Sermwell's Posts
Nairaland Forum › Sermwell's Profile › Sermwell's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 (of 207 pages)
Our muslim brodas can afford it no mata how much it cost; na 2day? |
[quote author=Sir-Tunechi]d last tym i checkd ure d only uselez smoker on diz thread. U suck.... Quotin u self getz me irritated..... Big f00l[/quote]guy ur annoyance is becomin unbecomin o!!dem dey help u beg u dey fom abi? Oooook ooo! Retarded maggot! |
[quote author=Sir-Tunechi]no o d last tym i check am na ur name full am. Wasted soul[/quote]hahahaha! U av a gud sense of humor but guess wat? Ur soul is a waste in d highest degree; slowpoke |
odizeey: Tunechi n sermwell,mk una calm down nano course 4 alarm! Kosi wahala my guy! No shakin |
odizeey: na wetyn I dey tell am since,but I Blv his case will b different,bt samu,sir tunech na my boy,pity amno wori my broda jare! I go pity ur guy but tell am say make e cool temper o! |
Ghyft: are all law students dis rudehu d hell is dis? Wat exactly is eatin u up? If I don't sing d praises of my beloved profession 2 d high heavens, is it d praises of ur course I will sing? Babe waka far as I dey c u so b4 I opress d hell outa u! U ar so biased in ur reasonin not 2 knw dat some lawyers also graduated lastyear and are alredi workin! If u knw wat is gud 4 u my dear beta LUV A LAWYER;ITS LEGAL |
[quote author=Sir-Tunechi]na.... I no dy smoke wetin ur uselez self dy smoke[/quote]I no say I dey learn 4 wia u dey! Hop say u don dey guiness book of record o? Universal smoker I domo u oo! Twale! Shooorn!!! Smoker baba! U get mouth! |
heywhysmart: Pls i'm going 4 educational and Accountancy, is any peson offering dis course? enlighten me how 2 pass and b among uniben student. also my state is Ekiti any Problem in dis State about catchment area?I'm not studying educational course but I can tell u dat just score above 200 in UME and above 50 in postume admission sure 4 u! As 4 ur state notin do u since uniben is a fed uni! Just pass well datz all |
[quote author=Sir-Tunechi]u 4 tel me xay u nor get sense. I nor knw xay daft idi0ts lyk u dy go university sha[/quote]wen low lifers like u dey waste away 4 uni nko? Guy look bush abeg: abi u smoke piss? |
Gud 4 him but dis feat cannot be attained in dis part of d world! |
Ok |
Rugged baba I dey believe u joor! Abeg bust their head! |
Wen will I be ftc sef? Inyanya goin 2 london 2 shoot poo again; I can neva buy their songs datz just d truth |
Its 2 early 4 all dis announcement na! Jega na u wan make all dis our polithiefian cum dey panic now oo! |
I don't knw how true dis assertion is but it is my pleasure 2 let u guyz knw dat we prospective lawyers have no shaking cuz our future is fully secured!... But 2013/2013 batch is 2 early 4 u 2 judge na! Pls don't panic jare! |
odizeey: u wan do free case,na hungry b dat oI only said free info atleast 4 now! Pls be aware dat competent legal representation in court cannot be free; besides, a gud lawyer has oda means of makin cool cash apart 4rm going 2 court: so don't gerrit twisted my guy |
mickeyIso: I swear down!!na so broda; all dis ignoramus must be enlightened! Dey must recieve orientation even if it means dishing 2 dem free off charge atleast 4 now |
tinahrex: aiit...My bad den.....we're kul bro!...very cool! I hail |
Lil chilz: what is dis one saying??....nitori olounso u don't understand english abi? Useless pretender like u! Oni iranu jati jati |
tinahrex: waz only correctin u.....as a Law student,u ought 2hav knwn dah..its gramatically wrong 2 sue sum1 2 court#PeaceGuy I was fully aware of dat "error". I only used it dat way so day d guy I was referin 2 will get d gist cuz he 1nce complained not 2 understand wen I used d word "sue" only. Nway tankz 4 d unsolicitated correction! |
tinahrex: U will 'sue him'.....guy waka fast abeg! Abi y u cum dey drink fansider 4 anoda man HIV na?...or are u high on some new crack? |
[quote author=Sir-Tunechi]nw datz wat i cal rude nd wit diz i start a new page[/quote]no pls don't open a new page just gaan kiss explodin bomb! Mumu |
How does dat end ASUU strike? Abeg make dem arrest dis guy 4 constituting public nuisance: |
How does her makeup call off ASUU strike?abeg make she look bush joor! Oni iranu jati jati! |
Dat "arrest" was just a show; abeg make dem no dey tell us all dis tinz cuz even if we hear notin go happen! His elder broda is also a topklass criminal so notin new! |
Na wa oo! 2day, dem kill boko commanders, 2moro na air strike, nxt2moro na dem go use chemical weapons kill boko boyz; abeg their population pass naija? Dis guyz seem 2 be indistructible! |
Nigerians are waiting o! Pls need d winning 2moro and d braging leta! |
So I couldn't make front page afta all d hustle? Well, gud 4 SSANU; we ar waitin 4 dat its stubborn yunger broda ASUU 2 take a bow o! Abeg I dey miss my skool sweethrt hannah sochima nicjohnson and all my legend c hostel nebors. E don tey! |
If u have been admitted 2 study law in uniben let me hear any problem u have about anytin concernin d faculty, course,use of law library,time management and any tin u wana knw! By d grace of God I'm a 400L law student: so lemme hear u |
odizeey: www.nairaland.com/1163976/newly-adm...I greet u broda! |
obinoral: You better post the page,paragraph,section and subsection u are quoting frm anything apart from that is false.d fact is dat second 68(1)(h) provides dat a person shall loose his seat if he becomes a member of anoda political party aside d 1 he was elected b4 d xpiration of his tenure but provided dat his membership of d party was not as a result of factions between d party or a merger of 2 or more party 2 form 1 party! So in dis case it is clear dat dis lawmakers seat cannot be declared vacated since their membership of d nPDP was as a result of faction in d party! |
[quote author=mhizz_bernie]uhm...tnkz[/quote]plz leave a contact na jxt incase |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 (of 207 pages)
C'mon its damn annoying..dnt think dat because u are studying some professional course,lyf is a bed of roses....kip it low sir..some lawyers dat ave graduated for years are yet to b gainfully employed......#justsaying