Segunpc's Posts
Nairaland Forum › Segunpc's Profile › Segunpc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 52 pages)
imagine this berluscoli guy say him wan carry robinho,ramos and pepe. come to think of it if he does this wat is left with madrid. and wen we wan carry kaka na so him dey do as if his life depends on the poor boy. i ll personally castrate that man ![]() |
u don't need visa to go ghana . just trek reach cotonue then frm there carry bike after that u go see canoe wey dey go atlantic ocean follow them u go land for even portugal better than ghana. but no rush and don't forget my consultancy fee! instead make u do ya own part and leave the rest for pple like me to finish u wan elopinho. andrew wey check out don crash land for yankee. |
in nigeria i love anything[b] mainframe [/b] films and in hollywood my best movie is[b] gorgeous [/b] by jackie chan. |
she dey bleach ![]() |
happy |
u no know beforebros tufe na now now now i just dey know o |
me i don tiredinho for this threadthis ituen sef na nut-caseinho ![]() |
10x mr. tufe its rare to find ya kind of faith and believe on nairaland and for this ya discretion has made u whole. plus u ve the kind of jesus character. 10x again my laud. if na ituen or sauce walahi them go don spit fire and rage like dragon. |
hmmmm i now understand. |
TOyo,hmmm ![]() @ healthy well |
ituen say e don old but me never hear b4 and i also like am. 10x osculate |
i third olulu[b] [/b] |
i no know wetin ituen dey talk o but i really like the post. |
i love this post. good one equilibrium. |
Boi is dumb as a prick. Becuz some guy called him retardinho, he went off to start his own post about it.rebel leader go there and see i told show bobo i was going to start a thread with it. u dumbinho girl. ![]() |
rebel leader u re crazydinho ![]() ayusman u re annoyingho ![]() |
who tell u say celebs dey uglyronky na who tell u say celebs no dey ug. are they not human? |
hmmm so police dey fear lawyers? ![]() |
me call u satan? noooooooooooooooooooo i no dey look face? i cadun't fit call u that o. but u dey wear black and black plus u ve horns and tail and ya eyes dey red[b] [/b] |
protein |
but tufe why u go call my guy gilgert him posts bullshit? i agree say the thing long but no abuse am or else i go |
3 gbosas for tytylayor. i love them joke. |
lets assume we re brazilians here. lets qualify people with different adjectives. its starts with showbobo. so showbobo is stupidinho and ituen is womaniserinho but clemcy,plus lola and damn are beautifulinho |
ROTFLMSBO?? thats a new one to me, cus u explainit means rolling on the floor laughing my stupid butts off. |
kai walahi the boy has kobalised him father. good one . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 52 pages)


[/b]
[/b]