NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 2:28am On Jan 20, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 2:26am On Jan 20, 2017 |
chiboy429: hhaaha ,i dey with u. hw ur side. Bros my side BAM ooh, u nko I salute you. |
Car Talk › Re: 15 Awesome Toyota Facts You Have To Know by segunk1(m): 2:20am On Jan 20, 2017 |
Abayor7: MPV? .you and weed sha  Oh so u never see am before? Google am comman tell me which era you dey, Apoda. That's Toyota sienta mpv
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 2:08am On Jan 20, 2017 |
Dream2: U too dh go Zamfara, issoryt. My oga na zamfara dem faya you  Chimoooh na to go dey drink fura de nono fa, but no go look awusa girl bombom ooh sharia judgement no good ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 2:01am On Jan 20, 2017 |
Fabulocity: Lagos!!!!!!!!!!!!! Yes!!!! You this babe, you sharr no wan comot for gidi bah? Anyways congrat. |
Car Talk › Re: 15 Awesome Toyota Facts You Have To Know by segunk1(m): 8:01am On Jan 19, 2017 |
winetapper: List of Toyota cars I know.
Toyota Camary Toyota Sprinter Toyota vits Toyota Regius Toyota Yaris Toyota Hiace Toyota Nadia Toyota Raum Toyota Prado Toyota Porte Toyota Allex Toyota harrier Toyota Mark II Toyota Runex Toyota Highlander Toyota avensis Toyota Crystal light Toyota Corona Toyota Noah Toyota voxy Toyota d4d Toyota Hilux Toyota spacio Toyota funcargo Toyota Corolla Toyota Venza  Toyota rav4 Toyota...
Abeg join in listing..
Meanwhile click my Signature  Toyota Landcruiser Toyota Sienna Toyota Picnic Toyota Mpv Toyota........ Add more....   |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 1:42am On Jan 19, 2017 |
Naso i com begin see orisirisi monikers wey I never meet online before for nysc 16B thread. Chaii nawa oooo. Nysc get power sharr. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 1:33am On Jan 19, 2017 |
Abeg make una calm una nerves oooh, ah ahn I dey see people don turn monitoring spirit for nysc website dey monitor every single wey shange for dia.
E no worth am now, na wetin dey nysc mind dem go do oo, monitoring dem nogo shange am, d main thing be say make people just go sleep so that the traffic go reduce small Atleast e go assist them small and koffas go just check tomorrow morning. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 1:20am On Jan 19, 2017 |
Happy belated birthday to aBbile25, may you live long like Olumo-Rock, may you be elevated to greater height in jesus name. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:09am On Jan 19, 2017 |
Chriswazo: Kai i 4 screen shot am o, my guy don modify him profile. He was following about 30 girls, not even 1 male d there. it really caught my attention, i was wondering why his special preference to follow NL girls? E be like d don give am prophecy say he go meet his wife 4 NL. How i wish u saw it, (f) everywhere, no (m). Philgbee we wish u luck on ur NAIRALAND ULTIMATE SEARCH. Bros pls leave him ooo, I think he's working on his new track trying to remix Banky W's Gidi love, so his own version lld be graceland love or nairaland love, so let the searching kontunu, Philgbeee Don't worry me I ll epp you mix the beat u hear. And I sure say d track go sweet weh-weh     |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 12:44am On Jan 19, 2017*. Modified: 1:12am On Jan 19, 2017 |
tenderblaze: On behalf of all Klass16 pcm stream 2, we'll like to thank all u stream 1 Corp members for finishing our mb with pics. We will now like to promise u dat u ain't seen nothing yet. Sebi una think say na only una get camera phone ehn, we stream 2 will kill u with pictures. Ryt from as we dey pack our bag for house na im we go dey snap send to group. Una never know anything.
#Signed_Conquistadors_PCM_Stream2 Ahhhhhh! Weidon Ma, I like this babe fa, dem go see poshures.
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 12:18am On Jan 19, 2017 |
Haychay: All the ghost from ghostmode don turn human being sharply Mehn I bow ooh, if you no take time dem ready to shift you comot where you sidon so that they can fit in, Be like say many of them go like to be ghost kopas as I dey look them so. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 12:10am On Jan 19, 2017 |
Dream2: Watch night ke? e no worth am joor,if I wake up in the midnight to eat i go check am and if hungry no hold me na till 9am bdt. Wash night on top of werin  but come ooh dream so you still dey chaw poncha for mid-night, mehn I tuah for u oo. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 9:48pm On Jan 18, 2017 |
chiefojiji: jos imagine!
one boy just asked nysc, when batch A17 timetable will come out...
I fillike slapping him a slapful slap.
if I bin dey hin shoe, I no go even think of anything about nysc now! until may Lmao! Inshort yellow label slapp sef. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 9:43pm On Jan 18, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 9:30pm On Jan 18, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 9:25pm On Jan 18, 2017 |
Posimii: Yes ooo,I have. how u now? Good to hear, yhmmmm but am vexing for you ooo, left us without looking back shebi..... Kontunu.
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 9:07pm On Jan 18, 2017 |
chiboy429: No be so oo broda. but make we just chill ist Quontunu. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 9:05pm On Jan 18, 2017 |
Mikkyjay17: This girl na my state she they oh. Niger State camp at paiko. She's very social and won herself several awards and recognitions. And she's a foreign student, though from GHANA.  Woow that's cool, but her Sister is also coming to camp for this 16B2, make nobody near her ooh cos she go be twixted property. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 8:59pm On Jan 18, 2017 |
Fabulocity: I'm looking good  Yeskeeh, but you must share you camp experience and pishures with us next upcoming Kofas 2017A you hear. |
Celebrities › Re: Davido Sacks His Manager, Kamal Ajiboye & Throws Shade At Sony Music [PICS] by segunk1(m): 1:24pm On Jan 18, 2017 |
People are just talking blah blah about davido vexing because of tekno's deal is greater than his.....
I Don't believe this Don't forget davido isn't a money freak cos cos he's gat more than that, he owns two record labels, his father is super rich too, so I Don't believe its money issue.....
For someone to sack his manager amidst the controversy you should know there is more to this, the sony deal might not favor him in many ways not only about the money thing.......
And Don't forget even with the $1m deal then, he didn't spent it alone but also shopped for his 1st team (HKN) crew and many more. So I Don't think its money thing jare and let's stop being sentimental about the issue. |
Romance › Re: She Knew What He Can Do, So She Removed Her Bra And Pant Quickly (pics) by segunk1(m): 8:20pm On Jan 17, 2017 |
Fabulocity: No praise and worship?  Lol, was about asking the same question. |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 4:55pm On Jan 17, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 4:47pm On Jan 17, 2017 |
PHATE007: yes oooo.. I am d girl doing micheal Jackson style *shines teeth Yeskeeeh. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 4:39pm On Jan 17, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 4:36pm On Jan 17, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 3:43pm On Jan 17, 2017 |
. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 3:40pm On Jan 17, 2017 |
Ano even fit remeber all monikers finish but would also wana see you guys pishures here and some will even join the donkey ride like this .
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 2:42pm On Jan 17, 2017 |
Make TWIXTED and his camp babe sef position like this.
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 2:38pm On Jan 17, 2017 |
Make PHATE007 sef swagg poshure like this.
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 2:34pm On Jan 17, 2017 |
Make chiefojiji sef strike pose like this.
|