Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 1:35pm On Apr 27, 2017*. Modified: 2:05pm On Apr 27, 2017 |
MasterChen: So how many people were y'all insulting on those Nnamdi Kanu bail threads that have nothing to do with Yorubas? Where did you keep your sermons then?
Yepp, we know his tribe.
And don't even sell that respect bullchiiiit to me. Those blackmails don't work with me honey. This is Nairaland. We all know what goes on here. Do yours when it's your turn.
Now you can jump off and go support your fellows with likes in the background like the majority of you always do.. We sabi una type. Every single one of you. No let me slap you oo..why u dey taxi my crush na?U be real mugu if u think say u know my tribe.Oba Rilwane I use joke no be yoruba man abi?Ohk na ibo man now. |
Politics › Re: NURTW Member Disowns His Uniform, Flees To Escape Being Arrested By RRS (Photos) by SIRmanjar(m): 1:21pm On Apr 27, 2017 |
Good!but I still see this guys in mile2,badagry expressway,okoko ad in festac obstructing traffic..Nice wan from my able gov Ambode. |
Travel › Re: Container Trailer Kills An Okada Rider In Mushin (Graphic Photo) by SIRmanjar(m): 1:17pm On Apr 27, 2017 |
Abeg u guys shuld please respect the dead by not uploading there dead bodies online. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 1:06pm On Apr 27, 2017*. Modified: 4:03pm On Apr 27, 2017 |
neoOduduwa: The TD board heads right now.  I dey chill for my hotel room sumwhere in ikeja dey laugh ad use all the scumbags wey carry royalty for head dey while away time..  I grow for area wey we dey use yab hail oursef so all dis una butterish yab dey funny me.  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 1:01pm On Apr 27, 2017*. Modified: 2:06pm On Apr 27, 2017 |
sshalom: The right attitude leads one to the greatest of altitudes in life. Ooni Ogunwusi has shown the path to greatness for all who seek such. Well done Kabiyesi Ojaja. True talk..u sound like all this elders in our epic home video..well said sha..More grey hair to your head. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 12:57pm On Apr 27, 2017 |
|
Culture › Re: I Am Accountable To Only One KING - Ooni Of Ife Speaks (video) by SIRmanjar(m): 12:54pm On Apr 27, 2017 |
firebaby: O my wise king....thank you for this wisdom the KING OF kings will continue to lead you ....you shall not fall IN JESUS NAME AMEN  Amen ooh..King solomon wisdom go learn work for where im wisdom dey. |
Culture › Re: I Am Accountable To Only One KING - Ooni Of Ife Speaks (video) by SIRmanjar(m): 12:51pm On Apr 27, 2017 |
repogirl: pls sue him and make some money.  Hahahaha! I will ooh. |
Culture › Re: I Am Accountable To Only One KING - Ooni Of Ife Speaks (video) by SIRmanjar(m): 12:45pm On Apr 27, 2017 |
Plagiarism alert!Dis ONI na thief ooh..he copied my 2011 opening speech..U forgot to add the sultan of sokoto and Emir of kano. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 12:35pm On Apr 27, 2017 |
Dindondin: u deserve a slap for wasting space Who be dis one again?Dat ur painting be like primary1 pikin artwork. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 12:29pm On Apr 27, 2017 |
BABANGBALI: your preek don suffer Hihihihi!i still be pure innocent virgin ad I go like make safari girl disvirgin me dis year.  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 12:16pm On Apr 27, 2017 |
BABANGBALI: leave I alone for me, I dash you dis one here Hahahahaha! She get nice body o with standing bobby,as bobby brown wey I be..I go wear am face mask give am betta drilling for bed.  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 11:59am On Apr 27, 2017 |
BABANGBALI: If you go near my babe walahi I go sambisa you Na lie ooh! No be ur babe, na my beb unless u want make we fight GIDIGWOM anybody wey win go marry her.  but ehh Her pointed nose fit open peak milk. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 11:11am On Apr 27, 2017 |
safarigirl: dragging an entire tribe for the comments of one person, whose tribe you are not even aware of, makes you no better than oba Lagoon
And is not a good depiction if this 'respect and culture' you claim your people have. Talk is cheap Bless u sister..I no know why my tribe dey monkey for anytin royalty unlike the ibos.Them wan get heart attack for common play..And funny enough oni no send any of dem. But U fine like angel Ooohhh..U Sabi one angel micheal?Since I start to dey view people pics here I notice say nairaland get fyne BEBZ and u are one of them..Nice hair.I must buy you ferrari .Na ur kind of beauty dey ginger man work 6 to 6. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 11:02am On Apr 27, 2017 |
