Segunpc's Posts
Nairaland Forum › Segunpc's Profile › Segunpc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 52 pages)
@ poster na how u take know all this details? |
annoy |
she is eating ofcourse[b] [/b]u try. |
he is knocking with his hands ofcourse ![]() good joke. |
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa[b] [/b] |
well i see it as a compliment ![]() |
sauce dat no b action film na kung fu fighting. |
na juju dem use on hi from him papa village. |
@poster u tink ramsey is fine? go check out omobaba. |
na only oyibo man go laugh for the second one. |
sane |
the ad is funny because it is annoying or it is annoying because it is funny[b] [/b]that is one scene i detest when watching second chance. pls ituen if u can modify it i will b very happy[b]. [/b] |
hmmmmmmmmmmmmmmmmm |
@ poster u don see where dem don arrest person for not marrying? abeg stay for ya papa house until u re 50 then u can pack out and go live on ya own. |
na dat blackish black chick wey win celebrity takes2 and she dey present program for radio and she dey also act d pnly thing wey remain na for her to dey hold mic |
we dey hold elders forum meeting . so the ladies r supposed to c me by 11pm b4 the commencement of the meeting by 12am and this is as move for the perfect organisation of the meeting. |
wat is wrong wit this uncircumcised jaymo[b] [/b]na so im tell me say na somtin else dey do me. |
songing a sang is not easy so u pple should lend to appreciate sangs. |
sauce try dey mention names na. abi u dey fear fear? ![]() |
thank goodness i ve the professionals to reveal this for me. 10x clemcy i can always rely on u. so am going for an abortion straight away. |
ya wives don hook up with correct guys like me. so i ve two ladies added to my fleet of babes ![]() |
worship |
sauce took time o ![]() |
vicarage |
hmmmmmmmmmm sharaaaaaaaaaap there i need replies frm d ladies. |
lizard |
sauce let d gods temper justice with mercy she does't know wat she says. |
see o me,tytylayor and ibkaye don infect clemcy and sauce with the yoruba virus ![]() clemcy i dey feel dizzy, i dey vomit, i dey spit. na which symptom b this? |
ewo awon iyawo mi ti won se relate fluently. am very gladiator am a responsible polygamist ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 52 pages)
[/b]
or it is annoying because it is funny[b]
[/b]