Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:20pm On May 14, 2015 |
kinglekan: Very true!! King abeg comot crown before yu enter oooo. D door no too high. |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:17pm On May 14, 2015 |
|
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:16pm On May 14, 2015 |
Princecalm: Guys are now returning to their senses Abeg prince, thanx for that holy water wey yu tek clear my boys eyes. Our senses don dey trek come abuja small small |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:14pm On May 14, 2015 |
Braintouch: I just peep one interview room come see where bobos dey misbehave, de curse dem lives because of online girls wey dem never meet. I come imagine say these babes fit carry prick for mouth dey watch dem like mumu. Kai! Orijin101 sef don use all him schoolfees money buy credit subscribe finish on top TWACI matter. Oga Teempakguy sef don dey frown nao......coz na MB all dose designs dey chop!!! I just remembered say i some of trypa's e-idiots lamenting their MB wipe in the crime section. Mayb dem dey report those contestants to the police nii, i no know oooo |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:09pm On May 14, 2015 |
Braintouch: I just peep one interview room come see where bobos dey misbehave, de curse dem lives because of online girls wey dem never meet. I come imagine say these babes fit carry prick for mouth dey watch dem like mumu. Kai! Yesterday, dem nearly snatch Ipledge's phone for mushin unto say he dey type "TOHPAZ for MISS NAIRALAND" for road. Chaiii, poor boy, i pity him |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:06pm On May 14, 2015 |
lagunna1: Correct talk  Lagunna, yu don turn automatically be member of our board of director straight. Braintouch wetin make we name our company nah. "Campaign Consults Limited" fine  ? |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:04pm On May 14, 2015 |
Kanyol: Lol! Truth is, I don't bother or worry myself with this online matter. But u know, when ur nigga calls for ur assistance u just have to answer the call cos it's what we do for each other. None of these gals know me and they can't ask anything from me, as I wouldn't ask from them too Oh boy yu be chapel prefect for secondary school back then abiii....chai y the "the letter os st.paul to the people of galatians nah" In or not.  |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 10:48pm On May 14, 2015 |
Kanyol: Is this revolution?  Yes ooooo. If yu like sef, call am masturbation, na yu sabi.
If yu know say yu wan join, indicate say saying "i wan join" |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 10:42pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Na so e suppose be. We decide for them henceforth! They can only decide for us when they're ready to render us some "home service" for the cold weather nothing goes for nothing Brother yu be confirm nigga, i admire yur ministry |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 10:41pm On May 14, 2015 |
Braintouch: True. E be like say na pay before service naim sure pass, unless the aspirant is ur personal girlfriend, and I mean outside Nairaland Cc: Krone Lagunna1 Kanyol Goshikid Orijin101 etc Make una come put mouth for this matter joor Brother yu get am |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 10:35pm On May 14, 2015 |
scentmarlc: Ahhh brother thank God for "african iba mixture" wey clear our eyes oooo. Make we sef join body togeda form our campaign company. Any contestant wey need our support must to quote us 10 times, comment for our matter 10 times, must laugh to our jokes even if e no funny, must call us SIR.....example SIR BRAINTOUCH, SIR SCENTMARLC.....shey d thing no sweet yur belle like dat? But we go need to recruit some chronic crooks like goshikid,stephenqueen, sweetsoup etc. All of dem be specialist for one crime or the other oooo. We need their services. Once we float our company, we go open our office(thread) for bussiness. Negotiation go start in full gear. Any contestant wey know say she want correct 24/7 campaign, make she ready to invest shikini 'something' tooo.........afterall una no gee us out of the 10,000. Abi i lie? |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 10:28pm On May 14, 2015 |
|
Romance › Re: Can Someone Please Tell Me Why Its So Easy To Have SEX With Gals This Days. by scentmarlc(m): 9:53pm On May 14, 2015 |
natas22: Am not here to say anything bad about girls, i do respect them but this days to have sex with one is like Good Morning. Can someone please explain why i just can't understand.
www. Because condom is now cheaper....chikena. |
Romance › Re: IS There Anything Bad With Sleeping With A Reverend Mother? by scentmarlc(m): 9:51pm On May 14, 2015 |
sweetorgasm: TRUE LIFE STORY!! "A friend of mine slept with a reverend mother, "but we are kind of worried if there are repercussions. "pls is there anything wrong with the sweet act? My brother nothing is wrong with it ooooo. But know say God don comot 25years from the total years he dash yu bfor. So once yu don dey near 50 years like dis, my brother drop your will on the table voluntarily. Hiann |
Romance › Re: Bola Shows Me Boobs (Pic) by scentmarlc(m): 9:49pm On May 14, 2015 |
Closecall: There is a salesgirl near my house, I usually buy things there, she always in smiles when I arrive I thought is was just normal cos am a fine boy but yesterday after exchanging greeting and completing my businss tranaction there she opened her tits for me!
Am good looking but I never thought she liked me, I gave no signal of likeness before pls nairalanders help me because she might be testing me, teasing me or you know help me out. When I saw her jugs I naturally felt good as a man.
But require detailed analysis of the situation before I make a mess of my self.
