Segunpc's Posts
Nairaland Forum › Segunpc's Profile › Segunpc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 52 pages)
segunpc, ki lo feel likelike am d man[b] [/b] |
u try. ![]() |
se ama lo kondom abi flesh to flesh ni? |
obese |
i didn't read anything here infact i didn't visit this thread. |
the joke need small maggi. |
@joke the woman is really generous. can u link us ibkaye? good one. |
i like dat one wey dey pee frm inside suv |
titi dem say saucekid na fada she never tell me anything, and i never knw saltkid was ever a fatherjust imagine and himgo come here dey woo clemcy,lola and u with me. sauce abeg leave d ladies for d young and singles[b] [/b] |
loveology= the atempt to study love. |
rat |
i know what to do to all ya crossing ma path na time bomb i go take delete all of una and d list includes olulu,clemcy,ibkaye and sauce. to be forewarned is to be FOURarmed. becos na four bullets i go take delete four of una[b] [/b] |
notin like catching fun o. those guys dey catch fun and they look really happy but if na me be their papa i go do to 'em wat i did to saucekid last summer. ![]() |
ibkaye na wetin concern u abi u too wan share out of the oil well? so this is the last time i ll be warning any body wey dey trespass to backoff wit alacrity. |
kai sauce and clemcy na which kain pple una b? una wan pour sand sand for ma garri! i go use option b finish both of una o. titi ignore won jooo. |
planet |
titi o soji at all. don't worry just pade mi . ma show e ni next thing. emi smooth operator N0.1 ![]() |
clemcy how far na? so u re jealous of titi abi? ok don't worry i ll spread it round because i get high libido. r u happy now? ![]() |
awon pple gan sef. e fi wa sile na! titi je ka change base. pade mi ni egbe ile iya mistura ni abe igi orombo. ni gege agogo mewa ale. just sufe ma jade si ta ![]() |
ben u ve no heart at all . this is suppose to be a tragedy |
said wat u want to said and let me wenting. |
am not gay sauce! i only said u know d duration for d carriage of d pregnancy. am asking titi anoda question. |
my head is not booting. |
busta u re spoil! ![]() |
yes o sauce jaasi seriously na 21 months pregnancy and minimum of triplets. so ni bo la mati pade? ![]() |
blalogy : the study of bla. |
anti virus |
@ kayo 10x man |
OYA PAY (You WISH)ah ah na fight? no be say i price market ni? if e no gree tell me make i dey waka go! |
u try but i wan buy the first one for 2 thousand naira and am going to give u cash. deal or no deal? ![]() |
yes na! u know am very innovative. owa ninu gines buk of rekod gege bi style of the year. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 52 pages)
[/b]
[/b]