9jakool: I could have sworn you were Igbo. Am mixed breed..My grand papa na ibo and my grand mama come be igede..my papa come be yoruba man wey marry Benin woman so if u call me anyone I go answer gladly.  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:52am On Apr 27, 2017 |
Ebije1: i knw say he don pain u. Sorry ehn. Go suck breast Wey de breast Maa suck?I sure say na tear rubber ooh.  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:43am On Apr 27, 2017 |
9jakool: He's not... Yes am not..Am an igede man..Omenkalives brother  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:40am On Apr 27, 2017 |
Ebije1: guy u jst dull. I no blame u sha. Ur mama no born u as she born ur siblings. I sure say na mess she mess u komot frm her wateva. Walking corpse Make una help me see dis goat oo!U misyarn dey form mr right..Ask ur harlot mama who ur real papa be..she go open up to you let u know say na your neighbour he goat climb her before she born you..Living dead. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:22am On Apr 27, 2017 |
luminouz: Lmaoooo!!!! I hear!!!!  Lol!Omo tell ur oni supporters say na play I dey oo before sumpipo go hang dem sef. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:18am On Apr 27, 2017 |
Ebije1: the one who bleeps yo mama every nite. Oponu ayerada Harlot dey bleep woman?  Ohk I get it ur mama na lesbian harlot.I see. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:13am On Apr 27, 2017 |
GambaOsaka: Attention seeker..... Nobody go answer you today. Its obvious you are not Yoruba. All dis una you are not yoruba of a tin una dey tell me today sef,like say evry yoruba man dey collect salary for firstbank..Ok am not yoruba am an igede man..Am from Omenkalives tribe..Are u happy now?  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:07am On Apr 27, 2017 |
[quote author=almustopha82 post=55962169][/quote]Mr man go sleep joor |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:06am On Apr 27, 2017 |
Ebije1: you are a complete illiterate of tradition who's living for the sake of not being declared dead. Son of a harlot..Hw are u? |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 10:05am On Apr 27, 2017 |
|
Politics › Re: Governors Loyal To Tinubu, Atiku Absent At Meeting With APC NWC by SIRmanjar(m): 8:37am On Apr 27, 2017 |
|
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 8:31am On Apr 27, 2017 |
nairaimporter: Oba Rilwan is not the oba of lagos, there is no such tiltle.
What exist is the Oba of Lagos Island, the tiny island between Mainland Lagos and Victoria Island. Whoo ask u sir?  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 8:24am On Apr 27, 2017 |
Nellybii: Just listen to what you just said. I feel like cursing you but I will live you to make one more mistake and you will be surprised that your moniker cover you think you hide behind is so transparent. If I wipe u back hand dis morning u go pick ur self inside dustbin..wise ones don get my joke u still dey type rubbish. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 8:19am On Apr 27, 2017*. Modified: 8:35am On Apr 27, 2017 |
Lobolintin: I be Igbo...
But mindnyou..
Onirisa rules the Entire Yoruba Race.... His not a King...
But an Imperial Monarch....
Repsceted and honored world wide...
More like a god king Yeah his a god king..God of his wifez punna and king of hiz wifes bobby...Like my people will say ipod face ur state. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 8:16am On Apr 27, 2017 |
Charlesdock: are you a yoruba sha? I don't think so. Even if the Ooni rules just 5 people he is greater than the oba of lagos. Oba of lagos is of no class Oba of Lagos don down grade oni to Gclass king.  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 8:14am On Apr 27, 2017 |
Ugosample: You make ZERO sense up there. Is it about the person occupying the throne, or respecting the throne itself? No is about the Mai guard guarding the throne..I for call you Ipod  |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 8:11am On Apr 27, 2017 |
Adebowale89: this thread is for people whom their brain is still functioning
stop displaying stupidity in gain of likes on public forum Whoo be dis punk?Commot for road joor. |
Culture › Re: I Will Continue To Hold Oba Akiolu In High Esteem - Ooni of Ife by SIRmanjar(m): 8:08am On Apr 27, 2017 |
luminouz: I know ur not a Yoruba man!!!! My dog is more yoruba than you.  |