Shegxi's Posts
Nairaland Forum › Shegxi's Profile › Shegxi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 45 pages)
callmespices: Even in 4G sefi de imagine hw u go be inside sutana sef ![]() ![]() ![]() |
callmespices: Na wetin sure pass b dat oGod is watching u in 3d......... |
callmespices: I dey church jaretime to use ikebe confuse d brodas abi? hehehehehehheheehe.....o wa lara e. Me don cum bck from church since......na to go watch match sure pass ooooooo |
Happy sunday people.......have a great week. |
callmespices: Shegxi, mi ka e olol...how are u? U no go church ni? |
Lol....u are funny bro. Bringing up ideas and templates is nt d issue here, remember "A PLAN IS AS GUD AS DOSE EXECUTING IT". Wat we need are men and women who have strong willpower and things wuld be beta #my2cent |
Oboi.....super eagles killed every passion i use to have for d game, they always choose to mess up when u least expected. I have stopped watching super eagles matches a long tym ago, i dn't see it changing soon. As a man utd fan, i am very cautious. I like to catch d repeat of some matches especially dose ones i have d feelings wn't go well. D pain is less if i dn't watch and d team loses, but say i watch, dem play nonsense, d team cum lose join, na dat one no de good at all. And me i neva ready get hypertension and HBP oooooo ![]() ![]() ![]() ![]() |
Wit all d hardship in dis country, some people still de talk say hell fire dey, iffa hear. Our politicians can give d devil a run for his money. |
Mocheddah ke? Wetin she de sing...... Cynthia morgan na im sure pass jare. |
Are u surprised? U think they endorsed him because he is d saviour and messiah? Wake up man. Dis is nigeria were everytin is abt selfish and personal interest and nothing more. It's a shame though!!! But do u blame dis people? D electorates are worse. |
mistudreh: David Mark again! For the 5th term. Nigerians should wake up!!!d problem is nt rili about d no of term but wat is done within d term. Dere are american senators whom have spent 40 to 50years in d senate because dere services are invaluable, same cannot be said of david mark. |
Nigeria has gotten into a precarious situation were d religious sentiment is d in thing now. It's a shame because its d masses dat will suffer d consequence. I am amused when people say christians shld "defend one anoda" even when its quite clear dat d person ur defending is a rogue and not law abiding. The GOD i serve does not need man to show prove himself. If tb joshua is found culpable, he shld face d full wrath of d law. |
Nezan: Even though am not from his senatorial district, Sen. B.A.D. Mark, GCON has done a lot for his constituents. Those people are just haters.do u work for david mark or u're just a sycophant? because as we speak today(someone shld correct me if am wrong), dere is no clean and portable water available in david mark's home town, d roads are eye sores so pls tell us d "LOTS" he has done for dem? |
Di is wat u get in a country of heartless politicians with d help of gullible and sentimental electorates. |
callmespices: Let's ogbeni shegxi decide dathw far omo to ja jura e lo ![]() ![]() |
Oboi.....dis thread de run pass usain bolt o ![]() ![]() ![]() ![]() mzflexydeeva.....d class monitor, hw far mamarazi, any aproko for us? SerenaT. Have u done d assignment i gave u? Gbengadan.......mtchew, asewo ni bobo yen mhen ehn name don finish for naija ni?![]() all protocols duly observed. |
Bidexluv: introvert here. Most of the people i know do think/say am pround cos i Rarely talk to people. Always keeping to myself. Prefer watching movies/reading/listening to music to making new friends. Dont have much friends. Sometimes i wish i could school at home (uni level) cause seeing/meeting people everyday is kinda like fustrating and hard for me.marilynNash, abel14, deelola......come and welcum ur sister o ![]() ![]() ![]() ![]() |
Mzflexydeeva: Shegxi I see u o! U don dey peep again. Open door enter house make bird no go deposit for ur head wen u dey stretch necknitori olorun......mzflexydeeva, wat i aff do for u? U just de monitor my movement, u be time keeper? Dere is osanobua o!!! ![]() ![]() ![]() ![]() |
Ahn ahn.........e be like say only d dude carry d libido of 3men inside im blockus alone ![]() ![]() ![]() ![]() ...........wit 3wives at home d werey still get power to de go molest? D AYE wey dey follow d guy strong gan ni ooooo. So im spirit go waka naked reach heaven gate![]() ![]() ![]() |
It can onli be one and onli BANCE!!! Bt u sef talk tru...na so u worwor reach ni? ![]() ![]() |
Mamarazi.....kip peeping sogbo ![]() |
Not until govt decides to leave our sport alone, we wuld neva make any headway. Our sport is on isrealite journey!!! |
callmespices: As Omo Eko, mo Jara misora ko ma lo jasi konga o ![]() ![]() ![]() |
leeport: ib is boringib is boring ke? Abi na u no knw road.....forget o, som kind place for ib make sense die |
mamarazi: cant say am a confirm omo ibadan,tho my parents are frm ibadan bt na skul gan gan brought me to ibadan:pnow u are talking!!! So how is ib? Hope u guys are grooving? |
mamarazi: lolz,mamarazi is a student of polytechnic ibadanare u just skulin dere or u be confirm omo ibadan? Ibadan people sabi yab.......dere bad mouth too much. |
callmespices: U grab jaredis anjoola gurl sabi jones gan ni o ![]() |
SerenaT: Nah we are not related and I dunno what you are alking abt o. Bikonne!!! I have heard u. |
Lol....how him no go die!!! se sperm na breast milk wey dem de pump any how ni? |
mesoade: have u 4gotten d reasons why we ar introverts ,cos we hardly minglelol......no mind skateboard jare, belle just de swit d guy dis afternoon......mayb d guy don take peppersoup and odeku ![]() ![]() ![]() ![]() |
Gbengadan: Carry ur gift dey go... me no want.. Onisokuseonisokuse ke? Ki la gbe ki le ju? Oboi, ur mind nid beta scrubbing wit harpic, jik and hypo mix 2geda. Olorun lo ma gba e. |
Gbengadan: KAI.... This Shegxi guy sha! I SMH for u o. What is it they have in common that we all dunno?try and ansa d question nw....i have a gift for anyone who will get it rite. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 45 pages)


name don finish for naija ni?