Romance › Re: Ladies: Does Pink Lips Turn U On? by Section8(m): 8:46am On Apr 17, 2016 |
And I get pink lips o |
Romance › Re: Has Any Of You Girlfriends Asked You For Sex? by Section8(m): 8:45am On Apr 17, 2016 |
They just give signs, and if I don't catch on they get mad |
Romance › Re: Is This What Marriage Means?(pic) by Section8(m): 9:25pm On Apr 15, 2016 |
Ofatfoed: u must be one dangerous guy, osogbo weed U neva see anything, shebi na one guy smoke weed dey swim for gutter d otha day, these ones go turn soakaway to pool party! Once again..... THEIR FADA!! |
Romance › Re: Is This What Marriage Means?(pic) by Section8(m): 8:43pm On Apr 15, 2016 |
Weddings these days, guest go just come chop food stand up dust ynash dey go auz. They don't even drop sh!! In appreciation, my wedding go bad ehnn all dose busy bodies wey we no invite cme show face, Na confam oshogbo weed I go put for dem rice! Their FADA!! |
|
|
Romance › Re: 5 Wrong Moves Guys Makes Online That That Turns Off Ladies by Section8(m): 3:53pm On Apr 13, 2016 |
6/10 |
Romance › Re: Is It Alright For A Girl To Masturbate? by Section8(m): 3:47pm On Apr 13, 2016 |
Op who is the friend let's us analyze if its allowed for her |
Romance › Re: Name A Nairalander You Choose To Spend Your Life With by Section8(m): 3:42pm On Apr 13, 2016 |
Layla129 I don dey eye dat girl since  |
Romance › Re: How Old Were You When You First Made Love And.... (18+) Only by Section8(m): 3:25pm On Apr 13, 2016 |
|
Romance › Re: Guys What Cute Name Do Call Your Bae by Section8(m): 3:15pm On Apr 13, 2016 |
Mosquito cuz she sabi frustrate a nigga |
Family › Re: 20 Photos That Prove Sometimes Kids Can Be Pure Evil by Section8(m): 2:42pm On Apr 13, 2016 |
amtaken: Kids kissing each other and their parents didn't even caution them? for naija here *Heavy Beating* |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 10:45am On Apr 13, 2016 |
|
Romance › Re: She Threatened To Quit Our Relationship If....... by Section8(m): 7:41pm On Apr 12, 2016 |
Shey u still dey deir dey find advice?? Me I don dey fast break up!! Her fada! |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 7:32pm On Apr 12, 2016 |
HateU2: mods don't make frnds  lie muhammed |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 7:21pm On Apr 12, 2016 |
HateU2: I go dey ban u lyk ant dey ban sugar Laye by that tym we for don dey rub minds together  |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 7:15pm On Apr 12, 2016 |
Angelberry: Lol, yeah I know ok enjoy the foam until ur ready *watchin in 2g* cuz fuel no dey |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 7:12pm On Apr 12, 2016 |
[quote author=HateU2 post=44644300]Ladies thread[/quote ] chai If u turn mod na bans on a daily fo hia lemme reserve my 2% for gbedu wey dey burst brain |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 7:09pm On Apr 12, 2016 |
Angelberry: yeah, I prefer it to some pervs fair reason not gud enuff |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 7:07pm On Apr 12, 2016 |
|
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 7:05pm On Apr 12, 2016 |
Angelberry: that's why I love it ur pillow neva do you?? Girls sha.... |
Romance › Re: Share; Why Do You Smoke Weed? by Section8(m): 7:04pm On Apr 12, 2016 |
Chai! Igbo wey dey burst brain, op just one fiiiiii and ur life will never remain the same |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 6:59pm On Apr 12, 2016 |
Angelberry: there is a Teddy Hian dat one na foam abeg |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 6:56pm On Apr 12, 2016 |
HateU2:
 How will I know??v Transgender 5mins ago gimme ur number so I can prove it to you  |
Romance › Re: 12 Reasons Guys Friendzone Girls by Section8(m): 6:51pm On Apr 12, 2016 |
Stupedinluv:
Okay enjoy your five min excitement of friendzoning one girl in 5yrs. The problem is most friendzoned gals are Ugly whereas u see fyn niggas in friendzone! Guys don suffer let us celebrate our Five mins abeg |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 6:46pm On Apr 12, 2016 |
HateU2: Yes cox it's ladies thread  but I am lady too  |
Romance › Re: 12 Reasons Guys Friendzone Girls by Section8(m): 6:41pm On Apr 12, 2016 |
I remember friendzoning one fyn Folake babe dah year because of reason no.9.... I am still regretting that decision now wey I don man up |
Romance › Re: Girls Please Note!! by Section8(m): 6:30pm On Apr 12, 2016 |
AirSultan: lmao.. God help you! And me too.. amen oo  |
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 6:29pm On Apr 12, 2016 |
|
Romance › Re: Just For The Ladies. by Section8(m): 6:20pm On Apr 12, 2016 |
( Angelberry: I like being single . Are u sure  You're too fyn to be lying down in b** alone  |
Romance › Re: Girls Please Note!! by Section8(m): 6:14pm On Apr 12, 2016 |
AirSultan: Old man, kindly go and slept!  I no fit lite no dey fuel pass the budget I dey use my remaining 10% find tripps for hia  |
Romance › Re: Girls Please Note!! by Section8(m): 6:05pm On Apr 12, 2016 |
AirSultan:
 Young man left that babe immediately  |