SenatorPope's Posts
Nairaland Forum › SenatorPope's Profile › SenatorPope's Posts
Good morning..... I gbadun dis update, only dat it brought back old memories of my departed younger bro. |
Na now she know say she wicked? I go like make I follow dat evelyn gal talk 1 on 1. *wnks* Good quotes u have there......but I love dat ghandi. |
Shebi na Evelyn dey inside the Bus dey shout for person Head, Madame stefikal......u no wetin u desrve? GBOSA! GBOSA!! GBOSA!!! |
[/color][color=#006600]Madame stefikal.....E KU ISE OOOooooooo |
HmmMmmmm.....wetin I wan type Sef? |
Good morning madam stefikal Thank JAH u re good to go....abeg I don sidon,tanda gidigba dey wait. My fellow family members for MTB...I hail una oooo |
stefikal: Thanks @D9ty7 and Dammy...Eeyah, sorrry ma dear....doctors attention is highly recommended. |
FTC...this New Year 2014.. HAPPY NEW YEAR To u alll.... |
HAPPY NEW YEAR.... We will celebrate ooooooo |
Somebody shld kindly tell me[even if its a mod] wat this young boy/man/guy*anyone* has done to deserve this. Now u re making my theory of banji's fate not getting to an end turn practical.... I take 2014 wey neva come*as at wen typing* beg the person wey dey incharge of this heart breaking attitude...make dem free my oga @ d top ooooo.. |
stefikal: Banned?Stefikal I no gree undastand wetin u mean....hope is nt wat I am contemplating? |
See as dami take faint..... |
See ma sef See d tym wey I dey come Wen evribody don chop wash hand, comot na him me con dey come. E no pain me ooooooo. I jst say make I type wetin dey make me vex for masef. Look here bro.....God go kip u for us...u no why? So dat u go dey use NL tell us swit switt tori. I gbadun u ooooooooooo..if u no knw,ehn I don tell u. |
Aunty stef abeg help me tell oga maestrob say make him call alagba dhortunn make alagba hlp me tap sisi zainharb make sisi hlp shift go aunty Ella side so dat I go folloow sidon for front.. Thanks in anticipation as u answer me |
KingzPen: My mother was in the kitchen preparing dinner, the last dinner before I proceed to the Martin’s residence. I sat inSee me turn agent inside dz beautiful write up.... Fankz bro |
*singing in davidos voice* Fola see GOBE.....Sandra kilode oooooooo...omo I can tell ur every action is plot to get down wit osagie.. Maradonna lomo yen Lionel messi David beckham Okocha lomo yen Stefikal lomo yen... |
*walks into the thread* Feeling sorry for bayo....if say him don send banji and him roommate outside dat nyt. He shld have as well be boasting to be a 400l students and not a fresher in d new school of thought#prison# he went to. Banji mama no get problem at all...big pastors don go mountain becos of her and I will join dem soon. |
Whether u no knw say we dey wait u...Na why I say make I write remind u. KingzPen: Update Coming Soon... My Next Post Would Be The Next Episode... |
U see d two of u*kingzpen and stefikal* stefikal: actually I ran out of stock...d demand is quite highNa una dem send to give HBP to pple..... *well done*hmmm*well done* |
[/quote] iamayodeji: I think chuks might have impregnated someone too, that's why he was morose.This boy/man get brain like albert einstein....*Drinking malta guiness&puff corn* |
Oliver.... oliver....oliver Twist *singing in dbanj's voice. I talk am say na her papa. |
Kingzpen I think by now u should knw dat each and everyone of us reading this story are Oliver Twist. I can sense the end of this story coming and we have lost track on Banji's mum. |
When are u going to lay ur hands on something and achieve such witout hiccups? Banji u get serious problem. I am suggesting u get 7 prophets to get 7 candles and then, u and d prophets will pray on 7 mountains,u shld also spend 7 days at the seaside. Probably this will help u. I still dey enjoy u oooo and expecting d 2nd update for 2day. |
Waiting patiently for both updates....hope its coming very soon coz I am tired of reloading. KingzPen: 3:15 P.M. Please... *winks* Amma drop 2 updates today... |
Christmas dey rock....hope say d teeth wey u sharp yesterday dey useful for u sha*stef* |
stefikal: u sure?My oga @ d highest na wetin I think. Na him I type ooooooooo. Me don dey chop d chicken already |
stefikal: She was asleep when she felt a light tapNa Omoye papa be dat.... Watz up stef....how is xmas eve over there? |
Congrats babe...... |
#Teamprincess ni oooooo Stef u rem wen I met up wit u guyz, u jst promise me say u go deliver my mssg ni....I no see or hear anything again ooo. |
KingzPen: LmaoOooo... You don kill me wif laff... Pope abeg pray for me... Senator abeg gimme another phone and 500K... Na only you fit do the both since you're Senator_Pope... Loooool...I wont 4get u in ma kingdom wen d tym comes. |
Banji ur own don done....u don lost phone and 500k abi. |
pope shemoo: senator pope,its high tym we met.No p.....ma broda anytime |
, the car tyre was on my foot. I've never felt so much pressure on my leg in a lifetime.

