SenatorPope's Posts
Nairaland Forum › SenatorPope's Profile › SenatorPope's Posts
Abi banji don go put head for whr him no suppose chook head? *samuel mama yansh Na him we hear last oooo* |
Na me first sit down for front pata pata. Oya make we go now......shebi na for dis iganmu? |
Until we carry placards come protest.....shey na dat time u go enter kitchen cook for us? Abi u don sleep dey dream abt ADAOBI? See waiting ur pple dey write nah; Nancydearie: What's keeping u from updating nah?See another one; Shammak: Suspense no good for my health o. Come complete ur story o. Abeg wey d ABEFELE pple.Answer us I beg ooOooo... |
Taking the front seat...fresh and hot... U came out in another unique dimension Interestng gal....keep us glued to d screen |
I sincerely want to use dis moment to tell d mods of of this section to catapault this story by stefikal to Fp. www.nairaland.com/1508894/meanttobe |
stefikal: > from d last two updates its obvious Omoye and Osagie are on d verge of doing some talking, so what do we think will happen? or rather what do we want to happen?Reconciliation of course I can also smell a lot water gonna waste when they meet...*weeping I mean* |
Guess I came late. Toooooo bad |
KingzPen: The Christmas Questions..If I hear say na token.....U and who No be from d money wey we hustle for inside forest 2geda wey samuel papa give u cheque book u wan share. *Jst Kidding* |
Banji after u encounter drama for where they kill person live, u enter bush turn vampire now na thief u bcome..... Why u go write money wey small na? |
stefikal: "Evelyn, would you free me?" she shouted.I guess Tinu is d caller...patiently waiting for the next update*Grabs Pop corn and cola* |
I probably came around dis tym before d front seaters came in. Eve4eva: Hahaha,r u sure samuel is nt adaobi's broda, nyc wrk kingz more power 2 ur elbow.I was also expecting something of dat nature before. Well done bro. *take Chilled La casera* |
I finally caught up wit u Guys*dancing skelewu* I knew u were also gonna be a good writer and dat prompted me to check ur profile on Kingzpen [my life on campus] thread.....and hear u are written beautifully... Kip up d good work One more thing Help me tell princess dat I want to meet her. |
kingzpen: What will beU still dey think abt school after how many mnths. |
KingzPen: Out of the little peanut I have, I would like to share with three of my readers... Itz my little way of saying Thank You and Merry Christmas, so questions would be coming up before Christmas. First three readers gets it...We are waiting.......and I'm following U big tym. |
Which tym u wan con enter kitchen cook for us coz u no dey talk anytin abt am oooo.....cnt wait for d nxt episode... Leave Sola Ahmed alone ....the god of social network will hook him up one day. I no swear Oooooo |
[center][/center]Finally, I am commenting for the first time on NL simply becos of an expensive sch. On NL....*Kingzpen* Good work Bro. * * Ur Nairaland Laureate Loading |