Segunk1's Posts
Nairaland Forum › Segunk1's Profile › Segunk1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 64 pages)
Chriswazo:Bros make e happen first then we go use tape rule measurement. |
Ayam seeing colours in different dimension ![]()
|
Chriswazo:Chriswazo pls stop am if na joke ooh no let kill dog-kill dog com catch me for blokos ooh ![]() ![]() |
Philgbeee:I said leave my clothe, you will not come and kobalise me, God did not ask us to test his faith in the middle of lagoon. See your face like stone wey dem dey take scrub feet. |
agabzy:Welcome jare brother agabzy, come make I press your head weather e strong cos d ministry wan send you message and na strong men we need but b4 dat register ur prefered states with brother mexyz you hear. Yeah the ministry is growing shoutout to d able bodied men wey dey work for the progress of this ministry tirelessly may d lord add more muscle to ur body ![]() |
chumaster:Oracle-chumaster ooooooohhh tuoyor. The lioness king ![]() ![]() |
I dey see different colours everywhere.
|
chumaster:Lmao! That's y I said lemme consult the Chu-Oracle before digesting that ![]() |
Chriswazo:Lool see as you dey mention looters like say na u wan go complain give govt with cogent evidence wey you don gather, u better leave those ones cos na dem dem dey power ooh, na some where korobution dey star, see body able man like you don begin lobby for red cross for pre-camp, wetin make d females and people wey no strong reach you com join, if. Na you be buratai ehn hmmm I sure say if war come na that time you go run enter hospital say na medcine you study for school + na condition make u join army. |
Chriswazo:Lmao! You never enter camp don begin develop phobia for drilling baah? Omo oleh wan go join red cross, make God help u make u and i dey d same camp na me go open your nyansh ![]() ![]() |
kapable75: ![]() chumaster is that true? |
sparkle4u:See this one dey run for shoorsh because of tithe and offering, and you dey find multiple blessings and miracles choi..... All this buhari shildren sef, una go even pay offering wan collect change again unto say na change era we dey. Hmmm I twuarh for you ooo. |
Philgbeee: Nathweezy:Shey una see I yaf talk it before that this brother philgbeee is toying with people's life, this is the second time wey una dey offer people wey never push tyre before bus key to drive without doing proper screening chriswazo I think you are seein suntin now, are you also in that bus? Nathweezy is taking the congregation to the lagoon ooh, brother bashnigga, bussieboi, mexyz, holuwakore, sister ginychy, sparkle4u, floxyluv... Please stop him oo, me I yaf come down ooh av decided to go with my private car. 25th is to morrow can't afford to be fighting for survival in lagoon on jesus birthday, I still dey learn how to swim inside big rubber bowl and bathing tub, una wan com carry me go ocean. I yaf dodge it. |
What a sad news RIP Hannatu. |
Philgbeee:Are you sure?
|
sparkle4u:Oh okay, why you no come dey participate for wetin we dey do here, you can't just come and be looking just like that now sister pls work for the lord. |
holuwakore:That one isgood. |
chumaster:Yeah I understand bro, I can relate with everything may God see us through. Wish you a merry xmas and happy new year in advance + a wonderful service year ahead, bless you bro. |
Hmmmm all these our leaders sef, make them sha do life better for poor people. Abeg someone should please help me out, is it possible for me to remodify or edit my moniker, if possoble someone should please help me out. Cc: lalasticlala pls help oo. |
Philgbeee:What comsine you diah now ehn shobolo-yoke.
|
Philgbeee: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() philgbeee will not kill me yhere oh abeg no let me laff throway console mixer ooh.bussieboi:Walahi craxy people dey yhere oo ![]() I don laugh sote my nyansh don dey pepper me sef.
|
chumaster:Oya make una stand up for the ministry founder, nice seeing you here bro, but you no do well o since all this while, I go just dey use corner eye dey look you for 16A whenever I enter. Well as you can see the ministry is growing gradually, una don kuma use style use spill over take share 2017 with us but we no go vex sharr, so make una do quick make una stream 2 leave 2017 for us abeg. Take my handshake bro. |
Posimii:I like your courage dear, gimme ^5 |
Sparkle4u are you with the ministry? If yes reg sharparly. Thanks in anticipation. |
Nathweezy:Welcome brother, ur prefered choice of states aren't reflecting sir, brother philgbeee pls come and do the needful. |
Emmey67:Nna ehn if you come talk that thing hia again I go sama ya maut, ina-puala.
|
|
holuwakore:Matric number kwa? Don't come and shange th blueprint of this ministry ooh. Have you forgotten this is not an instituiton nii, pls Don't say that again. |
Floxyluv:Welcome sister floxy, are you ready to work hand in hand with me? If so ooya gimme your hand lesgo diah ![]() |
[quote author=Philgbeee post=52195454][/quote]Working hand in hand with me bah. Hehehee dank yor ![]() . |
aydeluxe:It would be better for her to leave early br'a, D distance far small ooh all the way from idi-mangoro adigbe, its your route fine, am sure you only go out when needed, have you tried going out in the morning when everywhere is busy with shildren rushing to school and workers are hopping in and out of taxi for work before? Okay try that from panseke by 7:30am and check your time when you get to idi-aba and tell me later. If you are talking about ewang estate road fine its a nice route to cut traffic but Don't forget she's still a novice in the town, And then if you need to pass through that route from adigbe or panseke then the taxi man lld have to pass through ibara housing estate then then come out in front of gateway stadium kuto before linking to NNPC then continue the journey through ewang and abiola way...... So tell me how many taxi go gree waka all this one except u re luck with the one that will bill you. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 64 pages)


melomelo wa ni ordinary lagoon..our God can do it again...ride on jare brother church driver

