Shegxi's Posts
Nairaland Forum › Shegxi's Profile › Shegxi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 45 pages)
deb6: I'm fine n u? No o, u r always at d back of my mind o.hehehehehehehehehe.....back of ur mind kwa? Owk o. Am gud too. Were have u bn hiding? Hw's ur day? |
Mzflexydeeva: lol.....how's ur day going?my day is beautiful....d weather is kind!!! Urs? |
AriDsexy: Hahaha,nice one.Omoyibo is my pal,Okpokunu is a sadist and Clarke,he's just there joor.As for asking u,no need joor,those my lecturer's ehn.u dey tell me ni? I knw dem first hand.....i don even forget d name of odas sef.......it has teyed my sista ![]() |
deb6: Hihelo deb, how are u? Hope u are gud? Thought u have forgotten me ![]() ......wats up wit u? |
Mzflexydeeva: shegxi! Shegxi! Shegxi! U know all d bad guys still know one bad guy dauta 4 my department........aall hail d baddest guy shegxi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() .........abeg u too funni. |
AriDsexy: Lol..sociology and anthropology,2011omoyibo, clarke and okpokunu dem.......dn't ask me how i got to knw dem ![]() ![]() ![]() . Una get some bad men for dat dept sha |
AriDsexy: Yes,na faculty babelol....u dey fear to talk ur dept? Me finish from elect engineering o. |
AriDsexy: I was in faculty...social science.U should be asking me d year I finished,if u want to know if we bn jam for school.oya kuku ansa d two 2geda.......year u finished and course? |
AriDsexy: Explain gini?Abeg o,I'm outoya wat did u study now? Make i know weda we bn jam for school ![]() ![]() ![]() |
![]() ![]() ;DOp, i swear u are mad, it's a compliment. U made my nite with dis funny epistle.But how do people get dere mind to think of stuffs like dis? Of all d issues on planet earth. |
Mzflexydeeva: I serious o! Na olamide:story 4 d gods I hear am 4 d 1st tym sef.choi......i knw am since my yr1 for school ![]() .......anyway na ogogoro or gin wey dem don soak beta igbo inside for like 2days. |
Our babes no nid dis one jor, they already have a natural one to code farting.....abi dis one go make our naija sistas mess worse sef. Our girls fart is directly proportional to dere level of forming ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
I nor de like to follow dis sarimah babe talk jare.....she go just de tempt guyman for nothin ![]() ![]() ![]() ![]() ........abi una no dey see d mami water shape wey she carri![]() ![]() ![]() ![]() |
Mzflexydeeva: Abeg wetin be monkey tail?taaaaaa....iffa hear say u nor knw, u sure say u be correct benin babe? |
Lomy......i saw ur peeping, how are u? Hope ur having a great nite hun? |
callmespices: What is that used for??serious....u no knw wetin dem de call monkey tail? Mzflexydeeva abeg come tell am |
Mzflexydeeva: I talk am...that ekosodi wen u dey claim I 1st know say bizness follow. which market u dey sell for dere? Callmespices e. Be like say na u and shegxi dey sell for ekosodin oooooi de supply monkey tail ![]() ![]() ![]() ![]() |
callmespices: *in 2baba's voice* nothing dey happenu get mouth like shekau ![]() ![]() ![]() ![]() |
callmespices: Am confuse here o, shegxi where are you from??i be confirm omo eko oooo.... |
Mzflexydeeva: you wan threaten me ni? Guy park well ooo.... I be pure edo blood oooo! don't think it.....lol......forget dat tin o. If u do anyhow, u go see anyhow. |
AriDsexy: Lol…..yes.I guess d lady dt quoted me also is ur PAlol.....come and xplain ursef biko, i dn't have any PA ooo......dis callmespices abi na callmemaggi sha won spoil my market by force.........wat did u study? |
Mzflexydeeva: shegxi u don get PA ni? C as dis ib boy dey hawt abi na callmespices be ur PA?lol....biko, who be ib boi? Take ur tym o b4 i change am 4 u ![]() ![]() .......if i bring out my benin craze, e go red for u o...... |
callmespices: Shegxi darlinghow far oreke? So wapa? |
Labaran maku in april after a FEC meeting also said categorically dat we have cure for ebola and things have been put in place to prevent......now we knw better. U can't put dis things pass d president, he has d power to hire and fire and he is d GCFR and C-I-C. Sometimes i pity d man sha. |
Callmespices and mzflexydeeva.....i am not d snapping type, infact i see it as work. But having said dat, i no be ugly dude biko. |
Chai.......una no go kill me for dis thread ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() . Ori gbogbo yin fokasibe..... |
One thing is clear........it's either a building defect fault or a military error. In d end, it still point to a lawless and corrupt society where people cut corners at d expense of lives because they know notin will happen to dem or a disorganized and confused military dat blames everyother thing except dere own inefficiency for any sad occurence. Whichever way u want to look at it, d govt is d ultimate failure!!! |
AriDsexy: Hmm,I was dragged to this thread by a friend,couldn't help quoting u because of just d Ekosodin I saw in ur comment,guess u finished from Uniben?yep yep.......u finished from uniben too? D fear of ekosodin is d beginning of wisdom ![]() ![]() ![]() ![]() |
@lomy and darteyyy........it must also be said dat dere are no hard and fast rule to dis stuff. Most times, tins just happen spontaneously and u can't help it but d feeling shld be mutual though. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 45 pages)

. Una get some bad men for dat dept sha
which department did u finish from?
