Silverlinen's Posts
Nairaland Forum › Silverlinen's Profile › Silverlinen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 55 pages)
Damnnn All of them na Tiff Na where go favor their looting agenda dem dey find. Mma inor |
Damnnn Look at that V She's fracking spot on Buh my Anita dey for me from now till tomorrow. ![]() |
Damnnn This one go too hot for Tinubu oo. If this man lose that primaries, him go burn down the corntree with the help of that tout in oshodi, wey them dey call Mc oluomo. |
Damnnn It's as true as it can be. Fulani just want destroy other tribes for this corntree. |
AremoOG:Damnnn That's it mate... Big ups to him |
FERNANDEZISBACK:Damnnn Wetin you dey talk na? What's the difference between your comment and that of the person you're quoting? Get sense...just get sense, e get WHY |
Damnnn Na this your blabbing and bad mouth make your party delegates gang up against you And yet, this grown child won't learn. |
Damnnn Benin republic shoot Nigerian army personnel? 9mo the level off see finish Nigeria don experience for this government hand ehn, na make togo wage war against us nai remain. Intimidation and see finish from every corner...even pipo wey no reach self don dey intimidate Nigeria just cos this present administration dey clueless and dumb. |
Damnnn Even with that IDIAT charm for waist, government bullet still enter am wotowoto. In as much say the government no dey try, e no mean say we go dey applaud the brutality of these miscreants. |
Damnnn This shows that most Russians don't support Mr putin war. Him just dey fight a senseless war just cos you get beef with America and Britain. He should better do the needful before he cast for him head. |
internationalman:Damnnn FYI nigga....wizkid will be 32 these year So |
Damnnn Yeah i dey buy and weat NIKE jerseys, products,just cos of Cr7 |
Damnnn These look so tantalizing I go try prepare am this weekend Though these look different from the one we usually prepare back then in school. Brokeness make us chop things dah year oo |
Damnnn United on all fronts Ukrainians and their bravery should be written into folklore. This people no wan gree at all. |
Damnnn Shey na these divided folks go advise Nigerians who to vote for? Make them settle their differences first cos as e be now, no difference between them and that Fulani party wey be APC. |
Damnnn Balling for go down massively No fuss at all Las las dem go let una go and after that, make una continue the hustle cos confirmation must dey enter steady. |
Damnnn Boys don dey get mind ooo We know say things no good buh no be police them suppose dey vent their anger on. Make them chill |
Damnnn This is impressive, agriculture the way too go. Me self dey go start my vegetables farm soon. |
Damnnn This Deluded folks who are interested in how tithes, offerings, seeds and church development funds get into their accounts dey call for protest? They're so myopic and hypocritical... Who do we Christians like this self? Na wah oo |
Damnnn Things are heating up real bad Abeg make war start make boys use military formats take cash out. |
Damnnn Which Kain grace? All this politicians them be fools oo Thank God say all the university unions dey stand together on this strike It's high time this Fulani govt knows that not everybody in this corntree is a fool and dumb like them. |
Damnnn Another HK busted Buh still boys go continue the hustle Make dah OG free efcc some rabas make him come continue the hustle |
Damnnn Na now e clear for their eyes abi? All of them they craaaaaaaaaseee |
Damnnn See how Putin just waste client wey for dey pay me billings steady. E no go better for Putin. Rip to her though. |
Damnnn Europe and it's western allies dey play Ukraine home and away. Buh on God, Ukraine go win the war and Putin go disembark from that position wey him dey. |
Damnnn That's females for you Always ungrateful and unsatisfied They all are bitches and they all should be treated as one. Oga carry your car key go give your sister or mother jare, make blessings follow you unceasingly. |
Damnnn It will be Afenmai over and over again I too like my tribe Edo gallant well. |
Damnnn So this one too wan join Desmond ediot dey loot our money too? Na wah ooo Anyways make we see how him own case go be. |
Damnnn This Deluded tout should just shut the F up and go rest at his looted boudillon. Shey na everytime him go dey yarn nonsense ni? The tout dey find way to take loot him own share off the looted nigerian funds. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 55 pages)
