Sermwell's Posts
Nairaland Forum › Sermwell's Profile › Sermwell's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 202 203 204 205 206 207 (of 207 pages)
odizeey: do local search to newly admited unben student or google am,or enta ma profile go my posts,u go c amdat wan na long tin o! abeg make dem cum nairaland uniben chatroom joor! Hu wan cum go google dey find dem? |
danny301: What is a 'stage lie' in a man living in a rented house?... It beats my imagination how some of you talk just for talking sake... Those that knew/ know the man in and out said he lived in a rented apartment and somebody who perhaps never heard the name Solomon Lar (except for the news of his death and other subsequent news) is struggling hard to rubbish whatever good thing people saying about the man for no just reason... Why can't just people stick to what the know and leave that which the do not know?.its really a pity dat u ar so daft as 2 believe dis bunch of liars; so u don't knw dat dis ppl ar using dis man's death 2 score cheap political point? How gullible can u be?SMH |
Razakipaye: u are more stupid. wat is the daughter doing with her pay.God bless u jare! Dis guy just dey here dey talk like mumu! |
odizeey: na by force o, u must accept. And bro com n greet our uniben newly admitted thread,dere might b lawyers n odas waiting to hear ur mentorship speech,thnk u sirI hear u! Abeg wia d thread dey? I can't wait 2 offer help sharp sharp! |
0monnakoda: Your question is a 5tupid question. Must you speakits u datz actually stupid! Dis same mr lar has a son as a senator and a daughter in d houz of reps and d fooooooolish u is here believin he can't afford his rent! U ar so sick nd dilusional guy |
odizeey: ehen,me na entrprenueral banker me no dey carry file o. Think wiselyguy if u like be submarine banker I no go nid ur service; na by force?haba |
odizeey: ur lecturers will b proud of u,trying to practice wat u v been taught,mr suer,n mentoreryes o! We are keepin it real everywia we go |
[quote author=mhizz_bernie]waz jst offered adm.[/quote]datz gud! Congratulations! Hop 2 see u in faculty of law! Pls note dat u are a special student and walk very tall o! Ehen! Don't be afraid of anytin o cuz faculty of law is a special place 2 be! Don't opress and neva allow urself 2 be opressed |
This is pure politics jare; propaganda driven politics just 2 score cheap political point! Its funny dat sum nairalanders ar alredi so gullible 2 believe dis! SMH |
Me na naija and ghana tinz o, All of you: david o Metanfo : bisa kdei Slow down: r2bees ft wizkid Banky w: yes/no Ada ada: flavour |
Our system really needs proper upgrading 2 meet up with standard! If not we have not heard d last of plane crash in nigeria! Our leaders incharge shud sincerely rise up 2 d ocassion! |
Drivers shud really stop jeopardizing d lives of passengers by overspeeding wen dey are fully aware dat our roads ar bad! Rip 2 d dead!... Fpt no easy o! I no say 1 day e go happen sha |
Ok |
Ok |
Ok |
Well constitutionally, where a lawmaker moves 2 another party he automatically looses his seat! I don't knw if d nPDP can be regarded as a new party in this case! I will check my copy of d constitution 4 facts! Brb |
odizeey: beware of wolves in sheep clothinghope say no be me u dey call wolves,sheep and cloth o? Confess and be 4given now or I will sue u 2 court 4 defamation of character! |
odizeey: wen u don carry ur file waka tire in future,no con post topic for nairaland saying:pls dere is one banker dat gv me his no. Pls if u r viewing gv me ur no. Again hungry dey'. Na once opportunity dey come odo u knw how many banks we have in naija? Bankers full evrywia my guy! So ur services will not 4 any reason be required! Abeg roll ur fishin boat elsewhere or Check d nxt gutter! |
odizeey: u mean sistas, for proper monitoringyes ooo cuz sum of our law guyz na vampires dem be oo!...do u av any sista datz cumin 2 law? |
odizeey: dis is my no. 08096294786,u might nid it one day o.why u dey find friends by all means na? Wetin I wan take ur no do wen I no even knw u and wetin u fit do 4 me! Guy abeg carry ur no waka far joor! |
odizeey: thank u,if i'm primitive love if primitive,shey u knw say if we love one anoda u no go chop abi.luv 1 anoda ko! Dat 1 na utopian dream! Cuz even pastors,alfas,charity organisations(luv foundations) dey all go 2 court! Dey dere dey wait make we luv each oda so dat lawyers no go chop! U go old |
Crisnite: GBAM!guy pay me 4 dat ansa joor! Nway, if anybodi get sista,broda,friend etc wey get admission 4 law abeg direct am 2 me 4 proper mentorship cuz 2 study law no easy o! |
Front page tinz 4 me *dancing skelewu* make guiness no cum put unnecesary pressure 4 dis guyz bodi oo! I no fit shout |
Asakel: Guy me cool down chose am durin post ume.okay ooo! I wish u well sha; since na u choose am motivation go dey! U will do well! |
Asakel: Abeg o.guy neva para till u cum; I be law student but I do sum eng courses 4 100L; d course na die my broda; u go read novels so tey novels go cum dey read u; my babe wey dey eng don para tire! Abeg prepare and pray 2 God b4 u cum o cuz d course no be beans o! I greet u... E be like say na law u apply 4 dem cum give u eng abi? |
Didi 5: @odizeey this is food for thought,so brother go get a spoon!na so my broda; make him no wait 4 spoon oo make him use both hands rush dis food 4 thought as e dey hot! I hail |
Asakel: U know all diz gurls get..hahahaha!!! Datz y I say she 4 talk say na lambogini so dat d name go foreign well; yeye girls |
Crisnite: This is Hall 3, Block E......d only Block with ebelebo both front n back.hu no knw d hostel? Wen u enta hall 3, take ur ryt close 2 wia dem dey sell bread; e face baba tailor nd egbon barber shop! After d fence na power gen houz! |
Asakel: Lol!na so my broda! Our girls 4 my faculty 2 dey give fake names |
stephano100: abegi make hear word,na so una dey brag, LaW ko,ISD ni...lolwhy u cum dey vex na? U no wan hear d saint john's gospel truth abi? If u like nak ur head 4 wall na so e be; no go dey envy us o make jelousy no cum give u high BP; a word is enof 4 d... |
odizeey: ok boss dis one wen u dey do like faze o,whr him dey today,no worry i go employ u as my bqnk officiall lawyerbros faze neva die na and wen dere is life dere is hope! Wia u wan even c me cum make me ur bank lawyer? Guy na ghost mode tinz 4 u oo! |
odizeey: na lie,na bfr wen d tyn first come africa court dey shak us,bt nw na family meeting settlement sure passso u tink say na every palava family meetin fit settle abi? U neva c anytin; u ar a lay man and will not rily understand! Go 2 court and u will see so many land,inheritance cases; so all d criminal cases, election cases,constitutional matters, and cases dat bothers on d law of contract etc shud be resolved by family elders? Guy u ar soooooo primitive! |
