Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,317 members, 7,815,593 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:00 PM |
Nairaland Forum / Shawn3586's Profile / Shawn3586's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
Crime / Re: EFCC Arraigns 19-year-old Suspected Internet Scammer by shawn3586(m): 6:27pm On May 06, 2015 |
When the charges were read to the accused person, he pleaded not guilty. For una mind una tink say him go plead guilty b4 ni.. Abeg make una pass am giv area boiz make dem baet nt guilty commot 4 him body b4 taking him 2 court, I blive by den hin go plead guilty.... Idiota see hin nose like........ Abeg make unna complet am 4 me |
Celebrities / Re: Would You Rock This Denrele Hairstyle? by shawn3586(m): 5:27pm On Apr 28, 2015 |
Off cos, y not Dat is wen I too don dey mad like am 1 Like |
Education / Re: WAEC Seized My English Result Twice - Patrick Obahiagbon by shawn3586(m): 8:57am On Apr 28, 2015 |
I cannot put my nose to the grindstone daily and expect to be understood by those luxuriating in a modus vivendi, [color=#000099][/color]verging on pepper souping, goat heading, suyaing, big stouting and isiewulising. Dis one na insult abi na waitin sef shuuuu Dis guy u no go kill us wit ur grammer oh Even weac sef no understand ur grammer |
Health / Re: The Real Reason Men Live Shorter Lives Than Women by shawn3586(m): 12:31pm On Apr 27, 2015 |
Nice one op I so much believe. On dat ur number 9 U r 100% ryt... |
Politics / Re: Very Graphic Photos Of Killed Boko Haram Fighters by shawn3586(m): 11:31am On Apr 27, 2015 |
Bounch of animals way dem dey call boko haram Abeg set dia god 4saking ass on fire n use dia ashes 4 fud reserve 4 she-cow wen he is bin capture.. |
Politics / Re: Atiku Abubakar Emerged Ac Presidential Aspirant by shawn3586(m): 11:23pm On Apr 26, 2015 |
Mtcheeeew old news |
Politics / Re: I Will Probe Sanusi’s Allegation Of Missing $20bn – Says Buhari by shawn3586(m): 9:35pm On Apr 26, 2015 |
Okay. We dey waite |
Politics / Re: 13 Incumbent And Former Governors Emerge Senators-elect In Nigeria by shawn3586(m): 7:05pm On Apr 26, 2015 |
Okay Gud 4 dem, bt me who kias? |
Health / Re: Fittest Foods For Men by shawn3586(m): 7:47pm On Apr 22, 2015 |
Nice one op Tnk jah am d lekpa type hehehehehehehehehe |
Politics / Re: U.S. Likely To Sanction PEJ, Orubebe, Others Over Election Incitement by shawn3586(m): 9:58pm On Apr 20, 2015 |
Smh: so waitin dem go come do oba akilu of lagos, waitin him talk gud b dat ko? |
Romance / Re: Why Do Girls Carry Big Handbags.....?????? by shawn3586(m): 9:51pm On Apr 20, 2015 |
Dey put make-up kit, phones, pad, money, magazines, sun glass box and other fashion accessories. And. Dey also put any remnant food dey eat like corn, coconut, groundnut, take-away frm weddings or birthday. D list go on and on. If tink am telling d truth click like and if u tink am lyin click share... 1 Like |
Culture / Re: LASG Announces Saturday, May 2nd 2015 As New Date For Lagos Carnival by shawn3586(m): 7:26pm On Apr 20, 2015 |
Lemme c if it will b more dan calabar carnival 1 Like |
Politics / Re: Photo Of MKO Abiola And Dele Alake After 1993 Elections by shawn3586(m): 12:52pm On Apr 20, 2015 |
Hmmmm nice Close up go sell wela den oo C dia wyt teeth |
Foreign Affairs / Re: See What South Africans Had To Say Concerning Xenophobia by shawn3586(m): 8:10am On Apr 20, 2015 |
Idiot set of ppl Anywayz it runs in ur god 4saking blood |
Celebrities / Re: Meet Mercy Aigbe’s Stylish Daughter Michelle Who’s Just As Beautiful As Her Mom by shawn3586(m): 5:11pm On Apr 19, 2015 |
How old iz she agn? Oh I garrit 13 Okay oo jst take am easy oo C hw she fyn like............. |
Jokes Etc / Re: 10 Fun Facts That Will Make You Smile{pix} by shawn3586(m): 10:07pm On Apr 15, 2015 |
I can't bliv I fell 4. Dis shiit |
Politics / Re: Nigerian Troops Capture Alagarno In Borno State (pics) by shawn3586(m): 10:54pm On Apr 07, 2015 |
Hmm boko boiz na wa oo 4 unna oo |
Politics / Re: Governorship Elections: IGP Beefs Up Security In Rivers, Other Volatile States by shawn3586(m): 10:34pm On Apr 07, 2015 |
Okay |
Politics / Re: Obama Praises Nigeria’s President For Conceding Defeat by shawn3586(m): 2:13pm On Apr 01, 2015 |
Okay we don hear |
Forum Games / Re: Which Statement Is Correct Among The Two (pic) by shawn3586(m): 9:18am On Mar 31, 2015 |
Isokay I dey come make I ask my english teacher |
Politics / Re: Amaechi’s Deputy Defects To PDP, Says “APC Is A Party Of Rebels, Founded On.." by shawn3586(m): 9:37pm On Mar 22, 2015 |
Isookay continuu 2nd to commend Still counting down |
Family / Re: How Do You Sleep? by shawn3586(m): 10:56pm On Mar 17, 2015 |
Alwayz on 4 no matter d weather |
Politics / Re: Think Again Before U Dare To Do This..... by shawn3586(m): 9:02pm On Mar 17, 2015 |
Okay make I pitch my tent here jst incase.... Mainwhile I dey come make I ansa dis call abeg |
Politics / Re: 'Campaign Against Violence In Elections' Rally To Hold In Oyo March 21st by shawn3586(m): 8:24pm On Mar 17, 2015 |
Letz say no 2 violence Pray 4 violence free election |
Romance / Re: See What This Guy Did (photo) by shawn3586(m): 11:28pm On Mar 06, 2015 |
Wow datz my kind of guy |
Jokes Etc / Re: African Mothers Security -pics by shawn3586(m): 10:55pm On Mar 06, 2015 |
Mtcheew E hard 2 open na No be jst 2 loose d. Pot hand wit srew driver ni or d best tin na Jst 2 spoil d pot cowell no time A hungry man is an angry man
|
Jokes Etc / Re: Hiliarious!!! Jonathan Replies BUHARI Attacks by shawn3586(m): 10:35pm On Mar 05, 2015 |
Gud ansa my president Buhari where ur certificate |
Jokes Etc / Re: Mature Joke 21+ by shawn3586(m): 10:28pm On Mar 05, 2015 |
Waiting dis one come min naw Joke way no get head mtcheew nonsense 1 Like |
Family / Re: Why You Should CALL Your Parents Now. (A Touching Photo) by shawn3586(m): 5:15pm On Mar 04, 2015 |
Pls let have time 4 our parent Na dem give birth 2 us oo
|
Politics / Re: INEC To Reprint Ballot Papers Three Weeks To Elections by shawn3586(m): 4:52pm On Mar 04, 2015 |
Which one come b YDP agn 4 god sake Na wa oo |
Crime / Re: IS Jihadists Kidnap 90 Christians In Syria by shawn3586(m): 8:57pm On Mar 03, 2015 |
D God of christian is nt asleep oo One day He will snd His thunda 2 fire all dis blood sucking jehdist Hediot of a ppl Mtcheew |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |