Silverlinen's Posts
Nairaland Forum › Silverlinen's Profile › Silverlinen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 55 pages)
Damnnn He was a real nigga Bandits, wasted, wishing well, Righteous.... damnnn i no fit even list them finish. When and after blowing my blunt, juice dey follow me for my jambox. He lives on |
Damnnn If she tall, fair, slim con fine join, and she come put waist beads!! Gawd...she don hook me. |
Damnnn Omo n'edo pataki A true BINI son A visionary leader This is a welcome development... though there's still room for improvement. Keep it going ovbie Edo. |
Damnnn Being a graduate in Nigeria is hell Graduated bout 4 years ago, finished my service bout 2 years but still no work. On God, if no be bombing, man pikin for don get the highest level of see finish. But Nigeria is a liar...steady bombing and employing different format don give me better cred. Present undergraduate!! Make una go get handiwork oo....or better still make una dey bomb steady. Cos this corntree Nigeria na scam oo. |
Damnnn No 3 don clear me finish |
Damnnn The town to look ancient Can't live in jor OP why you post something like this |
Damnnn This your complain go far oo I love this Buh the way you end am ehn!! My guy, e no bam oo. Na valid point you raise here...and e go good if Mr seun work on am. |
Damnnn The man don resign self But if na for Nigeria ehn Na another thing we for dey hear. Infact we the citizens go even dey hail am as a bad guy. Las las ehn all of una for this corntree be scam. |
Ebubu:Damnnn You took the words outta my mouth brr We gon bomb and cash out till we get tired brr And for the funds we can't get tired of bombing. |
Damnnn Here wetin this clown dey talk Say the strike is uncalled for...when you dey use salary structure of 13 years ago dey pay lecturers for 2022, why them no go strike? Abi bag of rice for 2009 dey sell for the same price for 2022? Everybody for this APC led govt just dey high on something. |
Damnnn Shey dem this people dey alright sha? So them no want make awon omo ope drive car again cos they feel intimidated with the type of cars they see on campus. Na wah ooo.... even after sars, oppression still dey follow boys go everywhere! Na misplaced priorities be this oo. |
Ngorbungor:And you bigger fool, why hasn't he gone to meet the federal government since? Why's he just coming out to say this now? You be big time IDIAT |
Damnnn If wetin him talk na true, them surely Tinubu definitely had a big hand in him becoming the VP Cos we all know as at then, Amosun and Aregbesola were Tinubu political henchmens |
Damnnn So why the state never start operation on am? Why you come dey wait till now to tell us? Iga start the necessary things and stop running your mouth upandan |
Kriss216:Damnnn I'll second this brr Them shirt no be lies. Buh e get this my chubby babe wey think say guys no dey look her cos she full. I dey really feel for the babe big time Buh she fine brr...na dark beauty oo. |
Damnnn OBO money don dey talk already. Na your turn babe to cash out from the adeleke's wealth. |
Damnnn He's a real nigga After your trial and release omo ope continue the hustle. Them go arrest tire. |
Damnnn Na when i been bleep one Allen Ave ashi like that. Omo the girl rock me sotay 2 months in a row, she dey anchor for my deck steady. Won't forget it man |
Damnnn How we go take explain this one now? Una sure say no be domestic violence wan start so? Or the man no want fall into temptations!! This one get as e be oo. |
Damnnn Buh hope say the nigga don cash out massively from her o. |
Damnnn The fed govt led by that lifeless zombie in aso rock, doesn't want that to happen. Make nigerian students go learn how to bomb, we go give them formats. |
Damnnn It's singing for me I go just dey hype and feel myself. ![]() |
Damnnn Wetin you for ask na say shey Nigerian drivers understand wetin zebra crossing mean. Nigerian drivers no get time for that shit oo |
Damnn Yul fall my hands gan oo These Judy of a girl wey no fine at all This na big time jonsing from yul |
Damnnn Before you know it, them self go dey follow go strike. Everybody just dey find way to take cash out for this corntree. Las Las everybody na barawo for this corntree |
VEHINTOLAR:Damnnn Iwo omo yi ekun eh ti poju oo Na now i no say you no dey alright Na your grandfather along with your father be odaran Iwo to jeh wipe atòle ni Iwo ati baba eh No quote me again omo alé |
gfon:No wahala....as far as na money matter |
VEHINTOLAR:Damnnn Stop ranting guy Just stop wailing Why are you crying Who beat you Ma su ekun mo oo |
Damnnn See how dem bleach him breast for am Cultism ain't a profession |
Damnnn Make una take una time If this strike go wake this lazy and incompetent government up, then go on ASUU. For the betterment of the students and better welfare of our lecturers, it is welcomed. |
WriterX:April when |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 55 pages)
