Sevantex's Posts
Nairaland Forum › Sevantex's Profile › Sevantex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 34 pages)
modified so some grown ass ppl can sleep this nite Tboss just give ppl food chop this nite with this yeye tantrum make una flex am we all knw efe will win #Bossnation repping still |
Edo winches flying round scotland All goalless at half time, ![]() |
EmoBoy:naso oo the french lower league is still.predictable small sef The french national league dy go well most times but that german lower league frm bundelsiga2 to all.the regionaliga nonsense . Na anybody dy win anybody there walai, veey unpredictablegreens bro, e go pure! |
EmoBoy:sori bro, i retired frm german lower leagues long time even the bundesliga wey we dy manage sef no gbadun atimes, see bayern ystrday and even dortmund on some "good" days sori bro |
kapfenberger to score was 2pt against salzburg 30mins into the game na 1-1 na them even first score wen u gather mind play am now, them nor go gree score that time hehehe ![]() Greens to all |
DoctorStrange:Loool, My brother, e rilli nor go work oo Game wey we dy find goals inside Dem nor born dem well to do that goaless shii ![]() choi |
Chiefheywhy:thanks boss, more greens! |
3PHSCTF Sir chiefheywhy, abeg look this selection tell me hafa osee gan |
can 3 goals ahead for sevilla work today my ppl at 1.6 ?? barca fit trash them by 3 goal margin?? |
Tboss called herself "oyibo" again durin her diary session ![]() Pepperdem well ojare ![]() our oyinbo in tha house #Bossnation repping |
3P8RDD6 |
Bally no get fans much so it wasnt surprising that he left, the votes he got are efe votes which were already split for marvis also since she is efe's babe in the house, Marvis was smart too, i suspect she got closer to efe this week to get plenty of his votes. Tboss and Debie rise already have established voting fans, they mite not compare to oga efe (51%) but then, them get fans wey dy vote them steadyRepping #BossNation btw ![]() We go again this week. hehe! |
make una stop to dy quote that long article na, he made alota sense in that post as i read it too but everyone dont have to quote it all else, this place go turn anoda tin na, make bally or marvis come house abeg ![]() wish thm all d best jare, i kuku do my best vote my person, the rest is left to God and fate. Legoo! |
Celtic doing the business, sure people! |
Efe sofri with legend, u nor go hear word, bros dn high already and legendary marvis still dy alrite Tboss rocking the dancefloor sha, hope say nor be eviction dance abeg oo, choi no abeg go sidon oo, ehen ![]() Eruku wole, Eruku wole!! |
Come, una sure say marvis nor dy do drugs for corner for that house so?? see as she be like druggie with her cloth, i never still see all the eba for her body also i fear that babe |
EmoBoy:na manutd wey all their players dn get injury u carry over1.5, i avoided the game totally, a draw was always looming in thar game cos our dear mourinho wuld rather defend and get 1 point jeje than try to go out and score against westbrom wey dy shock big teams. sori bro |
if marvis na my babe and she dy talk of all this rappers wey i nor sabi their existence at all to me, i go just dy look her like, Babe, hafa na, u no like beyonce?? why u rap pass efe na?? choi
|
na to go wash mouth drink like 2 mineras after this kind task oo, chai they tried |
i wish nobody is saved, let them all battle it out tru the polls let voters decide its fair that way |
3NGR97R, weeknd delight, check and remix |
efe digging the nose wit all joy na wetin i see for tv oo, before dem find me |
Eng E8, Maths E8, Econs D7, Physics F9, Chemistry E8, Biology c6, CRS c5, Agric Sci B3, Geography E8 So with this crappy result, a whole ABU gave dino melaye admission to study the same geography he failed at o'level?? No maths and English also which are major pre requisites too The same person goes for NYSC in 1999 when he supposedly finished in 2000, and the shameless man had the guts to come on twitter to celebrate his lies just cos the bribed VC of ABU came to defend his lying ass. Naija is just messed up but then, we aint surprised about this episode, God help naija |
Her royal highness, Marvis Abeg lite up the kush ojare iya ogogoro ati weedin no wonder hair no dy grow ![]() |
i sorry for Bally. His (30%), efe's votes will split for marvis now as tins stand now, our northern brodas no send the show as much to vote like that portharcourt peeps and efe (51%) fans will vote marvis as per efe babe in d house Debie rise has steady votes and will survive Tboss will survive most likely with a small edge but she most likely wuld survive. Bally and Tboss fans better rally well |
efe (51%) is the reason why bally survived this eviction, when they both get nominated same time, bally's 30% will split into 3 and go back to efe ![]() Aunty tboss step up from 14% to 28% sha, Oseee!!! ![]() |
bassey na mumu abeg, its good he is leaving, na confused person and to tink that debie rise is crying for him is annoying. He likes tboss and debie rise was wit u all the time Tboss jazz made u leave the house yeye bassey |
mediocre:hehehehehehe 2 months plus fa!! e nor just dy comot, i get hair pass the babe sef, shuoo ![]() |
Bisola has very good vocals, she shuld make some music by the side along her movie career. Luvly song they made! |
doesnt knw how to define his "real" talk but he knws who is real and who isnt Mr realness (51%), we hail thee yeye boi |
CuteJude:He sang "Osee Baba" with Awilo also He also has that "Hot" song wit jesse jagz and one other guy |

