We dey der wen she go meet mama ngozi to do am for her Na we chose this masquerade style for her![]() .........abegg no dey test our prophesy skills o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 147 pages)
Chinekemo ooooo