Pls advice me on the way forward And are you sure you didnt send B00Bs to 38543 coz dat girl might be working for MTN ooooo |
Romance › Re: There Are Three Kinds Of vagina by scentmarlc(m): 9:46pm On May 14, 2015 |
My girlfriend's own no dey there. Coz d way she dey tek form for me so, e be like say the babe no get vagina. So abeg my ansa be " none of the above" |
Romance › Re: Virgins Of Doom by scentmarlc(op): 9:41pm On May 14, 2015 |
sinaj: whu told u itz only in nursery school that you wil find a virgin?
There are virgins erriwhere evn in d tertiary institution, you dont expect them to carry a tag round their neck do you 
as for ya other points, mtcheeeeew!! not in d mood for diz  Abeg show me the rope wey i tek bring yu come here. Because yu don turn secondary virgin nao, yu no wan make we sleep |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 9:37pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Hahaha! Did I read u say Adeh? Don't just tell me you're porting My brother, if i no help adeh who will? I don try for twaci make oga orijin101 loud im own speaker too small. Life is too short to campaign for just one person. And my chances for "shukushuku" with adey pure pass twaci. You know say twaci get plenrry bobo's |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 9:04pm On May 14, 2015 |
|
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 8:42pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Fuel don dey finish? These girls would sit down and cross their legs at home, or probably be having a bang with their boyfriends, and niggas will stay online hustling for them 
Team LurLah2014 though  Brother i tell you. I dey resume campaign by 7am to 11pm. By d time i go say make i close ma eyes unto say i wan sleep, e go be like say somebody dey use nepa pole dey shook am make e no close. If i try say make i turn for bed, my neck go stiff like say i use super glue bath. To shit na im worse pass.....sinx i start campaign, my shiit dey always hard. Since i no dey rest, my liver sef no dey grind my shiit well well again. If i con manage sleep, my brothe na "twaci for miss nairaland i dey shout oooooooooo" . Cheii, my mama sef don already call our family doctor, she tink say i don dey take weed. Brother, if yu love yurself, take am softly ooooo because in the morning wen i dey dust my fone, dey tek style prepare for campaign, na im i see twaci and subbied dey hug each oda dey go inside silverbird galleria. Yu tink say dem wan go buy credit give us  ? Mmba, dose girls dey go flex their boyfriend's money nii oooo. Even lurlah wey no dey shayoo before don dey cut green bottle nao. So my brother, softly oooo or else, you go dey hospital wen dem go announce d winner. [size=30pt] All hail the queen All hail the queen[/size] [email][size=30pt] All hail the queen All hail the queen[/size] [/email][size=30pt] All hail the queen All hail the queen
ADEH39 FOR MISS NAIRALAND[/size] |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 7:54pm On May 14, 2015 |
adeh39: Lols................Oya kill me o...... Ahhhh my new found love, i cant kill you ooooo. You be my cheri coco |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 4:35pm On May 14, 2015 |
[size=30pt]All hail the queen All hail the queen[/size] [email][size=30pt]All hail the queen All hail the queen[/size] [/email][size=30pt]All hail the queen All hail the queen
ADEH39 FOR MISS NAIRALAND[/size]
|
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 4:31pm On May 14, 2015 |
scentmarlc: Diamond shining bright.
Adeh39 my new babe Quote me and die! |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 4:30pm On May 14, 2015 |
scentmarlc: BEHOLD YOUR MISS NAIRALAND Diamond shining bright.
Adeh39 my new babe |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 4:29pm On May 14, 2015 |
BEHOLD YOUR MISS NAIRALAND
|
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 12:20pm On May 14, 2015 |
Twaci: Hey Scent, leave him for me . This I can handle  Anything for you my Queen. |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 12:16pm On May 14, 2015 |
MrCork: ...Scentmarlc...bro keep editin my Comments all u want and let me no when it gives u a harrrdon....TWACI aint all that...pirrriod!!  You are as ugly as TWACI's shiit. Dumb f00l |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 12:05pm On May 14, 2015 |
MrCork: scentmarlc...bro..U can edit my comment all u want bro, it don't phase me....TWACI means more to guys who aint gots tatse...pirrriod!  You are the last idiot standing. If you ever mention my name again, i go show you why you are not suppose to waste all your free mb on nairaland. WetGoat oshii. |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:50am On May 14, 2015 |
MrCork: ... Not sure what the BIG deal about SANDRAHAUB is coz she aint all that...Juss shows how desparate guys chosin her are.. Check out KIKA247, Dechandel, Chiam55, Ishilove,Nneka123 even sef ordinary Missclassy or Onlia, who else again... This females are gademm hot.
..so whats the big deal about SANDRAHAUB who look like Ghana...Sadly..she aint even lightskin! (no oofeinse)
TWACI ALL THE WAY JOOR Good job boy!!! |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:41am On May 14, 2015 |
MrCork: ..yeeeesssss SIR!!!.... SHE FAR FAR LESS BEAUTIFUL & LESS CLASSSIER THAN TWACI......GREAT CHOICE BRO..DYAMMMM NICE!!!! Twaci 4 life!!!!  |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:38am On May 14, 2015 |
MrCork: ...TWACI ....is my queen. I love her to the bones. God bless TWACI  You are welcome to the team boy!!! |
Romance › Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:36am On May 14, 2015 |
MrCork: ...TWACI?? ... F**** NO....She Ghana and aint even lightskin....even Ordnary Onila far berra lookin!! (no ofeinse)  You are drunk |