Scobaba's Posts
Nairaland Forum › Scobaba's Profile › Scobaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 38 pages)
clubone05: bro...I was there same time as you and I can tell u didn't have any social life....Na scoro u dey tell say no get social. Life....i lafff u 'I j' voice. ![]() With the clubs u mentioned..i see am say u na mariere boi. Meanwhile. U no even. Dey any of the clubs ooo. |
...bet we priest dem tuday shaaaaa ![]() |
deavicky: na pretty u dey take measure intelligent?If you been dey unec 10 to 12yrs ago, then enter unec move around now, you go understand wetin I dey talk. |
Junipero: scoro my chairman! wetin u dey find here?Who be ds again naaaaa. ![]() |
chukwudi44: scoro my my man how u de?Bad guy, why u cast my name now? ![]() |
We dint have this kinda clean chicks in our tym ooo 2001 to 2005. How them won take pass, when agbaka chicks don use jamb runs score 290. Thanks to post ume. Ders hope for the young, pretty and intelligent like the above pictures. |
unyours: so you no understand my analysis shey? Any web designer will understand cos we play with color codes alot. That's just my own analysis from a designer's point of view and you would be surprise it's very right with a proof.Ehen na now you talk. If to say u talk am like ds from the. Beginning, only me for give u 5 likes(evertyn is possible) ![]() |
unyours: to a layman, i'm not...I talk. Am. ![]() |
unyours: Using the hexadecimal connotation or rgb(red-green-blue) notation, opposite of white(FFFFFF) is black(000000). Opposite here means converting any F to 0 or vise versa. In that case, opposite of Red(FF0000) will be X(00FFFF). I don't have an app to test but this is a mixture of green and blue which should make X = Aqua or Cyan... QEDI hope say u well shaa ![]() |
Ds OP na Patrick Sawyer ooo...e just drop issue, dey watch d issue dey cause wahala, e no gree talk again. ![]() |
finniblinks: 1)A little bit of arrogancedat arrogance part is a sure 1. lack of attention too. |
See as Victor Osuagwu and him wife thick alike ![]() |
[i][/i]Nice hand writing on that birt certificate sha. The guy for ajeromi ifelodun L G A wey been write my own da year nearly cause me problem for secondary school ![]() dey write 1982 like 1932, na so junior boarding house master Mr Nzomiwu dey look me like ds , like e dey ask himself, "shey na small pikin be ds abi na old man with small body?". |
christmas is coming. ![]() |
Thank God ooo. Being broke in Naija sef is a problem, come be say u broke for country wey dey fight war and u no from that country..na gbege. |
I hail the North on this one. They play the politics game fairly. South South, South East and South West......una shaaa! |
make we hear word for this OAU wahala abeg. |
Abuja rain strted by 2am and as at press time(time of this post), its still raining heavily. |
Lynxxx aka wuvrain. ![]() |
tinsel don turn to BIG BROTHER? |
God Punish ds Us peeps! |
feb 14th 2014 at 33..... |
Vig86: Osun state is not among the affected states. God I bless your mighty name. Somebody should fast forward the calender before this people change mind and include Osun and lagos states. For the affected mates, you should not ask why because God knows why. He is doing it for a reason. Best of luck to all the stream 2 corp members.vig86 you are right oo. my wife was posted to osun state. she don vex scatter already say she go wait another one month before she serve. Even promise of a SAMSUNG S5 to enable camp picture clear could not calm her. if i know we for start the runsing on marriage ground to abuja from day 1 oooo. see as NYSC won put asunder. na wa . |
see him lean face |
The official training i was to undergo in Milan Italy next Month has also been suspended indefinitely because of ebola scare. Infact, all meetings and conferences to lagos has been post poned till further notice. we just siddon for Abuja dey look. |
I raiti waeki so. Teeeeeyyyyyyy ![]() |
Since relocating to Abuja, I get between 6 and 8hrs of quality sleep. While in lagos, I use to get 2 and half hours of yeye sleep rubbish town. |
So "Cecilia Ibru"go remarry for abroad |
A new work out.......all of a sudden obinna kezie dey jog dey lift weight 2weeks to. him wedding. Him won get 12packs. That belle can't. Disappear till year 2025, ![]() |
LMAyedun: Prof. Biyi Daramola - Federal University of Technology, Akure (FUTA)Correct school. Weak looking vc, weak looking office, weak dress sense, weak old tym lappy. ![]() |
I was like..."na me be ds?.....ah dohn dih" ![]() |
Everybody sha don win award ![]() But dat Mike Ezuronye own just be like imo state students award to a worthy son of the soil ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 38 pages)




, like e dey ask himself, "shey na small pikin be ds abi na old man with small body?".