Phones › Re: Windows Mobile Naija Forum by Shiifi(m): 7:43pm On Mar 14, 2016 |
kallmemrB: charge it for a very long time it will reset pls mod av been charging it sinnce same thing wat can i do to it plssss cos its really making me restless |
Phones › Re: Windows Mobile Naija Forum by Shiifi(m): 7:40pm On Mar 14, 2016 |
[quote author=kallmemrB post=43744850]charge it for a very long time it will reset[/quote bros pls dey phone has enter another 686671 min i dnt know am seriously confuse nw cos most of my contact x on phone pls help a brother |
Phones › Re: Windows Mobile Naija Forum by Shiifi(m): 7:12am On Mar 14, 2016 |
kallmemrB: charge it for a very long time it will reset thanks very much boss |
Romance › Re: When You Are Dating A Girl That Is Caged, Monitored Or Restricted by Shiifi(m): 5:57pm On Mar 13, 2016 |
Nuellah02: .. LolZ..Na here you knack head for tipper weh carry block.. Those kyn girls dey fear sex like kilode! #talkingfromexperience... hmmm let me tell u, u no experience am well abi dey guy na learner babe it hapened to me twice wen u waz in sokoto even tho d second 1 carry me go station na dem easy pass walai |
Romance › Re: When You Are Dating A Girl That Is Caged, Monitored Or Restricted by Shiifi(m): 5:21pm On Mar 13, 2016 |
Hmmm na dat kind girl dey sweet to flairt wit u will av ur freedom nd wen it come to sex she go always rush come colect abi nuella na lie i talk |
Romance › Re: The Power Of Words by Shiifi(m): 5:15pm On Mar 13, 2016 |
In my own sumary
always lie to a woman |
Phones › Re: Windows Mobile Naija Forum by Shiifi(m): 5:06pm On Mar 13, 2016 |
Infact i av never seen something like dis in my life b4 pls u guys should help a brother |
Phones › Re: Windows Mobile Naija Forum by Shiifi(m): 5:04pm On Mar 13, 2016 |
Pls mod and admin make una help me for these issue oo my phone jus enter password lock of 11000 min i dnt know waz d cos i tried soft reset still d same pls wat can i do to dat lumia 520 plsssss urgent responce needed |
Education › Re: Pic: Difference Between A Private University & A Federal University by Shiifi(m): 3:03pm On Mar 06, 2016 |
uniabuja come c wer una dey ooo jus dey fustrate student brain |
Politics › Re: Why Saraki, Tinubu, Atiku Met In Aso Rock Without Buhari by Shiifi(m): 11:24pm On Feb 24, 2016 |
Hmmm abeg till tomorrow I wan go sleep |
Romance › Re: 17 Facts You Should Know If You Are Dating A Short Girl by Shiifi(m): 7:50am On Feb 24, 2016 |
Umm nawa Op wan make front page because e get tiny girlfriend Lalasticlala abeg come help a nairalander out |
Jokes Etc › Re: Photo Of The Day;when Your Kid Is Tired Of Seeing His Teachers Faces. by Shiifi(m): 1:41pm On Feb 23, 2016 |
Hohohojuaaaaa
I jus laf in India dis movie sweet die |
Politics › Re: Photos : This Is What A President Should Look Like by Shiifi(m): 1:39pm On Feb 23, 2016 |
Hmm wetin I no b say I b FTC |
Politics › Re: See The Reasons Olisa Meuh Gave On AIT 2day Why They Elected Sherif PDP Chairman by Shiifi(m): 1:37pm On Feb 23, 2016 |
Shior and some wailer will still come hear and support dis idiot PDP
If it was in 1984 wen baba was d head of state and have the kind of evidence we have agaist these people nw d would all have been gun down by nw |
Politics › Re: Nigeria Is Missing On The Top 10 Most Competitive Sub-saharan African Economies by Shiifi(m): 1:33pm On Feb 23, 2016 |
Oya now d call dis missing wen baba x busy searching all over the world just to know wer PDP really kept our future
#PDP don sell us |
|
|
Politics › Re: Female Suicide Bomber Refuses To Strike In Borno (pictured) by Shiifi(m): 8:07am On Feb 12, 2016 |
FastShipping: No more Hijab. They are hiding explosives underneath Hijab. Ban that thing or else.... Ure a psyco |
TV/Movies › Re: Brilliant Movie Quotes You Find Inspiring by Shiifi(m): 10:04am On Feb 07, 2016 |
The enemy of my enemy x my friend
The 100 |
|
|
Jokes Etc › Re: Differences Between Men And Women by Shiifi(m): 1:52pm On Jan 16, 2016 |
susrite: lala dey try o, you see that obinoscopy.... I no know who lazy pass, the guy or himself I all know x dat one day Change will come to naira land |
Jokes Etc › Re: Differences Between Men And Women by Shiifi(m): 10:26pm On Jan 15, 2016 |
susrite: Bros, I Don try o... I no gree see am wow abeg bhelp us ask cc lalasticlala abi na obinoscopy |
|
Jokes Etc › Re: Differences Between Men And Women by Shiifi(m): 9:44pm On Jan 15, 2016 |
Hmmm nawaooo op seriously ure on point kudos to you abeg u help us c baba budget |
Jokes Etc › Re: How I Found The Missing Budget (exclusive Photo) by Shiifi(m): 9:34pm On Jan 15, 2016 |
abi nA ZAKZAKKY PPLE CARRY AM CHOP KOSE |
Politics › Re: Photos; Troops Rescue More Victims From Boko Haram Captivity In The North by Shiifi(m): 9:02pm On Jan 15, 2016 |
wow that good my president is working nigeria x changing long live the federal republic of nigeria |
|
Webmasters › Re: Some Common Terms, Abbreviations & Slangs Used On Nairaland & Their Meanings. by Shiifi(m): 10:16pm On Jan 09, 2016 |
Hmmmm Monica come and c wetin your name mean ooo |
Christianity Etc › Re: Cross Over Night; Church, Home Or Bar? by Shiifi(m): 11:03pm On Dec 31, 2015 |
Umm Ftc again na mosque get me oooo *TA'JUD* all dey way |
Nairaland General › Re: What is your view here.. by Shiifi(m): 8:21am On Dec 27, 2015 |
End time sleep,relationship and etc |
Jokes Etc › Re: Lol : When Your Mom Prefers Yoruba To Igbo Gals by Shiifi(m): 8:19am On Dec 27, 2015 |
Nice 1 op u jus bless my day may Almighty God bless you . Oooooio I forgot to laugh
Huhubuhagahahahahahaha |