Silverlinen's Posts
Nairaland Forum › Silverlinen's Profile › Silverlinen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 55 pages)
Damnnn This is commendable from FIFA The game must go ahead even if it is meaningless. Due process should be followed. |
Damnnn This is welcomed....no how amount of pressure from this dumb fed govt go shake una mental. Until they accede to ASUU request, make the strike go on jor. |
Damnnn For him to come in the month May, that means mayweather go fine oo... Make him do boys giveaway before him go sha |
Damnnn Let's see how it goes. Buh make Putin no try attack this pipo o, cos NATO go binu gan. |
Damnnn Buh her sexiness is A1 Congrats to her jor... thank God say she get husband wey love her deeply if not,na Yul way him for play her. |
Damnnn Overrated bloat |
Damnnn As far as him no be the governor, then the custom officer is spot on. No be ordinary special assistant? Him no even be commissioner self. Abeg make them leave the officer jor. |
Damnnn If the government cannot make concessions on this issue? Then this present administration is a sham. Shey the one wey happen for 2020 no shine their eyes? We no dey learn for this corntree jere. |
WriterX:Damnnn OP you get luck say you don drop update cos i been wan find you come.... because your April don finish since. Buh this your update, don buy you small relief for my hand.... smiles. |
addexx:Damnnn Very true brr.... |
Damnnn Na those years wey we no dey worry about billings and iphones Those years wey be say we no sabi wetin be Glk, 4matic e.t.c..... Damnnn... really miss those days |
Damnnn As far as the Western media says he's a saint, then a saint he is. Personally, I no like the nigga at all. |
Damnnn He's a real nigga The average councillor in Nigeria, earn far more than that. Na why one thief for ikoyi dey fight to become president so that him go fit monopolize the country just as e do for lagos. |
Damnnn Misplaced priorities Ogbeni buhari answer those lecturers first before anything else... |
Damnnn Ngige the only straightforward person in this government. Shey them don ever owe politicians and political appointees their salaries before? Na everytime them dey increase am self. So why the educational sector own come dey different? This corntree na wah ooo |
Damnnn Those creatures are very unsatisfied Later if them use her for money uplifting now, her pipo go begin blame the current guy wey dey innocent. Female folks are the most confused specie in this life. |
Damnnn So wetin you dey talk now be say him no die abi? |
Damnnn Oga presido no fit come out on national TV come address this matter. Instead him dey hold meetings with presidential aspirants wey wan con loot our already dwindled funds, na wah ooo. Who do this corntree like this? |
Damnnn Who pictures epp? My girl don vex for me base on say anytime we go location, I no dey show face for her snapping crusade. But i dey always dey ask her, shey na my pictures dey pay your bills or myself? Mbok...make pictures dey hin dey. |
Damnnn Guy you just get personal issue with the police FYI...I was at 11/11 when the one at Calabar happened and i can't remember anything of what you reported happening... rather, the naval officers were the one who suffered the highest casualties loosing 2 officers while one sustained injuries Meanwhile the police lost 1 officer and 3 sustained injuries....no police station was razed down as you mentioned earlier. No be police dey start most cases they're always bullied by the armed forces just because of their superior warfare and weapon capabilities. |
Damnnn Omotola for me anytime anyday. Just can't stop crushing on that woman. |
Damnnn I confam am brr.. he's far better than femi adebayor but odunlade! My guy, odunlade na omo ologo o... no caps. And seriously me self feel say chatta dey underrated big time. |
Damnnn This is the way to go Obaseki just dey do wetin dey sweet me this days. Pursue those Fulani imbeciles back to their place make them go dey beg themselves for there. |
Damnnn A real hero and a gallant officer He's a legend of biafra |
Damnnn This is the height of it As far as the senior officer involved is off northern muslim extraction, then he's above the law. These corntree is doomed. If an uneducated malami can be appointed as AGF, na wetin we go dey see be this. |
Damnnn WTF.... wetin we do this ghanaians na? Why are dey so obsessed with us? Wetin we do them? |
Damnnn See real GRACE Sure him fine |
Damnnn I for like watch the video brr I dey chop anyone wey just give me hinting. |
Damnnn Make all this students leave all this wahala jare. Make them come with their kapa make dem reason them update. Make dem give them formats and sites to bomb. Time no dey wait for any goddamn person. |
Damnnn So as you don talk finish so, you go go investigate am? Or you self no want die? |
Damnnn That's depending on the level of wickedness and hatred that flows in your hometown. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 55 pages)