Shiifi's Posts
Nairaland Forum › Shiifi's Profile › Shiifi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 23 pages)
y not make i hear say i no chop infact na d head go make sence pass |
UMMM NAWA OOOO SELFISHNESS EVERYWHERE u no fit cut your salary but make we sell goverment property awon werey |
ummmm naso AWON GOOMS AYE NIYEN,IBILE KAN SOSO OMO NAIJA |
a guy have been stalking for long jus appear to give me attention but from her hobbies she love reading online literature or novel so i promise to send her one plss guys what write up do you think i can send to these prospecting love of mine |
ummm nnawa ooo op na only if you no use money charge phone b all dis one wey u dey talk |
tojujack:na ambulance u b |
okdannyel:Umm no pray to know am oo But if ure tired of seeing snake or wild animal post u fit talk anyhow |
Ummm true talk op but I no sure say lalasticlala knows dis too |
UMMM MAY GOD HELP US |
Ummm op dey take style market iphone 7 |
ummm naso awa omo ogun ki oluwa tun bo ma gba fun wa ooo amin |
UMM BUT UNCLE LALA NASO YOU U TAKE JOKE FOR DIS THREAD OO U NO EVEN GIVE AM SECOND LOOK cc lalasticlala |
NYC ONE |
CUTE NYC PIX |
UMMM NAWA OOO SHE FYN ABI SHE NO FYN THERE X ALWAYS A MAN FOR EVERY WOMAN |
S |
ummmmm with all dey phd holder we get for these country na fake people just b full some kind team |
WITH DEY KIND LEVEL OF EDUCATION WEY DEY THESE COUNTRY ABEY SOME IDIOT GO JUST DEY CLAIM TO B ECONOMIC,HEALTH AND SPACE SIENTIST WEY NO NO ANY THING BUT I NO BLAME THEM SHA SINCE WE ONLY HAD A CHOICE TO VOTE A RETIRED SOLDIER OR A CLUELESS ZOOLOGIST BUT I BELIVE GOD GO HELP DIS COUNTRY SHA |
nawa oooo 4 all dis ladies but una suppose knowsay recession dey na |
Ummm Mugabe d only African most educated president seems to look dapper in dis photo abi na statue Like if u agree with me Share if u think otherwise |
Ummmmm politician everywhere Cute pix though El Rufai and Buhari seems to have sideline Our amiable prof Osinbajo. Like if u agree and share if u disagree |
umm ok,dem say make we no talk to much as#changebeginwithme but 2019 ![]() 2019 daura self go reject one of his pikin ![]() |
umm op dey ask for info , umm lalasticlala abeg answer am because as i dey so #changebeginwithme |
yeah naso e b critisize buhari and i will open jonathan 20 vs 2010-2015 |
hahhhahahahaha my asenal nairalanda go b like OP must you tell us |
ummmm Oga RUBBEN wailling wailers hahahahahahahah as my yoruba brothers will say alangba ton je legbe ogiri tell me Buhari flaws and i will open jonathan 20 vs 2010-2015 |
ummm op na true talk b dis ooo na only naija frudulent things dey happen infact do you know that facebook has beeen banned since 2009 in china i pray make govt verified these things well make e no come kill nigerians ooo |
Uhmmm Apc govt Lia Muhammed don fool many people again oooo Abi na eclipse padding |
hmmm naso OP but me dey fear ooo u sure say no b end time things b dis abi wetin b ring of fire again cc lalasticlala |
Uhmm am not sure dat boy go come down until baba steps down Abi e fit dey think na another wey go heaven b dat |